Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,718 members, 8,006,986 topics. Date: Tuesday, 19 November 2024 at 01:42 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members (1039771 Views)
Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP. / 2016 NYSC Batch A Stream 2 Postponed / Wooow!! Osun State Batch A 2016 Corpers Just Got 60k Each From Davido's Father (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (567) (568) (569) (570) (571) (572) (573) ... (645) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:26am On Jun 03, 2016 |
tattedMONK:baba I no too blame d man, na FG I blame for as de no gree release money, as dem dey give am hope sey dem go release money na hin make him too dey give us hope... In short na Buhari fail us... |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by gauzbee(m): 9:27am On Jun 03, 2016 |
Rx350:it should be a PEACEFUL protest.. we need to work out the logistics asap....interested parties shld add me up on whatsapp...08066908906 |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by tattedMONK(m): 9:27am On Jun 03, 2016 |
Fraiser: come chairman, what is harsh about that post? he wants to protest and i gave him a simple suggestion |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by WeedyGonzalez(m): 9:32am On Jun 03, 2016 |
MemphisDepay: |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by gauzbee(m): 9:33am On Jun 03, 2016 |
we are here complaining....nobody important is hearing us, nobody is paying attention... they said we are in the same batch as stream1 how possible is it...we need accountability. ...we need to plan our lives...we can't get little jobs cos we dnt know when we wld be called, we wake everyday with huge hopes of a text message from NYSC only to go to bed disapointed...they have taken us for granted and they know we can't do anything.....but what we can do is make a stand and let our voices be heard....#ThisIsOurFuture 3 Likes |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by tolurainbow(m): 9:35am On Jun 03, 2016 |
Fraiser:ashawo fraiser |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:36am On Jun 03, 2016 |
Youngvice:lwkmd... Oboi Naija ticket don cast... |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:38am On Jun 03, 2016 |
Skydweller:lolsssss... Chai daudae don cast like betnaija ticket... |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by WeedyGonzalez(m): 9:38am On Jun 03, 2016 |
Johncuba: LeoFish92:To be honest you boys have hit the nail on the head, I just had breakfast with Sen. Melaye thereafter we took a ride on his motorcycle he explained to me that once Omisore confesses we will use the money recovered from him to fund the camp so we should be patient and wait for Omisore. Abeg make una go sleep who una epp? See them! I just called I just spoke to make una go baff abeg 9 Likes |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:41am On Jun 03, 2016 |
Kinghenreey:lolz... Baba u know wetin happen, Buhari scope minister of youths, the miniter scope DG, DG scope ur source, ur source come scope u, na wetin dem dey call chain reaction for chemistry b dat... |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by panache00(f): 9:44am On Jun 03, 2016 |
Raypower fm 100.5 Abuja…dey are talking about NYSC 1 Like |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Nobody: 9:49am On Jun 03, 2016 |
Can't believe I am still @ home after giving everyone the hope that i'll camp in February. For one it's obvious that NYSC have something strange off their sleeves. No matter how early they mobilize us now they know in their heart that we are no longer batch A. Wen we eventually start serving and it gets to the next year, they'll simply let us know we cant do our POP with batch A because the lag time is significantly wide. GuymanDspecies## |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 9:52am On Jun 03, 2016 |
Fraiser: Haba .. Why u Dey talk like this shey be na Double chance u carry , or u forget ? |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by dejiconde(m): 9:53am On Jun 03, 2016 |
panache00:wetin den dey talk |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by aisosa101(m): 9:55am On Jun 03, 2016 |
Fraiser:guy u are sick lolzzzzz kia. are u a comedian |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by WeedyGonzalez(m): 9:55am On Jun 03, 2016 |
panache00:Dokpesi wan release money for funds? |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:58am On Jun 03, 2016 |
MemphisDepay:baba I no fit lie u, dis ticket don cast... |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 9:58am On Jun 03, 2016 |
Fraiser: Haba .. Why u Dey talk like this shey be na Double chance u carry , or u forget ? |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by BlackGoldBoy: 10:00am On Jun 03, 2016 |
Fraiser:kaii.. .u b kolo.. .lmao |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:01am On Jun 03, 2016 |
BlackGoldBoy:baba I don comot my mind teytey, anytym dem ready my phone no dey dia hand, dem go halla me, infact as I dey talk now I dey one better palmie joint wia I dey cool of wit fresh palmie nd kpomo kika wey don swallow pepper... |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 10:04am On Jun 03, 2016 |
Rx350: Students in Denmark gets paid to go to school .. |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:07am On Jun 03, 2016 |
Johncuba:I talk am na, as DG dey hope sey money go enter na hin make hin dey give us hope too, no b d man fault o... |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Youngvice(m): 10:07am On Jun 03, 2016 |
deja vu, dis reminds me of the ASUU strike 2013, na so I dey Ouse dey check fr update on a regular, dey hope say na strike e no go tay, baba na so I seedon fr Ouse 6months, national strike con add 2months join. Nw gan I no wan reason anythin agn, if dem say mk we go nw 'Fine' if dem say 20th no wahala, buh remember 1 thing Kazuare na ndi otu ya: I'll surely pass this huddle and den I dey wait fr ur pikin fr front. |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by BlackGoldBoy: 10:08am On Jun 03, 2016 |
Fraiser:correct guy! |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by maccabi(m): 10:08am On Jun 03, 2016 |
Fraiser: It means .. U're on a long thing !!! 1 Like |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by ruky8(m): 10:11am On Jun 03, 2016 |
This government is the worst thing that ever happened to Nigeria but we still have to live our lives even when the ignoramus of a president doesn't have the plight of the people at heart. I've given up on NYSC. It's high time they make this program optional and exempt graduate with no interest in the scheme. 1 Like |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:12am On Jun 03, 2016 |
uchelvlink:lol... I dey very sure sey dis tin no b dat man fault, I just read one post wia d guy talk sey dem never credit nysc, d guy just dey give us hope base on d hope wey d guy get sey money go enter... Wait o, shey na every minute dem dey change G-string? Why nd how? |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:16am On Jun 03, 2016 |
Shollyjay90:lol... In dat case make we forget about nysc for now, i no even reason dem matter again sef make I go put money on my dogs small may b dem go gbera dis morni.. |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Johncuba(m): 10:19am On Jun 03, 2016 |
WeedyGonzalez:i would say u are foolish beyond my wildest imagination...d senator's digit is included, u had either call or shut dat thing u call a mouth and keep expecting cul today...if u quote me again, den b ready for serious battle of words. See person wey don baff. |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:20am On Jun 03, 2016 |
tolurainbow:lol... Tolu alakoba, o fe koba mi |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:23am On Jun 03, 2016 |
maccabi:lol... U don forget sey na 2 Tickets I carry? On na straight win na... |
Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by starboyflight(m): 10:25am On Jun 03, 2016 |
Yea. Few hours but deep. Have a nice day baba while We keep hoping for the best from nysc. Though I know deeply nothing gonna happen WeedyGonzalez: |
(1) (2) (3) ... (567) (568) (569) (570) (571) (572) (573) ... (645) (Reply)
Your NYSC Questions Answered / NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2014 Batch C House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44 |