Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,218 members, 7,963,990 topics. Date: Wednesday, 02 October 2024 at 03:38 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine (1457 Views)
Man Finds A Wife For His Brother On Twitter, And They Are Set To Wed! / Make I Post My Pictures,i Deh Find Wife Oh / Where To Find Wife Material In Lagos (2) (3) (4)
If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 9:48am On Jul 30, 2016 |
my people nairaland efcc here again! una know say i no dey lie when i talk somtin! my name na efcc so to the other of the day! if you dey fine wife no be dirty wife click follow and see beta meats when i wan analyse for una today i go bring all of them to you no need to search your in the right place! sit back relax and enjoy! abeg where that pop corn seller self we have a good show planned for you today smelling mouth will be performing live vizkiz will drop his latest track live on the show and will will listen to some aimless points on relationships from ilegend live right here today and so much more live!!!!!! as always am your host the most honourable guy on nairaland |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by MEGGATRON(m): 9:50am On Jul 30, 2016 |
⚡ |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 9:51am On Jul 30, 2016 |
Dem ban you MEGGATRON: 1 Like |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by MEGGATRON(m): 9:52am On Jul 30, 2016 |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Marcan(m): 9:53am On Jul 30, 2016 |
Make I park here first 1 Like
|
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 9:53am On Jul 30, 2016 |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by EnigmaticEnigma(m): 9:54am On Jul 30, 2016 |
Op, bring them to me [img]http://ionehellobeautiful.files./2013/04/tumblr_lo8xvb5zqi1qki2c1o1_500.gif[/img] 1 Like |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by MEGGATRON(m): 9:56am On Jul 30, 2016 |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 9:58am On Jul 30, 2016 |
first up!!!! is a madam so decent i hear say her middle name na decent she is beautiful can cook carry no worry ur self she is self confidence behaves properly carries herself with class never fights with people here when you talk to her she answers and approaches you with decency special talents she dey fight kung fu, so toast with sense her intelligence fit finish person hold up dey her pm! so send ur message for night! this babe na wife material 2billion yards! i present the amazing the awesome the elegant the beauty that makes my spirit rejoice my very own heaven on earth ireneony 2 Likes
|
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 9:58am On Jul 30, 2016 |
You're still my person na MEGGATRON: 1 Like |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by rawpadgin(m): 9:59am On Jul 30, 2016 |
OK, i nor dey find wife for nairaland |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by kiddoiLL(m): 10:09am On Jul 30, 2016 |
SMH! NL matchmaker |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:12am On Jul 30, 2016 |
[/b]up next is a girl that can be defined in one word gorgeous i met her and she amazed me(FOR DREAM) so decent! she has a temper so if you look for trouble she go bit your yansh She is smart caring, she will pray for you wen things are down she doesn't play games she is straight forward special talent babe is so hot if you enter fast food with am people go just dey beef you she cooks she is loving and most a all she no dey play with church matter ladies and gentlemen i give you the one the only the peperempe of my mind capitus the juilet in my love story the queen that doesn't need a king our very own funny and awesome Ivyy 2 Likes
|
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by WomanWrappa(m): 10:18am On Jul 30, 2016 |
I'm here reporting live from the studio of womanwrappingOk op |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:20am On Jul 30, 2016 |
WomanWrappa:na vizkiz dey delay the show now! we don pay am to perform the guy never come! and him suppose perform now! abi him no wan win mr nairaland again? |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by WomanWrappa(m): 10:28am On Jul 30, 2016 |
NairalandEFCC1:The last time I checked EFCC are panels created to investigate crime related issues and not to be analysing the beauty of ladies |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:30am On Jul 30, 2016 |
WomanWrappa: "protect and serve" protect ur money and serve you beauty 1 Like |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:30am On Jul 30, 2016 |
HOLD ON PEOPLE, MAKE I CALL VIZKIZ PEOPLE AGAIN!!! |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by WomanWrappa(m): 10:32am On Jul 30, 2016 |
NairalandEFCC1:EFCC are not to protect young man |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:33am On Jul 30, 2016 |
WomanWrappa: abeg abeg no derail this thread abeg thank you eh! 1 Like |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by horlamelekan(m): 10:37am On Jul 30, 2016 |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:49am On Jul 30, 2016 |
op kilode nah
|
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 10:50am On Jul 30, 2016 |
smithsydny: I DEY COME WE ARE TRYING TO CONTACT VIZKIZ NO VEX 10MINS |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by ivyy(f): 11:00am On Jul 30, 2016 |
Temper ke hehehe Airsultan |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 11:10am On Jul 30, 2016 |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 11:12am On Jul 30, 2016 |
iLegend:no vex abeg since vizkiz no dey perform come give speech abeg talk about relationship! how to marry a woman |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 11:21am On Jul 30, 2016 |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Luckymay(f): 12:15pm On Jul 30, 2016 |
Let the party begin |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by Nobody: 2:32pm On Jul 31, 2016 |
ivyy:Baby poraro |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by ivyy(f): 6:12pm On Jul 31, 2016 |
AirSultan: |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by 007Nasky(m): 6:20pm On Jul 31, 2016 |
Op dnt do it 4 dem. Dey gt fone,gt data, gt hand |
Re: If You Dey Find Wife For Nairaland? Open My Magazine by fweshlee(m): 6:25pm On Jul 31, 2016 |
#crossleg wit lighted Hookah |
It’s Depressing….. But Nature Only Wants The Best Of Us / 10 Signs Your Girlfriend Is Cheating On You- Goggleb / OMG! This Lady Claims To Have The Biggest Butt On Instagram [image ]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |