Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,821 members, 8,000,450 topics. Date: Tuesday, 12 November 2024 at 10:27 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3551424 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2141) (2142) (2143) (2144) (2145) (2146) (2147) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:07pm On Apr 13, 2016 |
DTOBS:u welcome bro. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 10:08pm On Apr 13, 2016 |
chigsboss:all diz our foretellers in d house, biko make una allow news de official b4 bringing t here. #teamsayno2unofficialnews |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:08pm On Apr 13, 2016 |
eaglevision:I dey advise u now...u dey talk anoda tin....ok o... If den don sack u due to negligence of duty no com beg me make I help u follow d president talk o... Den dey only help pikin fynd job den no dey help am do am o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:10pm On Apr 13, 2016 |
Rukkyola:...lolz... See you, snake wey don already join us dey watch as you take kneel down dey propose.. BTW.. Ur husband don show o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:10pm On Apr 13, 2016 |
Rukkyola: *run after her* Am so sowie dear, i knw i fuckdup big time buh na "ise aje" make me disappear go MOON. You knw i dn't want u nd our childeren lake anytin dat was y i went wit a friend to look for fuel in d moon so dat we'll sell to Gcity citizen at black market price(huge profits). I knw dat no amount of pleased can settle d scores btwen us buh i want u to pls forgive me ok.. How our babies doing? Oya smile nah, i sha don dey beg u since. Make i tell say i don miss u like pregnant woman misses her period ni o. I promise to make up wit u.. Ehnen... B4 i forget, i help u bring plenty tins come form d moon o. Dem go dey envy u 4 dis city if u don dey lunch all d goodies wey i bring come 4 u my dear. Shey u no say mr Apollo go moon sometimes ago? U knw d goggle wey he use 4 dia.. I bring d exact version come 4u.. My rukkyola dear, u go jux dey smile go bank as from tommorow if we don dey sell d fuel to d citizen.. on a final note: AYAM SORRY O... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:10pm On Apr 13, 2016 |
Testimony89:Lol! Pursue men kor, u c cane 4 my hand? Besides, my lovely sent4rina is now back. He came back with so much money. I don't need ur president again. Thanks! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:12pm On Apr 13, 2016 |
sirguy542:Lol! Eshey! My husband is back. Oga amebo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:12pm On Apr 13, 2016 |
Kbs468:amen...kbs tanks 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:12pm On Apr 13, 2016 |
BlizzydoDo: u sha wantu engineer some thoughts in me,hmmmm. day has been there like always,hw u doin dis evnin dear? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:12pm On Apr 13, 2016 |
Cynnny:That's good to hear.... My dear I think we should start preparing for our weeding as soon as possible cos the way eaglevision is parading around my compound I don't think am safe...so what do you think pretty one? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:13pm On Apr 13, 2016 |
sirguy542:.. Lolz... Ango goan take care of ur amarya..... By the way, hw is she? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:13pm On Apr 13, 2016 |
Beckytee:you re welcom sweedie |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:16pm On Apr 13, 2016 |
iambibi:I don c am o. I just dey joli 4 my mind. Nobody fit shakara me 4 here again. But I still dey form for him. No go tell am sey I proposed 2 his excellency o. because I know sey ur mouth sharp like razor. Na beg I dey beg u o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:17pm On Apr 13, 2016 |
iambibi: dont tell me u wantu ok, i don help ur salad ministry,u cnt take dat frm me na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 10:17pm On Apr 13, 2016 |
Rukkyola:nah, I no need those names na |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Cynnny(f): 10:18pm On Apr 13, 2016 |
sirguy542:lol cool temper no rush, we will still have to court first |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 10:19pm On Apr 13, 2016 |
fairlyusedpant:me na confirm football fan o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:21pm On Apr 13, 2016 |
sirguy542: see this one,insecurity dae worry u,wetin i wan use my daughter do,better b careful |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:21pm On Apr 13, 2016 |
jubrealguy: Choi who send dem message!. Gulder ko, star ni. Yeye dèy smell i neva land finish. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by katerine7(f): 10:21pm On Apr 13, 2016 |
iambibi:I just dey happy say I go hear word now |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:24pm On Apr 13, 2016 |
Rukkyola:... Lolz.....o boi!!! If my mouth na razor like dis, that mins your own na double edged sword o, anyways, isoryt, nobody go tell am anything!! Inugo? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:25pm On Apr 13, 2016 |
Cynnny:My dear this is G-city for you oh! A country where women dey propose to men and also a country where some married men still want to date young girls... So I don't want to take chances no time to waste. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:25pm On Apr 13, 2016 |
Rukkyola: Tell dem o! Alarm don blow, money don dey. In fact, d kin money wey dey my hand now fit buy d whole golden city wey i go stil collect change o. Make enibodi no fumble 2 me o, make i no use money scatter him/her head. #blackmarketfueltitakeova |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:25pm On Apr 13, 2016 |
Cynnny:i trust u my dear,hw was ur day? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by iambibi(f): 10:28pm On Apr 13, 2016 |
Stainlink!!!!!! Are you still interested in that challenge.. If yes.. Then come inside!!! 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Cynnny(f): 10:28pm On Apr 13, 2016 |
eaglevision:my day was fyn, hw was urs? u see d fuel wey u go find? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:29pm On Apr 13, 2016 |
Fraiser u wan dodge abi, i dey use corner corner eyes dey picture u 4 dat side o. How u dey nah padi mi, hw every every? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:29pm On Apr 13, 2016 |
Sent4rina:I yaff die!!! ***falls on the ground*** Na u & hu go dey sell fuel for this city? Black market for that matter. Chai!!! Ur village people are really behind u. To make matters worse, na one yeye Apollo glass u c carry come after abandoning me here all alone. Do u know how much I wept day by day hoping 4 ur return? Especially on the day ov our children delivery, do u know how much I suffered? Y did u go 2 ur so-called moon without informing me? Just lemme ooooooooooooo **crying** |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:32pm On Apr 13, 2016 |
[quote author=Cynnny post=44670670] k dear get enough fuel for the both of us o[/quote of course i did,but tell sirguy542 who i am to u,wen he hears u calling me dear,d blind love in get for u fit make am commit suicide nd i dnt want that. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:32pm On Apr 13, 2016 |
iambibi:Lol! I sha trust u. How is ur husband? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:33pm On Apr 13, 2016 |
eaglevision:I just made a statement...by the way you never told me that the love of my life is your daughter...pls what kind of father are you to her? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by eaglevision(m): 10:35pm On Apr 13, 2016 |
opiscoal: c ya mouth like follow,oya come and take 5litres |
(1) (2) (3) ... (2141) (2142) (2143) (2144) (2145) (2146) (2147) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46 |