Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,177,545 members, 7,901,600 topics. Date: Friday, 26 July 2024 at 12:19 PM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (708) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2603872 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (705) (706) (707) (708) (709) (710) (711) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:32pm On Jun 27, 2016
Anuoluwaposimi:

Hug Fortune even in Franceswasky's presence uhmmm OK o
I'm lala's girl embarassed
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 4:33pm On Jun 27, 2016
dipson546:
E just dey do me like say make e be say na me get allll the girls wey dey this Graceland..... make I come sit down make dem all dey my back .... so make yorme, coyy, dream2, dottune,and legenduq come prostrate for my front dey beg me say make I give dem one one girl, make i no come answer them , make I come give dream2 knock for head say make him carry him face go down , make I come match yormee for head, make him come dey look me with one kind eyes, so make I come tell coyy say make him carry yormee throwey for outside, make coyy self come quickly carry yorme throwey fast fast, make yorme come dey cry like die., so make coyy come dey think say as I don sendam say make him carry yormee throwey for outside I go come givam one girl, make I no still givam... make all the girl come dey laff and enjoy...
Lmao I don laff tire, I almost throway phone cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:33pm On Jun 27, 2016
Dottune:
*hugs her too* for being a good sport
He is even enjoying d hugging self.....
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:34pm On Jun 27, 2016
HateU2:
Name : No. Call my moniker undecided Deppt: English Schl: AUE Year of grad: 2015 Lagos Lagos Lagos Lagos cheesy I'm serious smiley
Lagos kwa? We're in d same cloak fa! cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:34pm On Jun 27, 2016
dipson546:
E just dey do me like say make e be say na me get allll the girls wey dey this Graceland..... make I come sit down make dem all dey my back .... so make yorme, coyy, dream2, dottune,and legenduq come prostrate for my front dey beg me say make I give dem one one girl, make i no come answer them , make I come give dream2 knock for head say make him carry him face go down , make I come match yormee for head, make him come dey look me with one kind eyes, so make I come tell coyy say make him carry yormee throwey for outside, make coyy self come quickly carry yorme throwey fast fast, make yorme come dey cry like die., so make coyy come dey think say as I don sendam say make him carry yormee throwey for outside I go come givam one girl, make I no still givam... make all the girl come dey laff and enjoy...
With this,I shake ma head for you.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:35pm On Jun 27, 2016
Dottune:
Lmao I don laff tire, I almost throway phone cheesy
The guy dh read poem.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:35pm On Jun 27, 2016
Anuoluwaposimi:
He is even enjoying d hugging self.....
grin Dat boy love free hugs pass food fa!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 4:36pm On Jun 27, 2016
Anuoluwaposimi:

Hug Dotune even in Franceswasky's presence uhmmm OK o
Lol na harmless hug na, I'm sure Franceswasky understands
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:36pm On Jun 27, 2016
Dottune:
*hugs her too* for being a good sport
lol cheesy
Don't mind me, I'm stubborn lyk daat cheesy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:37pm On Jun 27, 2016
yorme:

grin Dat boy love free hugs pass food fa!
Like u nowww
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dottune(m): 4:37pm On Jun 27, 2016
Dream2:

The guy dh read poem.
Hehehe
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:37pm On Jun 27, 2016
Dipson546! I hereby declare u a monk! Ya no longer entitled to a bae on this land!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:38pm On Jun 27, 2016
yorme:


Lagos kwa? We're in d same cloak fa! cheesy
U have d connection
I'm not ready to waste a year where it's not necessary embarassed
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 4:38pm On Jun 27, 2016
Titanium38:



dats an understatement! dottune was busy calling for help. lolz. how are you dearie
am fyn dear, can u pls help me tell yorme dat Dottune is happily married.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:38pm On Jun 27, 2016
Anuoluwaposimi:
Like u nowww
Nah! I'm holy!






Like yhu wink
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:38pm On Jun 27, 2016
yorme:
Dipson546! I hereby declare u a monk! Ya no longer entitled to a bae on this land!
E don enter one chance.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:39pm On Jun 27, 2016
Anuoluwaposimi:

We Neva dey sell form nowww wait till form com out first den u go com apply.....
N ur chances r now slimmer self cux u done commit copy right offence lolz

na cos say i know say my wife dey among people wet sell form na...lolzz... mo nje aiye oloba nii ja we Iyawo e
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:40pm On Jun 27, 2016
HateU2:
tell me about the form embarassed
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:40pm On Jun 27, 2016
HateU2:
U have d connection I'm not ready to waste a year where it's not necessary embarassed

Well, not really! Buh i'm full of hopes sha. You've got d connect sha?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:40pm On Jun 27, 2016
Dottune:
Lol na harmless hug na, I'm sure Franceswasky understands
Franceswasky pls don't understand o... dat is how dey start besides oko won lode shaaaa( husband expensive 4 market) no let someone use hug kollect ur property.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:41pm On Jun 27, 2016
yorme:



Well, not really! Buh i'm full of hopes sha. You've got d connect sha?
No
Nope
Not at all cry cry
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:41pm On Jun 27, 2016
LESSON NINE BY PAST 7PM
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:41pm On Jun 27, 2016
franceswasky:
am fyn dear, can u pls help me tell yorme dat Dottune is happily married.

undecided Show me thine finger!
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:42pm On Jun 27, 2016
Dream2:

Empty barrel,small time u go dh form macho for wooing babe,ask StarryV(my duchess)my punchline is dope,mechanic to ni swag la wa o.
yorme and coyy, tell him nah,his punchline too weak jare.


*i dh vex for you since that mechanic meme*

ogaa, park your aeroplane for that side make I pass joor...
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 4:42pm On Jun 27, 2016
Dream2:

Enjoy yourself babe boo.
I am my dear, going through wat hateu2 and my hubby dottune has been doing here. lol, bt can u also help me warn yorme, Dottune is married and shouldn't be tag to som1else
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:43pm On Jun 27, 2016
franceswasky:
am fyn dear, can u pls help me tell yorme dat Dottune is happily married.
* pls let me do dat*
Yorme Dottune is Happily Married.! U hear?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:44pm On Jun 27, 2016
Dottune:
Lmao I don laff tire, I almost throway phone cheesy

eyah,sowie oo..I jus say make I express my mind no oo
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Dream2(m): 4:45pm On Jun 27, 2016
dipson546:

ogaa, park your aeroplane for that side make I pass joor...
Kontinue with ya macho man.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:45pm On Jun 27, 2016
HateU2:
No Nope Not at all cry cry
Tor! Lez merge faiths na! Shey u're not from Lag like me sha?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by franceswasky: 4:45pm On Jun 27, 2016
Anuoluwaposimi:

Franceswasky pls don't understand o... dat is how dey start besides oko won lode shaaaa( husband expensive 4 market) no let someone use hug kollect ur property.
lol, u ain't wrong at all, bt as for Dottune he is truly a faithful hubby, na yorme start all these, talk to him for me cuz if I vex.....
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by dipson546: 4:46pm On Jun 27, 2016
Dream2:
With this,I shake ma head for you.
bros y naaa.... se u be enemy of progress nii?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 4:47pm On Jun 27, 2016
yorme:


Tor! Lez merge faiths na! Shey u're not from Lag like me sha?
nope.
I'm not 4rm lag but Base in lag embarassed.
Is there anything I can do

(1) (2) (3) ... (705) (706) (707) (708) (709) (710) (711) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.