Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,759 members, 7,875,919 topics. Date: Sunday, 30 June 2024 at 01:52 AM

How To Catch Babe For Nairaland!!! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How To Catch Babe For Nairaland!!! (2451 Views)

How To Approach A Babe For The First Time Using Her Phone As An Access Point. / C Wetin My Eye C For Delta. If You See Delta Babe For Sapele Or Warri Abeg Run O / No serious babe For The Past 6 Months. (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

How To Catch Babe For Nairaland!!! by YorubaDemon(m): 2:50pm On Aug 29, 2016
step 1 spot the babe
once you notice fine babe when you like when dey talk beta things, no rush go follow am, just dey observe am from corner first! when you done see say she dey ok , do step 2

1 Like

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by YorubaDemon(m): 2:53pm On Aug 29, 2016
step 2 investigate
catfish full nairaland forget when she open the account, some accounts when be 2009 self na man dey behind, i dey tell you, so investigate her well, look her threads and past posts? see the kind gist when she dey like and how she dey respond to man advances, never follow am or send pm yet, wait first once you don confirm say na woman do step 3

2 Likes

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by finalboss(m): 2:54pm On Aug 29, 2016
stupid steps...

1 Like 1 Share

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by YorubaDemon(m): 2:55pm On Aug 29, 2016
step 3 compliment her comment when make sense
no go talk mumu thing, say somtin nice like "very insightful" big grammar then add small joke to am, the joke go make her reply you, when she reply you, no answer am for like a day, chill relax and do step 4

1 Like

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Nobody: 2:57pm On Aug 29, 2016
Aha....


Some mumiz will juz jump off to every female moniker and hit the PM button randomly... Smh angry
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Park01: 2:57pm On Aug 29, 2016
following
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by TheManfromKenya: 2:58pm On Aug 29, 2016
Na person wey chop go dey reason sey e wan catch babe naa..
For the situation wey nigeria dey., na babe to catch una dey find abi...

3 Likes

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Nobody: 3:00pm On Aug 29, 2016
Someone needs to create how to catch common sense for OP too.

2 Likes

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Park01: 3:00pm On Aug 29, 2016
TrapQueen77:
Aha....


Some mumiz will juz jump off to every female moniker and hit the PM button randomly... Smh angry







same way that dickhead was jarking off hearing your voice grin
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by finalboss(m): 3:01pm On Aug 29, 2016
TrapQueen77:
Aha....


Some mumiz will juz jump off to every female moniker and hit the PM button randomly... Smh angry







Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Nobody: 3:02pm On Aug 29, 2016
Park01:
same way that dickhead was jarking off hearing your voice grin


grin


Hahahahaah... I have a new one.. tongue but I'll make a special thread abt him later grin
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Gflat: 3:04pm On Aug 29, 2016
Rename this thread to "How to asslick female Nairlanders"
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by YorubaDemon(m): 3:05pm On Aug 29, 2016
step 4 HER NAME (bone that her statement for step3 no reply am)
when she make another statement when make sense, compliment with her with her name, if you do your investigation well you suppose know her name by now! she go reply ask how you take know her name, smile ask am how was her day, just make her laugh like and share her post make she see the notification say na you share am and push to step 5

1 Like

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Nobody: 3:11pm On Aug 29, 2016
With this your * ingenious * (note the sarcasm) tips, how many babes have you "caught"?
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Park01: 3:13pm On Aug 29, 2016
TrapQueen77:



grin


Hahahahaah... I have a new one.. tongue but I'll make a special thread abt him later grin
his offense plz grin


guys here won't cease to disappoint us cheesy
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by YorubaDemon(m): 3:15pm On Aug 29, 2016
step 5 her mood
now when she don notice you, you need to understand her mood before being too friendly with her, never follow or send pm ooo, just observe her posts on threads that day, if she dey playful good and when you see say she make comment again share am no talk anything, share na the only form of notification when person fit really see for here, so share and push! at this rate she don dey notice you, say you dey share and like most of her post not all ooo, use sense, time to fully announce yourself, nairaland they full of trolls like the ones when they comment for this thread they mock me, when you see troll attack her, chill no go rush! you line gats enter well and also the guy gats keep quiet after you drop am, and the line gats make her laugh too, so when they attack her use swag defend her, make she self mention you dey laugh

2 Likes

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by adewalle1(m): 3:16pm On Aug 29, 2016
stay dey do steps na step2 u go dey b4 u realise sharp shooter don catch her... shocked

in yoruba voice '.... Ojueala...
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by mercichoco(f): 3:16pm On Aug 29, 2016
Fabulocity:
With this your * ingenious * (note the sarcasm) tips, how many babes have you "caught"?
I was about asking the same question. He really got plenty of time
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Nobody: 3:19pm On Aug 29, 2016
Park01:
his offense plz grin


guys here won't cease to disappoint us cheesy



grin juz wait til I drop the thread... wink
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Park01: 3:21pm On Aug 29, 2016
TrapQueen77:




grin juz wait til I drop the thread... wink
make sure you tag name this time grin
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by YorubaDemon(m): 3:22pm On Aug 29, 2016
step 6 become conversant with her
observe her mood and also notice the kind thread avoid mentioning her name into a conversation, always quote her comments start a conversation mocking something she said earlier that day and ask her how she is doing? watch out if you try am for the wrong thread the op fit mock you, spoil your game so be mindful of that! make her introduce herself briefly name, what she does and location thats all you need for now, now that you are conversant with her! you can always start gist with her, cause she now knows you, never follow or send pm yet relax no worry e go set well onto step 7

2 Likes

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Nobody: 3:28pm On Aug 29, 2016
So some of you date here.

Smh.

1 Like

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by YorubaDemon(m): 3:28pm On Aug 29, 2016
step 7 the following day!
observe her mood as always! girls dey form but based on say you be her friend, she go humble small, now you gats follow the things as i talk am, to get a girl to follow you back, as una dey exchange comments and she dey laugh, follow am, no do am wen she dey offline, do am there and then as una dey talk i swear down, she go follow you back and make sure you dey use fine picture for dp since oooo, cause she don go check your profile before that day!

1 Like

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Nobody: 3:29pm On Aug 29, 2016
Park01:
make sure you tag name this time grin




grin sure...
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by finalboss(m): 3:34pm On Aug 29, 2016
asuo27:
So some of you date here.
Smh.
babe watsup
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by YorubaDemon(m): 3:34pm On Aug 29, 2016
step 8 taking things away from nairaland
this one na the hardest most girls for here they fear guys, based on say them fit expose her, so you go dey friendship line for a while but while that one dey go on, ask am which network she dey use she go tell you, she go expect say you wan ask for her number cheesy no ask ooo, send am airtime 200 relax mumu before food, sending the airtime na sense you no fit send pm yet based on forming so you go mention her for one irrelevant topic for all those yeye sections where nobody dey read and she go see am there tell you thanks, them plenty search well, now you are a sweet guy! recharge card and flowers na the same thing for nigerian girl mind

2 Likes

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by IamLEGEND1: 3:37pm On Aug 29, 2016
You lost me at 'recharge card'.

na only once I don ever send airtime for my life & that was to my aunt who was stuck in traffic.
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by YorubaDemon(m): 3:41pm On Aug 29, 2016
step 9 getting her phone number
now she like you and trust you small, so if you still use your investigation of her, you go find out more things about her when you wan use to get things going! remember no pm NO PM at all, if she no send no send, now the number, she no fit post her number here based on her forming but from what she does and where she is based you suppose to don engage am in discussions before now when go make her dey free with you, method of asking and how to ask will be in step 10 make the thread get rounded number na tongue

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by YorubaDemon(m): 3:47pm On Aug 29, 2016
asuo27:
So some of you date here.

Smh.
i go only answer you! cause i just investigate you small now, you are talking? the thing when you and aloobright17 is doing here is called what?


my dear don't be a hypocrite
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Park01: 3:54pm On Aug 29, 2016
TrapQueen77:


grin sure...
can't wait grin
Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by YorubaDemon(m): 3:57pm On Aug 29, 2016
step 10 her number!!
oya time to collect those 11 digits , remember say getting her number no mean say you done sleep with am or she wan date you! to covert number to unclothedness na another work on its own, forget all those boys when they talk, na olosho dem dey carry they don't know women
so una be friends she dey follow you and all, una dey chat make we say she dey lagos for instance , on friday while una dey comment and gist for one thread remember say lets say from your investigation she likes going to weddings, invite am to wedding when you dey go for correct place, she go say yes, trust me she go say yes unless she get other plans and you suppose don understand her to know if her sats they free, when she say yes, never send am pm cheesy chill, tell am to message you her number no use the word pm, just send message me your number then use plenty gist to hide the first statement like, i tried cooking semo the way you told me today didn't work that type of thing and like that nairaland girl is your babe to be if you play your cards well


yorubademon signing out…………..

1 Like

Re: How To Catch Babe For Nairaland!!! by Nobody: 4:01pm On Aug 29, 2016
YorubaDemon:

i go only answer you! cause i just investigate you small now, you are talking? the thing when you and aloobright17 is doing here is called what?


my dear don't be a hypocrite
Who's a hypocrite?, is anything wrong in exchanging banter with the opposite sex?, when you have enough evidence we're dating then come forward with it.

Smh...for this mentality.

(1) (2) (Reply)

How She Wants To Tie Me Down With Pregnancy. / My best show ever kicking off by 8pm (all pictures shall be added) / To Clear All Doubts

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.