Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,935 members, 8,000,864 topics. Date: Tuesday, 12 November 2024 at 04:53 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex (116781 Views)
Why Will A Girl Ask These Questions? / Shameless Girl Ask Facebook Guy For Sex / When A Girl Ask You A Question And Sits Like This. (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by Noble11(m): 9:00pm On Apr 03, 2016 |
For Kenya here..Gals no dey dull They will call you,babe are you home or are you coming home early? I want to bleep...even if you meet her on fb today and invite her to your house instead of cafe etc..she knows she will be bleeped,unless na you dey fall hand ✋ 4 Likes 1 Share |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by Nobody: 9:00pm On Apr 03, 2016 |
My ex is so blunt, she goes like...I WANT IT! |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by IYANGBALI: 9:02pm On Apr 03, 2016 |
Abeg where olajumoke dey now? He don tey wey nairaland carry her news 3 Likes |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by profosenogoboy: 9:04pm On Apr 03, 2016 |
Some girls will call you and say they are sick, but if get to their house very sound 1 Like |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by Nobody: 9:04pm On Apr 03, 2016 |
A woman can ask for permission to watch films in your house without having ulterior motives for heaven's sake. How do you guys reason? Nigerian men mistake everything as invitation for sex. If you smile at him=invitation for sex. Answer him when he says hello=invitation for sex. You look in the direction he is standing=invitation for sex. Acknowledge his existence in anyway at all= invitation for sex. May God deliver all of you. No wonder there is so much rape going on in the country. 31 Likes 2 Shares |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by larrymoore(m): 9:07pm On Apr 03, 2016 |
girl be like, you are too shy. 2 Likes 1 Share |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by mynd1(f): 9:08pm On Apr 03, 2016 |
greatness22:For ur mind abi? |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by habsydiamond(m): 9:08pm On Apr 03, 2016 |
Sometimes dem dey be like can I check ur foto album |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by Nobody: 9:08pm On Apr 03, 2016 |
fellis: Na people like you dey always do stoooop naaaaaaw 31 Likes 3 Shares |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by deloon(m): 9:09pm On Apr 03, 2016 |
Henryubani44:For you to stereotype girls just because they live in a certain city show say you no get brain at all talk more of IQ. 5 Likes |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by Nobody: 9:11pm On Apr 03, 2016 |
Either way, some things are very easy when you are a girl. |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by ReachHard: 9:11pm On Apr 03, 2016 |
Like the old adage goes... "PRETENDERS DO THE WORST" |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by Nobody: 9:12pm On Apr 03, 2016 |
Say the true and shame the devil eunylondon: |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by idwiz: 9:12pm On Apr 03, 2016 |
It's nt dat simple |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by Nobody: 9:15pm On Apr 03, 2016 |
Maybe u have to tell us what u do say if u need it badly shu10: |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by usa33: 9:16pm On Apr 03, 2016 |
white babe level make sense hare. straight to the point 1 Like |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by ipreach: 9:18pm On Apr 03, 2016 |
ok |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by Nobody: 9:18pm On Apr 03, 2016 |
Abi na u be the girl wey him dey talk mynd1: |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by xpensivNas(m): 9:24pm On Apr 03, 2016 |
Whenever she's calls me n say 'am coming bt no sex oo' I get d message 1 Like |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by viscocom(m): 9:24pm On Apr 03, 2016 |
silly topic making fb in nl |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by swemzkid(m): 9:24pm On Apr 03, 2016 |
front page at last dedicated to my fellow hustlers out there |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by tohshine(m): 9:24pm On Apr 03, 2016 |
Dayo am coming to your place to teach me CHM 101 |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by babadem2much(m): 9:25pm On Apr 03, 2016 |
Bad guys full this forum ahswear I just de since I open the thread |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by hotmolo(m): 9:25pm On Apr 03, 2016 |
skywalker240:u hit d nail on the head baba dat pinch no b here oh 1 Like |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by tosyne2much(m): 9:25pm On Apr 03, 2016 |
Na only silly Nigerian ladies dey pretend say dem no like sex.. Na so dia matter be 1 Like |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by noblegrex: 9:26pm On Apr 03, 2016 |
SexyStrawberry:I trust you. I've got no doubt. You be from calaba.you fit do am.no shaking. |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by francizy(m): 9:26pm On Apr 03, 2016 |
sinaj: How come you never ever told me you wanted to charge your phone, make I plug in my charger? |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by Nobody: 9:27pm On Apr 03, 2016 |
SexyStrawberry:Yeah we understand, you are a "lindaikeji" 1 Like |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by mikron(m): 9:30pm On Apr 03, 2016 |
fellis:leave that thing, girls pretends alot 3 Likes |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by Tonymegabush1(m): 9:30pm On Apr 03, 2016 |
D first time i told a babe dat i want to ave sex wit her d babe vex not bcus she no wan d sex but leta begin reason me say i no suppose cum 4rm dat angle... Lol 9ja babes alwayz packaging 3 Likes |
Re: How A White Girl And A Nigerian Girl Ask For Sex by SinghInLagos: 9:30pm On Apr 03, 2016 |
OK 1 Like 2 Shares |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
"His Joystick Is A Dot, I Almost Cried": Kenyan Lady Calls Out Man After Sex / “This Lady Inside The Bus Was Rubbing My Leg” – Man Narrates His Ordeal / The Gambia Where Old British Women Travel To Have Sex (Pictures)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |