Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,112 members, 7,887,238 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 03:12 AM

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members - NYSC (262) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (1005853 Views)

Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. / 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed / Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (259) (260) (261) (262) (263) (264) (265) ... (645) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:53pm On May 11, 2016
Fraiser:
kai... Okitaiji u don cast...
baba I no understand what am seeing oo, ee be like say u go chuk mouth for this two lioness call slimfitdiva and abishaddy in my crib now oo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Geegar(m): 10:53pm On May 11, 2016
Oyehomz1:

Abeg guy...no dey call me liar...if u no c am wettn con concern me.... Is dat hw to ask smtn wey u no kno...do i tell u say ma ma body dey hot b4......u no dey eager to see, y u con dey search for am...guy jeje o....i lie lyk dat gv u ystday?

U noo do, you noo allow make person wey won do do....
omor u gat no chill atall grin
Oyehomz1:

Abeg guy...no dey call me liar...if u no c am wettn con concern me.... Is dat hw to ask smtn wey u no kno...do i tell u say ma ma body dey hot b4......u no dey eager to see, y u con dey search for am...guy jeje o....i lie lyk dat gv u ystday?

U noo do, you noo allow make person wey won do do....
omor u gat no chill atall
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 10:56pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:

Wole si bo Ko Jo rara!!! Nah dis nite we go iron d mata out.....nd go d village square 2mao .......just be ready 2 face women's wrath.....na seasonal film ooo
do u pple want me to leave this house for both of you this night? I no wan die bfor my time for una matter oo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomz1(m): 10:58pm On May 11, 2016
Geegar:

omor u gat no chill atall grin
omor u gat no chill atall
Na oyehomie fit chill o....oyehomz1 no dey like such tns jawe...d guy neva say anytn for ds village b4 na..he con carry himself cm, con dey call me a liar..av gat to gv him as e dey hot
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:00pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:

U shud av tout of DT b4 u decided 2 turn ow body nd hrt in2 a field kom dey score as u lyk.......oki wey dey form drogba....ishhhhh
that's why I want both of u to be my terry and ivanovic and defend me now if not Stamford bridge will fall oo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:02pm On May 11, 2016
Sunnepa17:



Lolzz..nice decision 4rm Abishaddy nd slimfitdiva, divorce gan gan lo le se
enemy... u no go succeed
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 11:02pm On May 11, 2016
maccabi:




Yea I ave watched it baba ... They have updated the version to *London as Fallen* but I haven't downloaded that ... Am serious oooo no jokes

Lolzz...me no dey like carry last o. I don watch "london has fallen" sefsmiley thanks to NYSCwink
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomz1(m): 11:03pm On May 11, 2016
Teemakagu...y u commont ya pix nah...guys don dey disturb u tu much abi...no mind dem...hw re u today nah....av nt been abu to chat with u since
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:07pm On May 11, 2016
Aieboocaar:


Bros dis mata never reach to dey tear shirt na.. Just give me 1 make i hold for u while u iron things out with the odawink
nobody wan leave na hin be koko now oo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by teemakagu(f): 11:08pm On May 11, 2016
Oyehomz1:
Teemakagu...y u commont ya pix nah...guys don dey disturb u tu much abi...no mind dem...hw re u today nah....av nt been abu to chat with u since
hi oyehomz1.... just felt lyk removing it buh I will upload anoda 1.... tnx 4 stoppin by... grin
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 11:08pm On May 11, 2016
Aieboocaar:


Lolzz...me no dey like carry last o. I don watch "london has fallen" sefsmiley thanks to NYSCwink



Which site u dey download ... Do they have 3gp files too ?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:08pm On May 11, 2016
okitaiji:
do u pple want me to leave this house for both of you this night? I no wan die bfor my time for una matter oo
undecided
okitaiji:
do u pple want me to leave this house for both of you this night? I no wan die bfor my time for una matter oo
Abegii...leave traffic 4 lastma joor.....park wella go anyway
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomz1(m): 11:09pm On May 11, 2016
teemakagu:
hi oyehomz1.... just feel lyk removing it buh I will upload anoda 1.... tnx 4 stoppin by... grin
Lol..stopping by? Issokay o...hope u re gud
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 11:11pm On May 11, 2016
okitaiji:
enemy... u no go succeed
Lol.....oko iyawo's
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by teemakagu(f): 11:12pm On May 11, 2016
Oyehomz1:

Lol..stopping by? Issokay o...hope u re gud
am gud.. u?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:13pm On May 11, 2016
okitaiji:
that's why I want both of u to be my terry and ivanovic and defend me now if not Stamford bridge will fall oo
Oh boi....no b Stamford bridge go fall alone oooo.na ur tin go fall dis tym around
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomz1(m): 11:18pm On May 11, 2016
DEDICATED TO EVERY 2016 PROSPECTIVE BATCH A STREAM 2 CORP MEMBERS


[b] Chorus/2face]
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

[Hook/2face]
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That's how we learning something
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

[2face]
I know people keep on telling me
Their is nothing like a miracle
If yo try
In this circle of life
But i am an example
I know that you can make it in this life
If only you try
Stand up and beat up your chest
Don't let nobody tell you make you settle for less
When ever ?
Sharp sharp show make we halele dey go


