Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,887 members, 7,883,112 topics. Date: Monday, 08 July 2024 at 12:25 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (2132) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3447716 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2129) (2130) (2131) (2132) (2133) (2134) (2135) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by marvluv(f): 11:37pm On Apr 12, 2016
Fraiser:
wao!!! I will consider dat as a rear privilege, wot more honour can b done to a man dan to walk on d soil of dis city in d company of a gorgeous woman lyk u... Jubrealguy where u dey? Abeg com giv me my bentley wey u borrow for my hand last week, I have a date wit an achangel tomoro eveni
humnnn..wonderful!!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:40pm On Apr 12, 2016
jubrealguy:
baba........tell d babe true oo say na me get d moto cos d day i go need my thing, na to pursue two of una come down........buh d way d babe like u......she go fit folo u waka under ds Nigerian sun na
lwkmd... See hw my guy just fall my hand finish... Yeh human being una dey try o, d moto wey u com borrow from me last week wey u tell me sey u won go use am do forifori (show off) for ur wife village don shapally turn ur own... Na only God know may b u never change d moto paper sef... Just bring am make I see am first... Dat babe too fyn dan to dey waka inside sun o...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SMartins1(m): 11:42pm On Apr 12, 2016
shuaibbs:

Yup seen it... Series sure!
seen Big bang theory?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by OmichaelO: 11:43pm On Apr 12, 2016
The way things are now, I don't know if I should come back to Nigeria or stay where I am.
Because,this nysc nonsense is tiring. It will only take Grace of God, if they do not postpone again

@kbs468 @logodwhiz It's been awhile.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:44pm On Apr 12, 2016
Cynnny:

My love enjoy yourself, please eat to ur heart's content and don't ever go dat kind hunger strike again o. Meanwhile, its time for me to go to bed, so let me wish u a good night and sweet dreams
This is the first time you actually called me your love....Finally it is happening ... Tonight is gonna be a good night for me.... Sleep tight My lovely Angel...


“The art of love is largely the art of
persistence.”
— Albert Ellis
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:44pm On Apr 12, 2016
fraiiiiiiiser! u wan chop wetin go hook u for neck ni,y u dae disturb marvluv nw,but we had an agreement o,make we dae double cross ourself abi? wetin b all this one i dae see,marvluv lemme hear ur side of the story dear.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:46pm On Apr 12, 2016
jubrealguy:
wetin i dey see wey dey happen so.....marvluv and Fraiser.....e shalaye oo
lmao... Kai see pokenosing o... Na wetin dey happen u dey see o... Notin to shalaye dan d alaye u don dey see so far o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by samju100(m): 11:46pm On Apr 12, 2016
Oyehomie:
Abeg let d guy be jawe...we all kno say na him ''uncle''.... Bt ds tym, he will be wrong. There is hope for 2016 Batch A corps memba In Jesus's Name
Amen
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:48pm On Apr 12, 2016
Fraiser:
wetin b d news na? Oya tell me no dey keep ur GF for suspense na
Cynnny has finally said a big YES to me...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:49pm On Apr 12, 2016
Fraiser:
lmao... Kai see pokenosing o... Na wetin dey happen u dey see o... Notin to shalaye dan d alaye u don dey see so far o
padi mi..... God go continue to dey butter ur bread ooo.....marvluv, dem don break ur heart before?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:50pm On Apr 12, 2016
jubrealguy:
oh boy.... na to go buy one sac of pop corn oo with tanks of big cola...... carry on my dear..... mo deh jeri bobo fraiser yen
baba na only u go finish dos tinx, because of my matter... Kai dos tinx no gud for ur health o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:50pm On Apr 12, 2016
Fraiser:
kai eaglevision u still dey talk? D assassin wey I send never reach ur syd... Lol... I no fit even kill u sef because u b my person, bur I will get intouch wit my friends in d senate tomoro, its high tym I made u know hw influential I am for dis city.

