Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,752 members, 7,979,563 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 11:43 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Na So Dem De Take Forget Person? (529 Views)
SO, NA DEM Dey Rush This "BIG THING" — To Be Deleted Soon [PHOTO] / Na So You Bad Reach??? / Congrats To Me..i Just Bought Myself Another Ride. (pic)..dem Gode Pay (2) (3) (4)
Na So Dem De Take Forget Person? by zanebaddo(m): 11:15am On Jun 20, 2016 |
Abeg make una help me OOOO! Some of una wey don go abroad before A friend of mine traveled to America on 14th June and has not called me or send a mail. I had sent her a mail and equally a message via Facebook yet no response Abeg I wan know whether na her plane crash or she never reach abi na so dem de take forget person Please ooo nairalanders.... My body just de do me like man wey her wife de inside Labour room |
Re: Na So Dem De Take Forget Person? by hackmoney(m): 11:21am On Jun 20, 2016 |
[color=#990000][/color] |
Re: Na So Dem De Take Forget Person? by Nobody: 11:23am On Jun 20, 2016 |
zanebaddo: Maybe they told her not to contact anybody in Nigerua for a while. . . u know our people na... or maybe she just wan form yankee girl, people get fantasy... |
Re: Na So Dem De Take Forget Person? by hackmoney(m): 11:26am On Jun 20, 2016 |
leave ha already, abi u no knw say witches and wizards dey find person go overseas? if na me b ha 10yrs kpere nobody will hear frm me |
Re: Na So Dem De Take Forget Person? by zanebaddo(m): 11:28am On Jun 20, 2016 |
blackberlin:my bro I tire o. .. Someone who called me on 13th before she left, I know some guy who told her not to contact me but even at that she finds means to call me, so what happened now that she's no more in the country |
Re: Na So Dem De Take Forget Person? by Nobody: 11:39am On Jun 20, 2016 |
zanebaddo: No big deal... just wait for the person to call u herself. When u dont give her attention, she go.find u... |
(1) (Reply)
Who Are De Most Unserious Nairalanderz? / Where Is Vinshu? / When You Have Value! This Won't Happen
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |