Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,207,421 members, 7,998,958 topics. Date: Sunday, 10 November 2024 at 12:55 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / i (2937 Views)
My Friend Fingered His GF And Came To Me Outside To Put his Finger In My Nose! / Mr. Nairaland Contest 2015 - ELIMINATION ROUND 1 / Mr Nairaland Contest 2015 - CAMPAIGN THREAD (2) (3) (4)
Re: i by dukeprince50: 8:21pm On Jun 26, 2016 |
Pls contest abeg, at least lez see one wowo boy contestin. Bt den d best result u go get na last, i bliv dat one go b bias sef. Guy ur case no geh cure. 1 Like |
Re: i by dukeprince50: 8:22pm On Jun 26, 2016 |
Pls contest abeg, at least lets see one wowo boy contestin. Bt den d best result u go get na last, i bliv dat one go b bias sef. Guy ur case no geh cure. |
Re: i by vikspring(m): 9:03pm On Jun 26, 2016 |
DESNAT: awfa na lanicky be queen ooo refiner suppose call you on phone to thank you even though she no win see na you try pass ... just dey disturb me abt refiner d bomb ... and guy I read ha congratulations speech for queen lanicky .. see I go marry refiner .. lolzz 1 Like 1 Share |
Re: i by iamkingzlee(m): 9:06pm On Jun 26, 2016 |
E go make sense bro |
Re: i by NevetsIbot(m): 9:30pm On Jun 26, 2016 |
Florblu:murder!!!! Ahhhhh murder!!!! Seun!!! Ban please |
Re: i by Nobody: 9:46pm On Jun 26, 2016 |
op your nose is cool like thermocool freezer . My hostel guys here say the nose be like jeeeeeep ...oh lawwd.. |
Re: i by NevetsIbot(m): 9:46pm On Jun 26, 2016 |
I just envy your beards o... I wish!!! 1 Like |
Re: i by Zedoo(m): 9:56pm On Jun 26, 2016 |
enshi: Well you fit get pointed nose... But it ain't all about dat nigga |
Re: i by enshi(m): 10:01pm On Jun 26, 2016 |
Zedoo:Don't be scared I will only win ok... Not beating any one with stick or something.... Am just gonna be pronounced winner shikena |
Re: i by Zedoo(m): 10:03pm On Jun 26, 2016 |
UyiIredia: Ahahah say na "failed"...lol. You for comot na. ...abi u dey fear dusting? |
Re: i by Zedoo(m): 10:06pm On Jun 26, 2016 |
enshi: 10eons away.. Can't see you bro. Na the ladies go decided that one... Lol |
Re: i by druxy(m): 10:13pm On Jun 26, 2016 |
aaha.... guys..op no fi play with you again? 1 Like |
Re: i by Zedoo(m): 10:14pm On Jun 26, 2016 |
dukeprince50: Omo you are fearfully made o. Even black and white no fit cover the damage... Once you dey contest I no FIT carry last.... I am NOT 5ft 8" with pot belly o.... Lol... |
Re: i by Zedoo(m): 10:16pm On Jun 26, 2016 |
Jacksonville: Na hummer be dat na. God know as e dey go wen e use the trowel set am like that..... Lols |
Re: i by Nobody: 10:26pm On Jun 26, 2016 |
Zedoo: Lwkmd ..chai guy u wicked |
Re: i by Zedoo(m): 10:27pm On Jun 26, 2016 |
Infact more pics |
Re: i by Nobody: 11:24pm On Jun 26, 2016 |
vikspring:lol we go see for work tomorrow |
Re: i by adewumiopeyemi(m): 11:25pm On Jun 26, 2016 |
so what are the insult that will follow.... queencalipso: |
Re: i by adewumiopeyemi(m): 11:26pm On Jun 26, 2016 |
were u dey work se....lol Zedoo: |
Re: i by queencalipso(f): 1:07am On Jun 27, 2016 |
adewumiopeyemi: Ask lanicky and the other contestestants of the just concluded miss nl. |
Re: i by Zedoo(m): 5:01am On Jun 27, 2016 |
Re: i by dukeprince50: 7:21am On Jun 27, 2016 |
Zedoo:lol 5ft 8'' nai u be? Eiya. Bt hu teh u say i wan contest? I no geh tym my broda. |
Re: i by Zedoo(m): 10:03am On Jun 27, 2016 |
dukeprince50: Nope! I said I am NOT 5ft 8"... I am 6 ft 2...athletically built... |
Re: i by dukeprince50: 10:11am On Jun 27, 2016 |
Zedoo:i'm jokin sha, jes go, i go personally vote u, rememba my vote counts lol |
Is This True?(Pics). / 5 Things Women Won’t Tell You About Sex (but You Need To Know) / Whatsapp Relationship Group Chat
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 1 |