i leave blizzydodo for u,u still dae double cross me ebrytime,bet y nw,must u like wetin i like ni,as d minister and ur friend u still dae embarass me,nd i no like fight o,we dae together no b today o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:51pm On Apr 12, 2016
OmichaelO:
The way things are now, I don't know if I should come back to Nigeria or stay where I am.
Because,this nysc nonsense is tiring. It will only take Grace of God, if they do not postpone again

@kbs468 @logodwhiz It's been awhile.
My brother just stay wherever you are oh! cos this country is too hot now..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 11:51pm On Apr 12, 2016
Fraiser:
lmao... Kai see pokenosing o... Na wetin dey happen u dey see o... Notin to shalaye dan d alaye u don dey see so far o
dey gbaladun dey go ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:55pm On Apr 12, 2016
Sirguy542 and Cynnny congrats on ur newest copulation sori couple... I jux got back frm work...

How is GC??...God bless dis city and every1 in it... Plus budget minus budget we re going der

TUFFPIVOT say so.. If u believe u will slip dis nyt if u dnt mosquitoes no go allow u slip
Good late evening my pipo

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 11:55pm On Apr 12, 2016
Fraiser:
babe no mind eaglevision jare, na so hin lyk to dey find my trouble

for ur left mind u dn secure ur babe,bt come hw can u b married in dis city yet looking at anoda babe,as d minister for women affairs i only allwed u as my padi yet u dae find ma wahala,stop sebe nw
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:55pm On Apr 12, 2016
eaglevision I no fit do your work tonight oh!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:56pm On Apr 12, 2016
jubrealguy:
padi mi..... God go continue to dey butter ur bread ooo.....marvluv, dem don break ur heart before?
kai jubreal u na my guy na, why u won dey fall my hand lyk dis... U don go pitch tent wit eaglevion against me abi, se na una plan b dis?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:57pm On Apr 12, 2016
Sirguy542 and Cynnny congrats on ur newest copulation sori couple... I jux got back frm work...

How is GC??...God bless dis city and every1 in it... Plus budget minus budget we re going der

TUFFPIVOT say so.. If u believe u will slip dis nyt if u dnt mosquitoes no go allow u slip
Good late evening my pipo.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 11:58pm On Apr 12, 2016
tuffpivot:
Sirguy542 and Cynnny congrats on ur newest copulation sori couple... I jux got back frm work...

How is GC??...God bless dis city and every1 in it... Plus budget minus budget we re going der

TUFFPIVOT say so.. If u believe u will slip dis nyt if u dnt mosquitoes no go allow u slip
Good late evening my pipo
Thank you my brother.... Welcome back
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by marvluv(f): 12:00am On Apr 13, 2016
eaglevision:
fraiiiiiiiser! u wan chop wetin go hook u for neck ni,y u dae disturb marvluv nw,but we had an agreement o,make we dae double cross ourself abi? wetin b all this one i dae see,marvluv lemme hear ur side of the story dear.
I hail o pwrfull minister..na so i see am o..
na jeje I sit down inside my room dey drink d chilled juice way u carry give me oo, na hin fraiser con knock my door say hin get one sweet novel titled Romeo & Juliet for me to read..na d novel I just started to dey read,na chapter one seff I dey now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 12:00am On Apr 13, 2016
Fraiser:
kai jubreal u na my guy na, why u won dey fall my hand lyk dis... U don go pitch tent wit eaglevion against me abi, se na una plan b dis?
no b so my brother...... carry on, eaglevision bawo.......d guy sef like una love tori
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:00am On Apr 13, 2016
marvluv:

lols...hope d boredom don die finally now,cos av been in battle with it since 12am till 6am dis morning...infact dat ur boredom too sturbborn faaaa...so, how was ur day today??

after u left d chalet without my permission,ur nw scoping me,but i told u to move away frm fraiser,he is my friend i knw what he can do,na inside girls hostel dem born am,sweedie dnt near that my friend tomao
my day was just cool sha,wha abt urs dear?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:02am On Apr 13, 2016
eaglevision:
fraiiiiiiiser! u wan chop wetin go hook u for neck ni,y u dae disturb marvluv nw,but we had an agreement o,make we dae double cross ourself abi? wetin b all this one i dae see,marvluv lemme hear ur side of the story dear.
eaglevision I no understand wetin u dey talk o, double crossin as how? U na minister na, na official matter u suppose dey attend to now, files boku for ur table u no attend to dem. No forget sey as u take bcom minister no b for my back o... No make I fall u down o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:03am On Apr 13, 2016
sirguy542:

Thank you my brother.... Welcome back
welcum my man... Wot did i miss...

Fraiser in ur mind now oo... U're claiming champion oo... Dnt 4get dat U cannot win all d gold in olympic oo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:04am On Apr 13, 2016
BlizzydoDo:
ahbeg I de like diz kyn matter...oya make we continue. I'm fine, yuu?

fraiser come carry ya wife,i say i no continue but she dae dip hands into my mouth na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:07am On Apr 13, 2016
Fraiser:
no dey greet me o, wen did my wife turn ur concubine? Hw u go dey slander my wife for my presence... E b lyk sey u won make I influence ur sack letter abi? No dey do dat again o btw ur guy dey ok o... Hw ur day na


ur threatening ur friend cos of a woman,but u no get d moral rights nw cos ur a flirt hehe
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by marvluv(f): 12:08am On Apr 13, 2016
eaglevision:


after u left d chalet without my permission,ur nw scoping me,but i told u to move away frm fraiser,he is my friend i knw what he can do,na inside girls hostel dem born am,sweedie dnt near that my friend tomao
my day was just cool sha,wha abt urs dear?
chai!! inside girls hostel?? dat one critical oo..make i dey fear diz guy oo...
my day was splendid
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 12:09am On Apr 13, 2016
tuffpivot:
welcum my man... Wot did i miss...

Fraiser in ur mind now oo... U're claiming champion oo... Dnt 4get dat U cannot win all d gold in olympic oo
you really missed a lot my brother... no time to gist you cos I dey watch the fight between my father Frasier and eaglevision....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:11am On Apr 13, 2016
sirguy542:

Cynnny has finally said a big YES to me...
waoooooo!!! Are you serious... Where is spixytinxy first? Make I first soak dis city wit green botu... U mean cynnny don com our syd... Na wetin I dey reason wit u d oda tym b dat... Roll wit d right man nd see everytin workin lyk magic, nobody... I beat my chest nd repeat... No body fit block ur way for dis city wen I still dey here... Na we dey here... My son dey enjoy ur life wit ur woman dey go, u no get wahala...cynnny correct babe, I tank u, u sef go know sey u roll wit d right qlique for dis city...make una dey jolly dey go
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 12:11am On Apr 13, 2016
marvluv:

I hail o pwrfull minister..na so i see am o..
na jeje I sit down inside my room dey drink d chilled juice way u carry give me oo, na hin fraiser con knock my door say hin get one sweet novel titled Romeo & Juliet for me to read..na d novel I just started to dey read,na chapter one seff I dey now

return that novel dear,its poisonous nd dangerous to ur health
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 12:11am On Apr 13, 2016
OmichaelO:
The way things are now, I don't know if I should come back to Nigeria or stay where I am.
Because,this nysc nonsense is tiring. It will only take Grace of God, if they do not postpone again

@kbs468 @logodwhiz It's been awhile.
It's really been a while Brother and how is everything about you over there? It is well oo and we just advise you to have faith and remain blessed wherever you are right now until you hear otherwise oo as your flight shouldn't take more than 2 days na.

So, just start your trip when you hear that CUL printing comnences on the 20th as scheduled already and if otherwise, then you are still safe.

1 Like

(1) (2) (3) ... (2129) (2130) (2131) (2132) (2133) (2134) (2135) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 5 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.