Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,197,228 members, 7,964,009 topics. Date: Wednesday, 02 October 2024 at 05:18 AM

If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine (1458 Views)

Man Finds A Wife For His Brother On Twitter, And They Are Set To Wed! / Make I Post My Pictures,i Deh Find Wife Oh / Where To Find Wife Material In Lagos (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 9:48am On Jul 30, 2016
my people nairaland efcc here again!

una know say i no dey lie when i talk somtin! my name na efcc

so to the other of the day! if you dey fine wife no be dirty wife click follow and see beta meats when i wan analyse for una today i go bring all of them to you no need to search your in the right place! wink

sit back relax and enjoy!

abeg where that pop corn seller self

we have a good show planned for you today

smelling mouth will be performing live cheesy

vizkiz will drop his latest track live on the show cool

and will will listen to some aimless points on relationships from ilegend live right here today

and so much more live!!!!!!

as always am your host the most honourable guy on nairaland
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by MEGGATRON(m): 9:50am On Jul 30, 2016
cool


Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 9:51am On Jul 30, 2016
Dem ban you grin
MEGGATRON:
cool


[color=#990000][/color]

1 Like

Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by MEGGATRON(m): 9:52am On Jul 30, 2016
Fabulocity:
Dem ban you grin

yeah! for soliciting for votes. ⚡
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Marcan(m): 9:53am On Jul 30, 2016
Make I park here first

1 Like

Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 9:53am On Jul 30, 2016
Eyah pele
For how long?
MEGGATRON:


[color=#990000][/color]
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by EnigmaticEnigma(m): 9:54am On Jul 30, 2016

1 Like

Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by MEGGATRON(m): 9:56am On Jul 30, 2016
Fabulocity:
Eyah pele
For how long?


2days , why am I telling you , you are an opposition. ⚡
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 9:58am On Jul 30, 2016
first up!!!!
is a madam so decent i hear say her middle name na decent
she is beautiful
can cook
carry no worry ur self
she is self confidence
behaves properly
carries herself with class
never fights with people here
when you talk to her she answers and approaches you with decency

special talents she dey fight kung fu, so toast with sense cheesy
her intelligence fit finish person shocked
hold up dey her pm! so send ur message for night!

this babe na wife material 2billion yards!
i present the amazing

the awesome

the elegant

the beauty that makes my spirit rejoice

my very own heaven on earth

ireneony

2 Likes

Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 9:58am On Jul 30, 2016
You're still my person na grin
MEGGATRON:



[color=#990000][/color]

1 Like

Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by rawpadgin(m): 9:59am On Jul 30, 2016
OK, i nor dey find wife for nairaland
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by kiddoiLL(m): 10:09am On Jul 30, 2016
SMH! NL matchmaker
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:12am On Jul 30, 2016
[/b]up next is a girl that can be defined in one word gorgeous

i met her and she amazed me(FOR DREAM) cheesy

so decent!

she has a temper so if you look for trouble she go bit your yansh

She is smart

caring, she will pray for you wen things are down

she doesn't play games

she is straight forward

special talent
babe is so hot if you enter fast food with am people go just dey beef you shocked

she cooks

she is loving

and most a all she no dey play with church matter


ladies and gentlemen i give you
the one
the only
the peperempe of my mind capitus
the juilet in my love story
the queen that doesn't need a king
our very own funny and awesome


Ivyy

2 Likes

Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by WomanWrappa(m): 10:18am On Jul 30, 2016
I'm here reporting live from the studio of womanwrapping
Ok op
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:20am On Jul 30, 2016
WomanWrappa:

Ok op
na vizkiz dey delay the show now! we don pay am to perform the guy never come! and him suppose perform now! abi him no wan win mr nairaland again?
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by WomanWrappa(m): 10:28am On Jul 30, 2016
NairalandEFCC1:

na vizkiz dey delay the show now! we don pay am to perform the guy never come! and him suppose perform now! abi him no wan win mr nairaland again?
The last time I checked EFCC are panels created to investigate crime related issues and not to be analysing the beauty of ladies
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:30am On Jul 30, 2016
WomanWrappa:

The last time I checked EFCC are panels created to investigate crime related issues and not to be analysing the beauty of ladies

"protect and serve" protect ur money and serve you beauty

1 Like

Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:30am On Jul 30, 2016
HOLD ON PEOPLE, MAKE I CALL VIZKIZ PEOPLE AGAIN!!! angry angry angry
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by WomanWrappa(m): 10:32am On Jul 30, 2016
NairalandEFCC1:


"protect and serve" protect ur money and serve you beauty
EFCC are not to protect young man
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:33am On Jul 30, 2016
WomanWrappa:

EFCC are not to protect young man

abeg abeg no derail this thread abeg thank you eh!

1 Like

Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by horlamelekan(m): 10:37am On Jul 30, 2016
cool cool
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:49am On Jul 30, 2016
op kilode nah

Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:50am On Jul 30, 2016
smithsydny:
op kilode nah

I DEY COME WE ARE TRYING TO CONTACT VIZKIZ NO VEX 10MINS
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by ivyy(f): 11:00am On Jul 30, 2016
Temper ke hehehe












Airsultan shocked shocked shocked shocked
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 11:10am On Jul 30, 2016

Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 11:12am On Jul 30, 2016
iLegend:


Aimless? You'll be shocked in a year that iLegend is one of Top 5 people on NL with a reason. I "started" posting on the 19th of May, 2016. Just 3 months. Give me 3 more months and all that'll come out of your mouth will be praises. There's something called DIRTY beginning. Things will get CLEAN soon.

Don't judge yet — the plane is still landing. It might crash or land safely. I'm the judge and you're the audience and participants.

Keep safe.

#walking outta thread to go draft a new post.

no vex abeg since vizkiz no dey perform come give speech abeg talk about relationship! how to marry a woman
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 11:21am On Jul 30, 2016

Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Luckymay(f): 12:15pm On Jul 30, 2016
Let the party begin
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 2:32pm On Jul 31, 2016
ivyy:
Temper ke hehehe












Airsult.an shocked shocked shocked shocked
Baby poraro cheesy
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by ivyy(f): 6:12pm On Jul 31, 2016
AirSultan:
Baby poraro cheesy

tongue tongue
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by 007Nasky(m): 6:20pm On Jul 31, 2016
Op dnt do it 4 dem. Dey gt fone,gt data, gt hand
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by fweshlee(m): 6:25pm On Jul 31, 2016
#crossleg wit lighted Hookah

(1) (2) (Reply)

A Nairalander Is Calling For Well-wishers To Fund His Wedding / Checkout These Serena Williams Photos / If You Have Been To Cameroon Please Comment On This Post

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.