Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,589 members, 7,993,033 topics. Date: Monday, 04 November 2024 at 12:55 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD (239398 Views)
My campaign thread / Mr. NAIRALAND Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD / Miss Nairaland Contest 2016 - Nomination & Verification Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (116) (117) (118) (119) (120) (121) (122) ... (221) (Reply) (Go Down)
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by naijaboiy: 5:07pm On May 01, 2016 |
kinglekan:I know oba lekan does not do anything without expecting benefits in return. Na for camp we go discuss your matter! 1 Like |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Nobody: 5:08pm On May 01, 2016 |
onstelly: Let her come next year when she'll be matured enough to contest for the crown. For now, she should hit the gym to get better shape and face her book too. BUYE-BUYE!! |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by kinglekan: 5:08pm On May 01, 2016 |
Deejavuu: Na only where drama dey dem dey see you. The thunder wey go still fire u ehn!! |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Nobody: 5:08pm On May 01, 2016 |
dollyjoy:I no see am na, watin you want do with the ss? |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Nobody: 5:08pm On May 01, 2016 |
MissMonalisa:*since we want revelations i crave the indulgence of seu.n lala.sticlala mynd.44 and dominiq.ue to post the evidence of TEAM LANICKY DIRTY SCHEMES* you keep proving funds are being wasted in a bid to get you educated. Keep disgracing yourself.…dummkopf 1 Like 1 Share |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by JeffreyJamez(m): 5:08pm On May 01, 2016 |
naijaboiy: Yeah.....you see kinglekan and him candidate Gdope? 1 Like |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by bqlekan(m): 5:08pm On May 01, 2016 |
Jacksparr0w127: Baba agba, emi loyal sir, just dey do as you like. Nah you be boss. Wetin do your other moniker Happy new month bro Lanicky all the way 2 Likes |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by scentmarlc(m): 5:08pm On May 01, 2016 |
MissMonalisa: Lisa lisa.... smart girl. Never knew you could catch my drift that early.....Am happy you lost your appetite the moment you read my last paragraph. lolz.... Once you regain your energy, feel free to post the screenshotz you promised. xoxo |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Nobody: 5:09pm On May 01, 2016 |
Still wondering what they're Yapping About. missmonalisa...You need to calm down tho.
|
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by kinglekan: 5:09pm On May 01, 2016 |
naijaboiy: Buhahahahahah!! Abeg o! This time around nothing is involved Sir! |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by ivyy(f): 5:09pm On May 01, 2016 |
BossDanniee: |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Deejavuu(f): 5:10pm On May 01, 2016 |
naijaboiy: Na today you see am. Lool. Finish analysing and gimme feed back o |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by JeffreyJamez(m): 5:10pm On May 01, 2016 |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Deejavuu(f): 5:10pm On May 01, 2016 |
kinglekan: |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by scentmarlc(m): 5:10pm On May 01, 2016 |
peeparty: Baba i doff my hat for your calmness ooooo.... wa gbayii. 1 Like 1 Share |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by dollyjoy(f): 5:11pm On May 01, 2016 |
Oyind17:na me u dey do like dis so?. |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by naijaboiy: 5:11pm On May 01, 2016 |
davide470:Hahahaha....Baba I dey o. It's not the school but the department/faculty you're in that will determine ones seriousness sometimes. But the reason why I'm playing lowkey on this one is because I'm not fully active right now and so my efforts to campaign effectively for someone will be a sham. But I go vote sha! Normal. |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by kinglekan: 5:12pm On May 01, 2016 |
naijaboiy: I think sey na only me dey analyze am o Deejavuu u try! |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Nobody: 5:13pm On May 01, 2016 |
bqlekan:Waa gbayin, Awon eeyan ree!! |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by kinglekan: 5:13pm On May 01, 2016 |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Nobody: 5:13pm On May 01, 2016 |
donbenedict:Lobatan |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Nobody: 5:13pm On May 01, 2016 |
[quote author=ivyy post=45217190][/quote] The only pretty girl in the contest...you deserve the crown. |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by onstelly(f): 5:14pm On May 01, 2016 |
pinceprinz: I won't insult you my dear Or say any bad thing to you You jam the wrong person Try the next person he/she might be available for you Take care hon 1 Like |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by kinglekan: 5:14pm On May 01, 2016 |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Nobody: 5:14pm On May 01, 2016 |
Smelly pls send this song if u have it ASAP. SHAGGY e DON teyyy Smellymouth: 1 Like 1 Share |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by naijaboiy: 5:14pm On May 01, 2016 |
JeffreyJamez:I see am o! When everybody dey pick candidate Oga just rush go one corner go pick this one. I never still understand this guy sha! 2 Likes |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Smellymouth: 5:15pm On May 01, 2016 |
[b]Ah e b the man you the baddest/ E be the one with the flow with the tightest/ God purnish anybody wey wan fight us/ Wey say the fish for the sardine no be titus/ Ah ah charlie look no dey job us/ Cause we grow for the slum we jump bus/ If i come to your hood dem jump us/ We go reciprocate we go come burst/ Ah ah craze dey like ijaw boys/ We dey carry shoulder finish we dey pompous/ We dey smoke that loud in a tour bus/ And dey no baga dey disturb us/ Oya je fun won gbogbo package// Won fe kami lowo ko oshe bandage/ Baddo lo cause e gbogbo damage/ Omo wan le e ma binu ke manage/ They don’t know them a go know/ Super star from outta zongo/ The fan base big and the loving though/ So me kill them all alone/ I am the django/ We go dey do go dey do. Jeje/ The gyal dem go break dem waist Jeje/ They go dey dance and we go dey high/ our thing and that it dey be Keke/ *** mimzy, Chaii, you dey burst my head!!!!!**** Na we be the street, na me dey run am [/b]
|
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Deejavuu(f): 5:15pm On May 01, 2016 |
kinglekan: What i do? Lekan lemme in my observation mode and face your campaign. Amebor |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Nobody: 5:16pm On May 01, 2016 |
dollyjoy:I go explain to u later. Wey your bf? |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by naijaboiy: 5:16pm On May 01, 2016 |
kinglekan:I hope say na she get that y***h sha! Make I fit analyze am with the picture of the face wey I sabi. I nor want photo mismatch. |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by Nobody: 5:16pm On May 01, 2016 |
pinceprinz: She's cool.. Do lemme know when its time to vote cos am alien to the system.. This is my first time.. |
Re: Miss Nairaland Contest 2016 - CAMPAIGN THREAD by JeffreyJamez(m): 5:17pm On May 01, 2016 |
naijaboiy: You dey mind the sneaky bastard |
(1) (2) (3) ... (116) (117) (118) (119) (120) (121) (122) ... (221) (Reply)
15 Questions You Can Ask A Girl And Make Her Get In The Mood / 10 Thing Ladies Do That Shows They Want Sex When They Visit Their Boyfriends / 5 Signs She's A Virgin
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 58 |