Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,218,688 members, 8,038,859 topics. Date: Saturday, 28 December 2024 at 09:59 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Life Golden Rules.. (23943 Views)
The 10 "Golden Rules" Of Being In A New Relationship / 10 Golden Rules To Picking Up Prostitutes / Ten Golden Rules For Single Men (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (18) (Reply) (Go Down)
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:03pm On Aug 25, 2016 |
mrban9: my belle so after all the mouth thats all you have abeg try again, this one no reach, make i check wetin your fellow chicken carry come |
Re: Life Golden Rules.. by alobright17(m): 2:05pm On Aug 25, 2016 |
DESNAT:Bruh so you expect that empty brain to read and understand all this? You just wasted your precious time on nobody..he will start avoiding you from now watch out. |
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:05pm On Aug 25, 2016 |
alobright17:you no get line you dey direct me go meet another chicken |
Re: Life Golden Rules.. by mrban9(m): 2:06pm On Aug 25, 2016 |
NairalandEFCC1: now i knw beta, u are not worth it empty vessel, i tot u were at least wiser than your old dad, but i was wrong...fvck!! like i typed earlier u are an empty vessel as in u are so empty goanddiepls |
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:07pm On Aug 25, 2016 |
BiafraBushBoy:How i go run, have got things to take care of. |
Re: Life Golden Rules.. by mrban9(m): 2:07pm On Aug 25, 2016 |
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:08pm On Aug 25, 2016 |
DESNAT:abeg borrow me your face, cant find my toilet seat, all of una dey dull abeg, yeye old lines, even if you no inherit sense, you fit acquire am na |
Re: Life Golden Rules.. by alobright17(m): 2:09pm On Aug 25, 2016 |
NairalandEFCC1: Since you ran go change moniker,Na there I no say u be coward. |
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:09pm On Aug 25, 2016 |
mrban9:make i hear word, you get sense na why you dey here by this time dey assist your wor wor fellows, you wasted soul |
Re: Life Golden Rules.. by mrban9(m): 2:10pm On Aug 25, 2016 |
NairalandEFCC1: nairaland efcc i hail ur stupidity oooh, odikwaegwu ooh..uwa nkea self 1 Like 1 Share
|
Re: Life Golden Rules.. by mrban9(m): 2:11pm On Aug 25, 2016 |
NairalandEFCC1: tell dat to ur strange man at home.. bornbastard!!!! |
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:12pm On Aug 25, 2016 |
mrban9:you no get retired lines again, people dey make dope money you dey here dey form battle of the brothers, na why that babe leave you |
Re: Life Golden Rules.. by Fela40: 2:12pm On Aug 25, 2016 |
NairalandEFCC1: Now you are beginning to sound like the popular lunatic that roams around Mokola area. Do yourself a favour, go to your mama and ask about your placenta, I hope she tells you the whole truth about how a Mad dog dug it out of the ground and made away with it which explains your incoherence. It has always been known that lunacy is inevitable for you, all we can do now is inform your people that the long expected has now happened. 2 Likes 1 Share |
Re: Life Golden Rules.. by alobright17(m): 2:12pm On Aug 25, 2016 |
NairalandEFCC1: How yabaleft today? |
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:13pm On Aug 25, 2016 |
mrban9:done dey pain am strange man dey with your wor wor sister she needs money to feed una |
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:14pm On Aug 25, 2016 |
hahahahah the fight never end that other thread still dey happen |
Re: Life Golden Rules.. by mrban9(m): 2:15pm On Aug 25, 2016 |
NairalandEFCC1: assslicker hw i wish u knw me..well its a pity, dis opportunity u hv nw comes once in a life time, i will advice u use it well u are d kind of fugly bst without self esteem who go abt begging for sex oloshi |
Re: Life Golden Rules.. by mrban9(m): 2:17pm On Aug 25, 2016 |
NairalandEFCC1: done d do wetin?? enyia calm down and type pls, i will feed u well |
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:17pm On Aug 25, 2016 |
Fela40:you are a monkey, i only roll with tigers yukk lines, you no just dey try at all, took you 3mins to come up with that nonsense, abeg shift go where mad people dey, you are a retired soul, walking waste and i always dey leave my trash for lawma |
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:19pm On Aug 25, 2016 |
alobright17:I never expected the animal to comprehend it...I just typed it so that,in case his grand children can comprehend,on his 90th birthday they will read it and explain to him.(that is if his illiteracy doesn't kill him @ 30) 1 Like 1 Share |
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:19pm On Aug 25, 2016 |
mrban9:your sister just shouted she came with your future make i see if your brain go grab that line |
Re: Life Golden Rules.. by mrban9(m): 2:20pm On Aug 25, 2016 |
NairalandEFCC1: there is a kind of joy ur foolishness gives me, biko kwontinu dnt disappoint |
Re: Life Golden Rules.. by Fela40: 2:21pm On Aug 25, 2016 |
NAIRALAND MAD MAN this is just a warning bell for you, if only your madness had not overgrown your height you would have been able to figure out who I am. If you cross my path I will End your miserable and already tainted Online personality... Watch your back because I could make even your shadow turn against you. BE WARNED. 2 Likes 1 Share |
Re: Life Golden Rules.. by mizzbouqui(f): 2:22pm On Aug 25, 2016 |
They don finsh this guy ooo 1 Like 2 Shares
|
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:23pm On Aug 25, 2016 |
Signing out bloody chickens pVssy ass fellows, i started a fight with my enemy only una put mouth, i never finish one tye and i done remove una brain arrange am again, people dey gang up make money, una dey gang up fight fine boy make una no stop, i dey come make i make money, while una dey here dey waste una life, don't stop keep typing, smelling fellows, mass burial for all of una future waste spits |
Re: Life Golden Rules.. by mrban9(m): 2:23pm On Aug 25, 2016 |
NairalandEFCC1: Lol wack as usual!! efcc let me advice u go home, sit down and ask yourself some questions pertaining ur sanity( i mean it no pun intended) my2kobo ekwensu!! 1 Like |
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:24pm On Aug 25, 2016 |
Fela40:why you dey fear to mention me? abeg i done use una smoke finish back to work |
Re: Life Golden Rules.. by Engrobiorah(m): 2:24pm On Aug 25, 2016 |
Leaders of tomorrow |
Re: Life Golden Rules.. by mrban9(m): 2:25pm On Aug 25, 2016 |
NairalandEFCC1: assslicker u d run? remember opportinity comes once, i want to indulge u today fugly human being |
Re: Life Golden Rules.. by Nobody: 2:25pm On Aug 25, 2016 |
Maxiii:You're not making sense. |
Re: Life Golden Rules.. by mrban9(m): 2:29pm On Aug 25, 2016 |
were d efcc maga hw market |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (18) (Reply)
Ladies Before You Date A Married Man You Should Know This / Why Are Some Nigerian Guys So Misogynistic? / Can You Share A Bed With Your Ex For A Night Without Anything Happening?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54 |