[Chorus/2face]
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

[Hook/2face]
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That's how we learning something
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

[Sauti sol]
A child is born
Into this world
She takes one step or two step and what next
A life to remember

If you don't try you don't get
And if you don blow then you never ever know know
If you don't jump you never fly
And if you don't fall then you
Time is a healer
Pain is a teacher
Music is a stress reiever
If you are a believer

[Chorus/2face]
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
But na after how we go
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh

[Hook/2face]
Oya come make we go
Make we go to all the places wey we talk say we go go before
Make we go make we see
wetin dem dey do for their
Make we feel am make we check am
If na two head them dey use we go know
That's how we learning something
We go know o
Wether na true talk
Wether na lie them dey blow
Oya come make we go oh oh
Oya come make we go oh oh[/b]



https://www.google.com/url?sa=t&source=web&rct=j&url=https://www.youtube.com/watch%3Fv%3D4O3Wy61z0G4&ved=0ahUKEwi314fqhdPMAhWpAsAKHVeEBcEQtwIIIzAA&usg=AFQjCNH4jmGBwPG3AoxVZlLuZVnfrdbmwA&sig2=1mqgIf935thvm0QqrRj6bQ
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:19pm On May 11, 2016
Fraiser:
kai... Oboi see badt man tin... Baba I fear u o
lolz.. wetin I go do again, u know sey the best way to attacks is to defend... so na the best option be that oo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Oyehomz1(m): 11:21pm On May 11, 2016
teemakagu:
am gud.. u?
Yeah...i am damn gud oooo....
Where av u bn all day..av nt seen u aroind nah
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:22pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:

Oh boi....no b Stamford bridge go fall alone oooo.na ur tin go fall dis tym around
I beg make una pirry am because na lone striker hin be oo
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Gosj01(m): 11:22pm On May 11, 2016
11:22pm
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Slimfitdiva(f): 11:27pm On May 11, 2016
*clears throat* uhnuhnuhnuhn.....ni bayi....we no see rope to tie d day nd now d tym has gone......a diva gotta av her beau sleep....oki....mk I no see ur mosquito leg 4 my bedroom oooo...night ya all
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 11:28pm On May 11, 2016
Viewing this topic: teemakagu(f), haybble (m), Oyehomz1(m), Jico87, okitaiji(m), CandiceJay(f), maccabi(m), laramite(f), dejiconde(m), SMartins1(m), Slimfitdiva(f), dewale2k, giftiebrown(m), lakefist(m) and 5 guest(s)

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 11:29pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:
*clears throat* uhnuhnuhnuhn.....ni bayi....we no see rope to tie d day nd now d tym has gone......a diva gotta av her beau sleep....oki....mk I no see ur mosquito leg 4 my bedroom oooo...night ya all


Ցմժ nite honey.....slip very very tight
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SMartins1(m): 11:30pm On May 11, 2016
Viewing this topic: Oyehomz1 ( m ), okitaiji ( m ), CandiceJay ( f),
laramite(f ), SMartins1 ( m ), dewale2k , giftiebrown (m ), Slimfitdiva (f ),
Sunnepa17 (m ), LeoFish92 ( m ), dejiconde (m ), maccabi (m ), Jico87
and 6 guest(s)


Good evening people of this village ooo...


My prayer for every PCMs ocean2, What ever place we'll all be posted to. may we all find favour and be safe in JESUS NAME...

AMEN

1 Like

Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Aieboocaar(m): 11:31pm On May 11, 2016
teemakagu:
hi oyehomz1.... just felt lyk removing it buh I will upload anoda 1.... tnx 4 stoppin by... grin

Pls do o.. Cos i go like see amwink
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by SMartins1(m): 11:32pm On May 11, 2016
Sunnepa17 how you dey na?
laramite, how was ur day,hope it went well?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by teemakagu(f): 11:46pm On May 11, 2016
Oyehomz1:

Yeah...i am damn gud oooo....
Where av u bn all day..av nt seen u aroind nah
was in a ghost mode.... was waiting 4 d outcome of d said so called meeting...
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Sunnepa17(m): 11:46pm On May 11, 2016
SMartins1:
Sunnepa17 how you dey na?
laramite, how was ur day,hope it went well?

More dam well bro....nd urz?
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by okitaiji(m): 11:48pm On May 11, 2016
Slimfitdiva:
*clears throat* uhnuhnuhnuhn.....ni bayi....we no see rope to tie d day nd now d tym has gone......a diva gotta av her beau sleep....oki....mk I no see ur mosquito leg 4 my bedroom oooo...night ya all
haba nah!!! if I come who go do jigijigi with you tonight just raise the duvet small let me enter.. have a superlative dreams my love

okeeyyy I don catch candicejay today, she go sneak in here all tru the night and enjoy our grooves and disappear I a day time..hope ur day was good dear sugar
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by teemakagu(f): 11:48pm On May 11, 2016
Aieboocaar:


Pls do o.. Cos i go like see amwink
feel free frendy

(1) (2) (3) ... (259) (260) (261) (262) (263) (264) (265) ... (645) (Reply)

Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2014 Batch C House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.