Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,348 members, 7,998,676 topics. Date: Saturday, 09 November 2024 at 11:36 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter (52558 Views)
Wizkid Shades Davido Because Ronaldo Follow Him, Davido Replies With Drake / Woman Who Donjazzy Gave N250,000 On Twitter Last Year December Gives Account Of / Donjazzy And D’prince Rock White Garment To Church (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 8:07pm On Mar 30, 2016 |
HateU2: Sorry 4 u. Believe me, all u go get Djazzy, na him pics wey u go use do self service tonight. nothing more |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 8:19pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:leave me alone this boy nah Wetin concern u I love him and if naa only once self, I will still fvck him when I have d opportunity |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 8:26pm On Mar 30, 2016 |
HateU2: U dey craze. I hold ur hand b4? Dat one fvck u dey talk about, go happen inside ya pathetic dream, for inside ya pathetic life |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by PrinceAfo911(m): 8:28pm On Mar 30, 2016 |
what does this mean?
you're a stalker. |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by mosjames: 8:33pm On Mar 30, 2016 |
HateU2:Go to his twitter page na |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 8:37pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:werey ni e Leave me alone nah Is ur life pathetic Abi y u dey use 'pathetic' lyk it's sugar |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 8:49pm On Mar 30, 2016 |
mosjames: I don't tweet |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 8:52pm On Mar 30, 2016 |
HateU2: Oponu I hold u hand b4 Na ur life be the life wey dey pathetic. U siddon for NL from morning to night Hot dey fatansize Djazzy, meanwhile another woman dey somewhere dey chook am. |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Misternas89(m): 9:01pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:Hehehehehe Baba u don take am personal gidi gan I no go lie you, d babe just dey catch fun ni mehn. Be real n act manly my nigga |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 9:02pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:I thought u get brain b4, dats why I dey reply ur mentions oo. I kill my boredom on NL with my comments but I can also see dat u ar jobless with only aa big word called 'pathetic'. I rest my case. Don't quote me again |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Misternas89(m): 9:03pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:Hehehehehe Baba u don take am personal gidi gan I no go lie you, d babe just dey catch fun ni mehn. Be real n act manly my nigga |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 9:05pm On Mar 30, 2016 |
Misternas89: Lolxxx |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by DrChukzy(m): 9:08pm On Mar 30, 2016 |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 9:08pm On Mar 30, 2016 |
HateU2: Na play I dey play o. Oya sorry. I apologize |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by DrChukzy(m): 9:09pm On Mar 30, 2016 |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by DrChukzy(m): 9:12pm On Mar 30, 2016 |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by DrChukzy(m): 9:14pm On Mar 30, 2016 |
treshbanj:is that your father name? |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by DrChukzy(m): 9:17pm On Mar 30, 2016 |
chuzydon: Is that your headache? Korede uncle |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by RuggedArab: 9:26pm On Mar 30, 2016 |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 9:32pm On Mar 30, 2016 |
RuggedArab: Ur face is cute nah |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Misternas89(m): 9:37pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:Yes Boss |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Thaiwhoe: 9:39pm On Mar 30, 2016 |
what's ma own
|
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by RuggedArab: 9:43pm On Mar 30, 2016 |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by lordsniel(m): 9:43pm On Mar 30, 2016 |
Don jazzy just wan f**k you ni |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 9:56pm On Mar 30, 2016 |
RuggedArab: Yes, I like ur face |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by olarhtunji(m): 10:02pm On Mar 30, 2016 |
d girls picture or idonblivit |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Wowzer(m): 10:16pm On Mar 30, 2016 |
Cutesexy1 you are just smiling. You are not even following me. This life. 1 Like 1 Share |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 10:17pm On Mar 30, 2016 |
NobleAngell: So you mean opening up this topic actually zapped almost an MB¿ |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 10:23pm On Mar 30, 2016 |
thats my girl oo...don baba take note |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Firstlieutenant(m): 10:28pm On Mar 30, 2016 |
HateU2: Babe I want to apologize again. Sorry for my wrong choice of word. E no happen again. I go still like to cure boredom with u again so forgive. Bye |
Re: DonJazzy Begs Lady To Follow Him On Twitter by Nobody: 10:36pm On Mar 30, 2016 |
Firstlieutenant:Apology accepted. Gud9te |
Wizkid's Accent In Interview With UK’s Channel 4, Nigerian Twitter Goes Berserk / Davido 'Liked' Wizkid's Video On Instagram, Fans React / Snoop Dogg Cheating With Celina Powell, Exposed On Social Media (Photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |