Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,647 members, 7,979,192 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 11:04 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) (2124 Views)
Ebuka Obi's Lookalike Mistaken For His Brother Weds; Shares Adorable Wedding Pix / Wofai Fada Hot In "Wonder Woman" Themed Bikini / Who Is The Mother Here? Mother Mistaken For Sister - Photos (2) (3) (4)
I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 3:36pm On Jun 27, 2016 |
I no knw if na blessing or curse.. K, if una read my prev. Post nd threads una go notice say I shy. Mystic1 been gimme confirm advice , tutoring. K, nd I don deh read cutehector post dem see hw nairaland gals deh trip 4 am.... Abi na classcaptain or na durentt. Even adaksbullet with him cut and join english sef... Make I no 4get jonaifame22 I deh mad weh I go forget Farano. Tosyne2much sef follow cause dis thing sef..wit him 10 ways , 7 ways chai na only 1 way I do ooo ...she cum cum K make I start d tory.., Make una 4 fit chuk am Mouth |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by obiorathesubtle: 3:40pm On Jun 27, 2016 |
who's responsible for this?? 2 Likes
|
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 3:42pm On Jun 27, 2016 |
[right][/right] Even jmaxjohn weh been refer me 2 1 dating thread lyk dat...una follow 4 my problem ooo Una no tell me say d stuffs dem deh work lyk magic...ehn una wicked oooo See as I jst deh follow dem shema deh rappor any any hw , dem ma sef deh feel me wella ...chai na there my problem start oooo Assuming say I knw ...chai Ooooooo y una no tell me na ... 1 Like |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by druxy(m): 3:44pm On Jun 27, 2016 |
op abeg you fi gimme your weed make I try am?....ishe e talenu 2 Likes |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by KingsJohnson(m): 3:50pm On Jun 27, 2016 |
Things have really fallen apart in your life. Nigerian economic crises must have jammed you, some bro, kpele |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 3:52pm On Jun 27, 2016 |
druxy u don try oshogbo nd Sambisa weed b4 .... Make I smoke small evening own sef ..come wash am down with small burukutu... Wait make I check my roster.... Chai I don check am oooo..I get nkechi. By 4- 6 Blessing by 8-10. Chai make I deh warm up na Medunah I never 4get u ooo. When u say make I fix ur own na |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 3:56pm On Jun 27, 2016 |
Kingsjohnson no b say u say. Na my last 5h I use buy 2 wraps of high grade oshogbo weed nd 1 alomo Rilwayne001..hw economy na? |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 4:04pm On Jun 27, 2016 |
Ronald4lif nd izaray I catch una oooo No peeping ehn K na my babe , my galfrnd , my ... Hmm she don mmmmm. Chai she don .... E deh heavy me to talk ooo |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by MrCork: 4:09pm On Jun 27, 2016 |
Emzyme: ..bro did u drink petrol by mistake?(no ofeinse) |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Rilwayne001: 4:14pm On Jun 27, 2016 |
Emzyme: The economy is tough.. Who be this abegg? |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by KingsJohnson(m): 4:16pm On Jun 27, 2016 |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by jozee8: 4:17pm On Jun 27, 2016 |
Emzyme:make i help you finish the story, ur girlfrnd don chop beans, i mean she don catch ur penarity |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by adaksbullet: 4:19pm On Jun 27, 2016 |
Emzyme:whot are u sayed |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Rilwayne001: 4:22pm On Jun 27, 2016 |
KingsJohnson: Ozoakpe' a. K. A oremussanctus? |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by KingsJohnson(m): 4:28pm On Jun 27, 2016 |
Rilwayne001: Wrong number, try again later |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by LordZero(m): 4:32pm On Jun 27, 2016 |
@op whatever it is that you are high on, don't stop it o, i can see you going places. .. |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 4:36pm On Jun 27, 2016 |
Aba lordzero na tru talk u get zero joy ooo Ah ahya one of u is getting it my galfrnd e haf catching my penarity ah I have chop hot beans and me is nw sweating... Hu will helping me out na...I dunno if I shld beating the ball out. But d ball e haf not be showing yet... Chai |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 4:38pm On Jun 27, 2016 |
Where are all de men with big big oranges on their chesting...Mitope wat ar ur guy b using when u catching d penarity... Cos me am fearin ooo.. |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by ronald4lif(m): 4:42pm On Jun 27, 2016 |
Emzyme: Bros, abeg wetin you smoke? |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 4:49pm On Jun 27, 2016 |
I am gettin 212 views and I having nt getting any alert frm my bankin yet ooo Ah I am jst staying n my room wit a biggy jumbo oshogboi weed nd me is getting a ring wit my nokia 3310 nd. I am pickin it Chai wat I am hearing is fearing my beleverment chai She ar tellin me dat she ar feelin lyk to vomit nd her body is heating. Lemme smoke some more .. |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by firstking01(m): 4:57pm On Jun 27, 2016 |
And from here, i give up for the day |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by LordZero(m): 4:59pm On Jun 27, 2016 |
Emzyme:
|
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 5:02pm On Jun 27, 2016 |
Am wondering n amazement when she ar tell me d thing . Am askin her to doin something Ama suggestin dat she drinkin 1 bottle of sniper . Nd she ar nt agreeing |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 5:07pm On Jun 27, 2016 |
I haf buy kill nd dry ..I am wantin to put it n her tea...buh I am askin will it abortin d mother tooo?? Firstking01....ar u needin som quality oshogbo weedin 2 |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Nobody: 6:27pm On Jun 27, 2016 |
MrCork ayam uncork d wine nd u ar 2 b kill d Cock .. Wat I do? |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by tosyne2much(m): 10:14pm On Jun 27, 2016 |
Emzyme:I throway salute baba |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by Demmzy15(m): 12:41pm On Jun 28, 2016 |
Rilwayne001:You don catch am! |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by jmaxjohn(m): 7:00pm On Aug 14, 2016 |
Emzyme: lmao, not been on NL for a while but u got me cracking bro. i been mention sey i don quit that lyf na |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by PrincessAnna: 7:14pm On Aug 14, 2016 |
ronald4lif:where u hide since? |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by ronald4lif(m): 4:42pm On Aug 15, 2016 |
PrincessAnna: Hide for where? Wey na you I dey find since. Been around, just can't afford footloose moments presently. How you dey? Missed me? |
Re: I am becum a fada by Mistaken..(GOaL) by PrincessAnna: 5:28pm On Aug 15, 2016 |
ronald4lif:Yes I dey fine, you? |
She Got Served!! Lolzzzzz (pics) / What Is She Doing With This Dog? See Photo / Booty! Check out the picture of a Qualified Lawyer In Kenya.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |