Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,181,849 members, 7,915,446 topics. Date: Friday, 09 August 2024 at 12:49 AM

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (256) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (1014026 Views)

Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. / 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed / Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (253) (254) (255) (256) (257) (258) (259) ... (645) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:51pm On May 11, 2016
giftiebrown:
Yu b correct guy!!! okitaiji cum nd pay homeage to ds guy
maccabi packages are well arrange
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:54pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:

Na u sabi.......una don kill my ba3 nah.....
guard go and on gen for my angel to charge her ba3
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 4:57pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:

I see....but oki no 2 get properties sha......na lie d guy just dey lie.....all dos tinz he said earlier abt ous in d moon na scam
haba nah.. is it not me and u go and hid the Cof O for bank that day?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 4:59pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:
Oki! Oki!! Okitai!!! Since u no gree power d gen....I dey go maccaroni mansion go charge my phone oooo. If u lyk bring honey wetin she call her name sef home b4 I kom bk....I go smell ur boxers 2 b sure u no do anytin funny behind ma back......*closes door* ........opens back....nd poke head insyd....no entertain DT gift b4 I kom bk oooo...he's not welcomed here as him dey ginger ur swagger......later




Light dey here Gallant come charge ur cell and other gadgets u have ... I have DSTV intact for your entertainment and if u care for cocktail self its all iced ... *whisper* I never see melody today sha oooo bring her oooo make we kontinu our album
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 5:01pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:

Na soo.but ma ba3 sef don dey holla at me.....okitaiji....... Go on DT gen joor
I have beckon on guard already and the light is here
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 5:04pm On May 11, 2016
maccabi:



*rage mood * means say na format he dey give u chai , means say if them wan black mail *sunnepa* we self go talk say Mr oki rapped u ni ooooo so make case sweet , since u said the nigga no get property .
my guy calm down,, na because sey she dey vex that is why she forgot everything like that. she is the one that have the access to our security box for bank
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:05pm On May 11, 2016
eaglevision:


they are hoarding the prepaid na,na solar sure pass now,Gen just dae drink fuel dae go,money wey i suppose use flex babes for mammi mkt.lol


Lol....nah Solar sure pass
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:07pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:
Tell dem jawe....empty barrel dem be

Na sօ օօօօ .
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 5:08pm On May 11, 2016
giftiebrown:
wetin b d reply Buhari gv am
Buhari said that "he didn't want his apology but he should ensure that all the stolen asset from Nigeria that are in his country should be release to him"
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:08pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:

If I hear.....BTW u nd i ,who need deliverance.
lol... See better question o
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:09pm On May 11, 2016
Oyehomie:
Hi funkylv81...talk to me
my inlaw u too don dey hustle... Lol... I go tell my sis o
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:10pm On May 11, 2016
barongmj:
Am fine o, he's fine too
grin
barongmj:
Am fine o, he's fine too

GƠ̴̴͡.̮Ơ̴̴͡D 2 knw
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:11pm On May 11, 2016
Precious91:

That Fraiser ehn.I need to report to the village gods
lol d village gods wey I dey give colanut nd palm wine to everyday, na dem u won report me to? I just dey laff u...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:13pm On May 11, 2016
okitaiji:
I hold your possession before? u no know say na me dey feed d gods as village head? there are already behind me
lol... Must I use d whole mouth tell u bfor u know dat bae is my possession? D gods no fit betray me because I don dey give dem colanut bfor u even tink of comin to gc...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 5:14pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:
Oki! Oki!! Okitai!!! Since u no gree power d gen....I dey go maccaroni mansion go charge my phone oooo. If u lyk bring honey wetin she call her name sef home b4 I kom bk....I go smell ur boxers 2 b sure u no do anytin funny behind ma back......*closes door* ........opens back....nd poke head insyd....no entertain DT gift b4 I kom bk oooo...he's not welcomed here as him dey ginger ur swagger......later
dear come back please.. guard.. guard.. secuuriity what is your problem just to on gen u are der dulling my bae? eheee NEPA has restore the light,, no go anywhere abeg
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 5:14pm On May 11, 2016
maccabi:



*rage mood * means say na format he dey give u chai , means say if them wan black mail *sunnepa* we self go talk say Mr oki rapped u ni ooooo so make case sweet , since u said the nigga no get property .


Na sօ օօօօ . BSMJNY
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:15pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:

Phobia Amg ur fellow species? Hmmn...I comment my reserve
lol... So wetin u mean now b say women no b my species...i tire for u o
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by CaptainKool15(m): 5:18pm On May 11, 2016
daudae1:
Breaking News!! Stream 2 will Hold as Scheduled..BOD meeting agenda is the States that will Host stream 2.....details laita


Boss,any update?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:18pm On May 11, 2016
hardiodun:
Chimooooo....I dey see well soooo *Washes face with stream water* Bros so u sef don join those wey dey fiyan sile, doka laamu abi? Ur babe for Rivers (abi which state she dey sef) must see this oooo..Hian!!!!!!!
lol... Oboi see casted tinx o, babe u bad o
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:20pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:

Hmmmmm....emi o kin se wizkid BT yeah yeah yeah
omo to shan, emi gan mo wipe ori e wa n be jor...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:23pm On May 11, 2016
Oyehomz1:

Hi babe...Oyehomie was jst banned.. Trying to reply hardiodun....But he is here again in anoda form.....lemme be ya lawyer nah....
Lollydope..hw far nah
lol... NL police don get u... Won fe pa action mo e lara...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:25pm On May 11, 2016
okitaiji:
precious 97 I told you this tiff will spoil your show
wetin I does o... No b hin call my attention to d bae ni?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by MemphisDepay(m): 5:31pm On May 11, 2016
Personally, today is a gooneer. Lool. A day to printing of CUL. Am fuckiiingg ready.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:35pm On May 11, 2016
giftiebrown:
dnt worry i go talk to precious91 nd fraiser...Dem go side wit yuu....I knw hardiodun is willing to side wit yu too...i dey work on Sunnepa17..As fr oyehomz1, i go tell to quityjoice to convince him
you go talk to me to side wit who, my guy wen u turn baba suwe alawada... Side ko, site ni...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:39pm On May 11, 2016
okitaiji:
lmao... u know say na u b my crush before and slimfitdiva file a case in court for divorce so if she succeed then my next bus stop is u *folo u in a speed*
dat means u no even luv d bae sef, u re ready to replace her so quickly, slimfidiva u don see wetin I dey tell u ba?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:43pm On May 11, 2016
hardiodun:
Lol, my brother abeg no chase shadows ooo
ahhahhahh omoge u bad o... See hw u give am hin size shapally... Hin no know sey u no b small pikin load, na men like me fit carry dat load...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:48pm On May 11, 2016
giftiebrown:
yes na, d geh want turn d eldas agnst demselves...Abeg, tk side wit okitaiji nd we go help u pakage dt village bae u crushing on
why okitaiji dey always get leverage on u, u dey quick succomb to his pressure, u sure sey u no get secret for hin hand so?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:50pm On May 11, 2016
Lvlink:
don't mind him jare. He's gat nothing to say!
babe wotss up na, u just dey hide make I no get u abi, 1000 samuels no fit run comot God hand o... Me still dey gallant ready for u o...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by hardiodun(f): 5:51pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:

Sis from anoda mother..... Abeg run 4 ur tin oooo...sorry life I mean
Lmfaoooo......my sister, I don fly enter the seventh heavens sef.
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:54pm On May 11, 2016
Oyehomz1:

Really? Hw is dat me...Okitaiji is d one practising infidelity..... Av neva broken ma promise to ma babe nah....but this guy has...he married a lady nd vowed to be faithful... But look at him cheating on her by wanting to be with slimfitdiva. In this village..., slimfitdiva deserves jst a man dat can tak gud care of her....not bringin her into a polygamous house o......she is d twinnie of ma gud friend...i won't allow such tn to happn to her here in ma presence....
Soooooo.....now now now...reverse dat yur statement o......lol...i have been faithful...........






Lollydope eeeeeeeeee..... Where re u...fraiser, don't jst look at me nah...talk.....
lol... My inlaw I dey watch ur back o, wen it coms to matter of faithfuless I trust u die because I no sey ur capental no go won use teeth comot nail by cheatin on my cute sis..
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:57pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:

Mtchewwwwwww.......na catapult I go take fire ur leg kom use g-string pant draw u bk.......anofia
ahhahhahh I love dis, babe I dey feel u like nysc form...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:58pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:

Sis from anoda mother..... Abeg run 4 ur tin oooo...sorry life I mean
lol... Babe u dey make sense...

(1) (2) (3) ... (253) (254) (255) (256) (257) (258) (259) ... (645) (Reply)

Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2014 Batch C House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.