Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,035 members, 7,976,953 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 04:18 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2652470 Views)
NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (623) (624) (625) (626) (627) (628) (629) ... (2142) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:21pm On Jun 17, 2016 |
coyy: See him for ya back! |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:23pm On Jun 17, 2016 |
coyy:me self dey look u Na only u sabi look |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:24pm On Jun 17, 2016 |
yormee:warefa |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:25pm On Jun 17, 2016 |
coyy:O'boi,see FK,but your own beta nah,me wey be say dem boiz collected my infinix when I go work for one riverine area,my paddy come dash me this BB 9800 am using,at first am okay with it but now ehn,it seems the phone is limiting my prowess,restriction on app to download,the market na poo,keypad gan dh make ma hand pain me and I no get shingbonhin to buy anoda phone,am helpless oo. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 4:25pm On Jun 17, 2016 |
kayusely70: I'm good dear. Longest time no chat 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:26pm On Jun 17, 2016 |
MzShyShy:Sweet@ it bin a y. Y av u bin shying away? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ruthobaz(f): 4:27pm On Jun 17, 2016 |
coyy: Fear fear!!! Na only one guy dey make you dey fear every other guy ba? It was fun while it lasted, though. That's if its over |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 4:28pm On Jun 17, 2016 |
Dream2:lol.....good evening bro..wassup? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by coyy(m): 4:29pm On Jun 17, 2016 |
Dream2:my charger spoil, I got a fake charger thinking it was original . I on d gen for 2hrs30mins to charge ma fone..I got 17%. d 17% don enta 8% ..bye bye . c u all at nyt if I c ma sister charger steal |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:36pm On Jun 17, 2016 |
yormee: yormee you will make a very good life partner. you can notice everything sha. thats good o! keep it up o! lol |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:39pm On Jun 17, 2016 |
oya I don show... I salute everybody.. Coyy how far naa,? Mr Yormee wetin dey Sir? Dream2 gudafternun Sir..to all my swt@ in the building,Iyawomi atata Anuoluwaposimi, Titanium babe, heheheh Madam Ruth, oya misbeebe I sight you, mzshyshy, where is my Sheboss fa... gbogbo ile ni moki oo..... 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:39pm On Jun 17, 2016 |
coyy:LOL,dh don scammed you,if u steal charger,remember yormee get koboko o. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:43pm On Jun 17, 2016 |
MzShyShy: lolz. am good o! ofcourse i will always recognize you.. lolz 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:43pm On Jun 17, 2016 |
iyke1989:Speak french bro,i have reset my hearing mode to french. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:44pm On Jun 17, 2016 |
Dream2: Hold it der! My koboko is no longer for anyhow usage! Iz now a rare commodity for special occasions fa! Baba Dipson546, I hail ya forehead oo! |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 4:45pm On Jun 17, 2016 |
Wassup y'all?.. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:45pm On Jun 17, 2016 |
Titanium38: You definitely know ama learner beside u na! Wait make I carry jotter n pen, make I come learn more at thine feet fa! |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 4:48pm On Jun 17, 2016 |
Dream2:who be the girl wey help u do am? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:48pm On Jun 17, 2016 |
yormee: abeg oo. am also learning fa. its not easy my dear. we can only try |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:49pm On Jun 17, 2016 |
iyke1989: Hi, love! |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 4:54pm On Jun 17, 2016 |
yormee:you've got to be freakin kidding me!! Oh boy! modify that thing before I personally ban u!! Sharp! Sharp!! |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:55pm On Jun 17, 2016 |
dipson546:Hi Dipson. How u? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:58pm On Jun 17, 2016 |
Anuoluwaposimi:ayam fyn and you? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:58pm On Jun 17, 2016 |
iyke1989: You appeared like Boxer ne na |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by iyke1989(m): 5:01pm On Jun 17, 2016 |
yormee:boxer ko...shimi ni |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:06pm On Jun 17, 2016 |
yormee: and you guys are wondering how boxer talks like that lolz. yorme na wa for you. i don laugh so tey my oga dey look me with side eyes |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:09pm On Jun 17, 2016 |
dipson546: how are you father abraham lolz |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:09pm On Jun 17, 2016 |
Titanium38: That guy get mind, walahi! And na because he never see correct gay guy wey go rape him die ni oh! Laugh codedly ooo. Me no wan hear stories that touch fa |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:09pm On Jun 17, 2016 |
Titanium38:He talks so raw, so shamelessly,infact reading his msg self irritates me. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:10pm On Jun 17, 2016 |
iyke1989: |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:11pm On Jun 17, 2016 |
dipson546:Same dear tx |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 5:13pm On Jun 17, 2016 |
yormee: |
(1) (2) (3) ... (623) (624) (625) (626) (627) (628) (629) ... (2142) (Reply)
NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |