Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,192,942 members, 7,949,247 topics. Date: Saturday, 14 September 2024 at 11:20 PM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (618) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2636403 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (615) (616) (617) (618) (619) (620) (621) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:38pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:

How u? I no even get strength 4 ur wahala 2day so no start. Mak I just dey watch lolz

madam u must talk oooo....
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:38pm On Jun 16, 2016
Dottune:
Na one game weh people dey pull each other, I don forget d name


Choi! See old men dem!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:38pm On Jun 16, 2016
Dream2:

Na dt kind thing iyke1989 dh sabi,ask him.
Lol
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:40pm On Jun 16, 2016
missbeebee:


Sheboss is d fattest lady dere abi?
no


what I mean is...I dont even knw ow d girls in Graceland look cos I only see my Sheboss.

u unstand?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:40pm On Jun 16, 2016
missbeebee:


None of d gals oo...Lolzz.
we no fat like dese gals.
Yeah you've got a great body
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:41pm On Jun 16, 2016
missbeebee:


Lolzz..ifa hear say I dey dat pix!
dey neva born me dat tym na.

hmm , you don forget that time when me and you dey always go them Anuoluwapo, coyy and Yorke house...

See Yormee for that side as him short....
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:41pm On Jun 16, 2016
missbeebee:
. coy.y co.yy! I hail thee fa!
y u dey hail me?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:43pm On Jun 16, 2016
Anuoluwaposimi:


M gud dear I don dey greet u teyy teyyy u know just no lolz. M fyn anyway so how u?

ayam fyn now that you are here... lolzz
eyin ore mi Anumi to de ooo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:43pm On Jun 16, 2016
Dream2:

Sheboss wey slim,no be her joor,but I dh reason.........

lol..u don c her b4 ne?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:43pm On Jun 16, 2016
omonighoblessing be reading dis thread lyk Shakespeare novel
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:44pm On Jun 16, 2016
missbeebee:

Sheboss is d fattest lady dere abi?
Haba twinee even u?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:44pm On Jun 16, 2016
coyy:
no
what I mean is...I dont even knw ow d girls in Graceland look cos I only see my Sheboss.
u unstand?

ohh yes..I understand nw..
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:45pm On Jun 16, 2016
dipson546:


hmm , you don forget that time when me and you dey always go them Anuoluwapo, coyy and Yorke house...

See Yormee for that side as him short....
undecided
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:45pm On Jun 16, 2016
Dottune:
Yeah you've got a great body

even dottune knows we nt dat fat...tanx dear.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:46pm On Jun 16, 2016
dipson546:


hmm , you don forget that time when me and you dey always go them Anuoluwapo, coyy and Yorke house...

See Yormee for that side as him short....


See short boy dey call me short oh!


Ayam 7inches long fa!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:47pm On Jun 16, 2016
sheboss:

Haba twinee even u?

grin
don't mind me..u n me b lepa na.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 9:48pm On Jun 16, 2016
yormee:


See short boy dey call me short oh!

Ayam 7inches long fa!
as in inches?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 9:49pm On Jun 16, 2016
omonighoblessing:
ride on baby grin
BTW
yormee has his pix on now oooh....he is trying to make me luff him like puff puffgrin
omonighoblessing:
ride on baby grin
BTW
yormee has his pix on now oooh....he is trying to make me luff him like puff puffgrin
na kids they luff puff puff na. Am sure you aren't a kid. Are you?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 9:50pm On Jun 16, 2016
coyy:
as in inches?
grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:51pm On Jun 16, 2016
coyy:
y u dey hail me?

izit a crime 4 sombori to greet u?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:51pm On Jun 16, 2016
coyy:
as in inches?

Ermmm... me dunno measurements again jor

Buh e be like say na Kilometers.

Ayam 7Kilometers tall!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:52pm On Jun 16, 2016
chumaster:
na kids they luff puff puff na. Am sure you aren't a kid. Are you?

Ya middle name is jealousy bah undecided
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 9:53pm On Jun 16, 2016
missbeebee:


even dottune knows we nt dat fat...tanx dear.
smiley

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:55pm On Jun 16, 2016
coyy:
as in inches?
Lol..no mind d boy,e know wetin e dey refer to grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:56pm On Jun 16, 2016
missbeebee:

even dottune knows we nt dat fat...tanx dear.

Dottune Dottune! I dey feel your moves oh!

You don analyse the body structure of our ladies soteeeey! Choi!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by omonighoblessing(f): 9:56pm On Jun 16, 2016
yormee:

Anything for you, luff!
chumaster:
na kids they luff puff puff na. Am sure you aren't a kid. Are you?
chumaster:
he can't hurt a fly. The only thing he can break is a broomstick
grin kisses
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:56pm On Jun 16, 2016
yormee:


Ermmm... me dunno measurements again jor

Buh e be like say na Kilometers.

Ayam 7Kilometers tall!
Kilometers ni milimeters kor
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:57pm On Jun 16, 2016
sheboss:
Lol..no mind d boy,e know wetin e dey refer to grin

Warrayhu talking about oooo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chumaster(m): 9:57pm On Jun 16, 2016
Dottune:
Na one game weh people dey pull each other, I don forget d name
na your type dey play am na. fat Dottunecheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 9:59pm On Jun 16, 2016
yormee:


Warrayhu talking about oooo
The 5 seconds and 7 inches man. choi yormee only u? grin grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 9:59pm On Jun 16, 2016
yormee:


See short boy dey call me short oh!

Ayam 7inches long fa!
lolzzz
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 10:00pm On Jun 16, 2016
omonighoblessing:
grin kisses

*faints*

(1) (2) (3) ... (615) (616) (617) (618) (619) (620) (621) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.