Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,192,680 members, 7,948,550 topics. Date: Saturday, 14 September 2024 at 01:22 AM

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (237) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (1022745 Views)

Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. / 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed / Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (234) (235) (236) (237) (238) (239) (240) ... (645) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 7:30pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

If dem lyk mk dem fire us catapult of envy......or trow us bomb of jealousy.... See oki my love, dey cannot put asunder ooooo.
lol. madam, I nor wan put una two asunder o.
Me I don already b family man o.
just dat d news spread like wild fire 4 d village and as a honourable member of d elders in council which him dey head, I gats tell am so e nor go affect our reputation o. lol.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:31pm On May 10, 2016
Lvlink:
Ah! Honey I no do anything with them ooo

*Even that one wey get small jingolo, that one wey them dey call fraiser abi na freezer, e dey beg me since make we DO small but I no gree oooo
sup babe u get it wrong dia... I don beg babe for it bur dey beg me to give dem... Just a tryer babe nd u make my bedroom ur PPA
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:31pm On May 10, 2016
Fraiser:
alryt babe, no quams, u will get to see it wen all d villagers are asleep, I want only ur nyt to see it... So wots up, hw ur day babe?
back door hosby, marvluv is watchin u
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:32pm On May 10, 2016
giftiebrown:
wit fraiser EJA NLA u stil dey call am SMALL...shey na bottomless PIT u gt abi na WELL
just leave dat babe she no know me
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:33pm On May 10, 2016
sunex90:
hahaha! Park well jor,,d scope no even dey organiz cos as u just d type, poverty just d smell 4 d msg...u beta wake up 4m dat heavy slumber o,,,anyway,,kip dreaming,,by d tym i bath u wit hot b4 u go wake up..na skyscrappers una get abi na paper kit? Na question ooo
Go ask google den...abi mk u go devil finder 2 search anws....mtchewwww...bad Belle
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by IghravweIG(m): 7:33pm On May 10, 2016
okitaiji:
u kno sey as a village head my palace d center of d village so everibodi used to com nd peep some tim nd u kno sey konji na bastard so mayb na d tim wer we dey play upandan nahim dey con see us. anyway we go d go inside now
hmm.
Sha, we go discuss dis issue 4 our next elders in council meeting.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 7:35pm On May 10, 2016
okitaiji:
hey mogbe!!! what am i seein u want to cheat on me *said to mysef, i don catch u... 50:50 nobody go complain for anoda person again*


Lol....alagbera couples buh wait oo Okitaiji ЎO̶̲̥̅̊ΰ wan D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ use style style abadon ur Iyawo afta ЎO̶̲̥̅̊ΰ don Enjoy հҽɾ Hot pot finish go face Iyale abi
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Lvlink(f): 7:35pm On May 10, 2016
Fraiser:
sup babe u get it wrong dia... I don beg babe for it bur dey beg me to give dem... Just a tryer babe nd u make my bedroom ur PPA


gringringrin

If I catch you for that bedroom eh!

I can make you laugh, and make you cry at the same time. Lol
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:36pm On May 10, 2016
okitaiji:
y u d do my friend dis kain tin u on kno sey konji d hold him? abeg free ursef nd make my fraiser enjoy himself
my guy just leave d bae, she no know sey I b season film, she cant fit to watch it finish, unless she won get bowl leg...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:37pm On May 10, 2016
Fraiser:
abi I never hear ni? Infact i don set to take over d bae from u now, u tink sey na only u sabi enjoy... Mo ma gba babe yen lowo e
lolz e no go work for u me nd slimfitdiva don cling togather like draw soup already
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:38pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

What U mean u cheating on me I can't bliv dis!
lol... See u, so u no know sey na married man u dey roll wit since...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Lvlink(f): 7:39pm On May 10, 2016
Fraiser:
my guy just leave d bae, she no know sey I b season film, she cant fit to watch it finish, unless she won get bowl leg...

You go wound ooo!

I go squeeze-out petrol from your body oooo!
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:39pm On May 10, 2016
sunex90:
hahaha! Park well jor,,d scope no even dey organiz cos as u just d type, poverty just d smell 4 d msg...u beta wake up 4m dat heavy slumber o,,,anyway,,kip dreaming,,by d tym i bath u wit hot b4 u go wake up..na skyscrappers una get abi na paper kit? Na question ooo
lol na jealousy go kill u
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 7:39pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

She Berra be ooo. I go castrate u if I find out u cheating on me.....I dnt joke wit DT 12inches of mine at all oo


Lol...ЎO̶̲̥̅̊ΰ beta castrate ɦɨʍ nw bfur abishaddy Iyale cum greet ЎO̶̲̥̅̊ΰ ƒօɾ ause wif 5th born
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:40pm On May 10, 2016
IghravweIG:

lol. madam, I nor wan put una two asunder o.
Me I don already b family man o.
just dat d news spread like wild fire 4 d village and as a honourable member of d elders in council which him dey head, I gats tell am so e nor go affect our reputation o. lol.
Noted tanx...BT no mind dos rumor mongers..... Na body dey hot nd pepper dem
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 7:41pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

U've been a gud naughty boy so far...oya siddon mk I giv u small massage as hand go don dey pain u...
babe, jus 1 round...Mk i jus sign autograph fr der, say Gifttty ws there
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:41pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

If dem lyk mk dem fire us catapult of envy......or trow us bomb of jealousy.... See oki my love, dey cannot put asunder ooooo.
laye laye dey no fit at all
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:43pm On May 10, 2016
okitaiji:
sometin wer u d beg lvlink for nd she refuse because sey ur tin is not workable na my bae u wan com use am? ee no go work lol
see u, I don sabi d kind babe wey Lvlink b, na all dos babe wey dey take mouth do am, if she see d real show, I bet u she no go wait... Even slimfitdiva sef no get d liver I bet u... Enu o se na
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:43pm On May 10, 2016
Fraiser:
lol... See u, so u no know sey na married man u dey roll wit since...
Mo Ku ooo. See me see gbege....
Anyways....I go need spark wit ma boo 1st.....communication b4 action
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Shollyjay90(m): 7:44pm On May 10, 2016
We Are All Waiting 4 Dis______and We Shall Get There In Good Health.

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 7:44pm On May 10, 2016
okitaiji:
back door hosby, marvluv is watchin u


Lol...he has been given freedom 2 marry as many as posible
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:46pm On May 10, 2016
SMartins1:
Baby don't worry ur head, never have I doubted you... just allow "Freezer" dey mess up...
I have a big surprise for you tonight, and am sure you gonna love it. my sugar crush


our link to strong goh

Cc:Lvlink
baba me sef no too reason dat bae lyk dat, u sabi me na... I no dey dance to woman's tunes, dey dance to mine... Mouth no fit do dis tin na...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 7:47pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

She Berra be ooo. I go castrate u if I find out u cheating on me.....I dnt joke wit DT 12inches of mine at all oo
Siddon der, okitaiji dey cheat on abishaddy with yuu.. U b him EDIBLE CATERER...okitaiji na sharp badt guy....
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:49pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

She Berra be ooo. I go castrate u if I find out u cheating on me.....I dnt joke wit DT 12inches of mine at all oo
pele... no vex na truth i tel u
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 7:49pm On May 10, 2016
Shollyjay90:
We Are All Waiting 4 Dis______and We Shall Get There In Good Health.


Amen!!! IJN.....same 2u bro
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SMartins1(m): 7:50pm On May 10, 2016
Fraiser:
lol... No b my fault na, ur babe suogal is willin to go for d best ni o
Suogal? she's all urs. but wait o,how are you so sure u r the best? wetin you carry
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 7:51pm On May 10, 2016
Sunnepa17:



Lol...shey ЎO̶̲̥̅̊ΰ go fit runs berryice package sha?
I go try...I go fit shoot yuu becos of berryice... wer at thou oh berryice! my soul urge fr thou...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:51pm On May 10, 2016
giftiebrown:
babe, jus 1 round...Mk i jus sign autograph fr der, say Gifttty ws there
No b only autograph u go sign....na auto crash u go get
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 7:51pm On May 10, 2016
Pls when exactly are we going to camp folks?? Anyone please??
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 7:51pm On May 10, 2016
Fraiser:
so u get my for dis city nd u dey chop dis kyn life, enh enh I don get u b dat, if na me now u go don cast me reach everywia for NL even seu.n sef go don hear... God don catch u...
lolz.. u b my padi nah ok i no go report u again to marvluv
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 7:52pm On May 10, 2016
Fraiser:
see u, I don sabi d kind babe wey Lvlink b, na all dos babe wey dey take mouth do am, if she see d real show, I bet u she no go wait... Even slimfitdiva sef no get d liver I bet u... Enu o se na
Hmmmmm... See trip nd temptation of da highest order
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by giftiebrown(m): 7:54pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

No b only autograph u go sign....na auto crash u go get
Anytin yu call am...I sabi drill borehole

(1) (2) (3) ... (234) (235) (236) (237) (238) (239) (240) ... (645) (Reply)

Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2014 Batch C House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.