Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,490 members, 7,971,832 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 04:41 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3518937 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2060) (2061) (2062) (2063) (2064) (2065) (2066) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:08pm On Apr 05, 2016 |
Abbeyunique2:Abbey, ur matter don dey tire me. Better no allow me visit dchiefpriest 4 u. I go just tell am make he help me find 1 juju do u wey go make u dey piss 4 bed. Even that ur mouth wey u dey use talk rubbish go swell up no worry. Na me & u 4 dis city. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:11pm On Apr 05, 2016 |
Sunnepa17:lol... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:15pm On Apr 05, 2016 |
Sunnepa17:lol... Na ur mentorship I still dey follow o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:16pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:Lol! Abeg what I do na. Congratulate me na. U wey b my sent4rina padi. Na u suppoz ist congratulate me na. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 9:17pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola: My friend chillax, ℓ̊ will handle ɦɨʍ, ur go ahead tone with mine will do d wrk,,,yhu sef will pity wen am half through wif ɦɨʍ |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:17pm On Apr 05, 2016 |
BlizzydoDo:Thank you jare. Hope u have reconciled with ur hubby. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 9:18pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser: Smile |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:18pm On Apr 05, 2016 |
Abbeyunique2:lol... U no trust ur guy again? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 9:20pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser: Lmao, mentorship khe... oju kan lada mi maa ni ooo, ada to ba ni oju meji, oti di ida niyen |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 9:23pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola: Wrkin on dat Iya ibeta.....sure D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ will |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:23pm On Apr 05, 2016 |
Sunnepa17:baba temper justice wit mercy o.... Abbeyunique2 so ara e o, o fe mo agba legbon abi |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:26pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:Ah! Condolence ke! Sha, thank you. Looking forward 2 c my sent4rina. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:28pm On Apr 05, 2016 |
All this children. How una take dey get fuel to power una phone. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:30pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:***singing along with him, and dancing 2 his song*** My babies are cool o. But which one b pongila again? Hope sey no b poison. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:30pm On Apr 05, 2016 |
LogoDWhiz:sup Bae.I missed you like kilode. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:31pm On Apr 05, 2016 |
BlizzydoDo my dearling wife, I can see u re still very much annoyed because of dos mention over dia, dey really got me scared o...lol... Babe you hav always be d understandin wife hav known since our courtship days, pls I need still need dat understin nd tolerance now, you know I dia not carry woman com meet u for house, trust me babe, u dont need to be fear, our luv na shoking ok... I luv u babe |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sunnepa17(m): 9:33pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser: Motigbo but mi o gba only if he cum my barracks 2 apologize 2 ♍ƺ den ℓ̊ will temper justice wif mercy |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:36pm On Apr 05, 2016 |
BlizzydoDo:babe I don already release sent4rina o, you know i still need to Behind him up bfor comin to d city, if hin carry dat hin dirty gampack beard enter small children fit dey run for am, hin dey barbar shop now |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SomebodysMrs(f): 9:41pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser: My dear as NYSC has decided to remain indecisive, I've channeled my attention to my somebody |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 9:42pm On Apr 05, 2016 |
drjoshua2000: You don finish from your ROMANCE/ SEXUALITY/ PORNOGRAPHIC Nairaland section If those patients for Mortuary don arouse your libido, and your Vaseline don finish, just tell me, I fit introduce you to one MAD WOMAN for my area were you fit carry dey help yourself. WHEN YOU DON TALK YOUR NONSENSE FINISH, YOU FIT GO BACK TO YOUR SEXUALITY SECTION. *HISS* |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:42pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:.. Lolz....na jubreal u dey call dull abi... Ok.o... As for Rukkyola naming... Sins your price don high.. Me i go do am free for her.. No worry ur sef den |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:43pm On Apr 05, 2016 |
stainlink:Feeeeeeeeeeeemmmmmmmmmmmiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii ooo My people, Abbeyunique2 has summoned Femi into this city o. Am sorry I can not be urs sir. Alakoba! U wanto kobami. It seems u don't know there are so many amebos in this city. U know i love u both in reality & in GC but i love my sent4rina more.He is the father ov my children. Am sorry, I can't be yours o. I wanto b a woman of virtue in dis city. The amebos, especially Abbey would relay everything 2 my sent4rina if I should say yes 2 u. So pls try and understand me u hear. Eshey! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:48pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola:not yet |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:49pm On Apr 05, 2016 |
iambibi:Lol! Na native bomshort I want make una wear come o. Or mini skirt. Make una sew am fine fine o. I get one tailor wey I go introduce una 2. He sabi sew cloth well well. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:50pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:gud job weldon |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:55pm On Apr 05, 2016 |
LogoDWhiz:Ur excellency sir, what I do again? Is it 2 much 4 u 2 congratulate me on my children's birth as d president ov dis city? Y u wan come start false accusations 4 my head again? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 9:59pm On Apr 05, 2016 |
BlizzydoDo:. Okkkkkaayy..... U dey wait make we use Rukky's triplet as sacrifice to the gods, bfor you reconcile with your hubby abi?.......Ehn blizzy?.. Oya plz goan forgive him ..... Wen you finish forgive am, come join me for kitchen make we kill dis villagegoat.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by stainlink(m): 9:59pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola: Please na. OK I am ready to go on a debate with sent4rina just to have u. Please don't say NO. I WILL DO WHAT EVER IT TAKES TO WIN YOU OVER. forget amebo, they are there to watch us glow. Rukkyola: Please na. OK I am ready to go on a debate with sent4rina just to have u. Please don't say NO. I WILL DO WHAT EVER IT TAKES TO WIN YOU OVER. forget amebo, they are there to watch us glow. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:03pm On Apr 05, 2016 |
Fraiser:Ah! 4 months ahead ke! U are big celebrity o. Na now I know ur value. Thanks 4 considering me as ur friend & making it possible 4 me 2 appoint u as my MC. But hope sey u go do discount 4 me na, as I b ur friend's wife. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:07pm On Apr 05, 2016 |
Rukkyola:... Rukky, me? Your children godmother? To wear bomshot? ... Y naa |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:07pm On Apr 05, 2016 |
Abbeyunique2:Nicey! That's not bad you know |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:10pm On Apr 05, 2016 |
Sunnepa17:Thank God I have got ur back. Abbeyunique2. Hope sey u don hear. If u like urself better no cross my lane. |
(1) (2) (3) ... (2060) (2061) (2062) (2063) (2064) (2065) (2066) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |