Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,036 members, 7,990,883 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 07:00 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2664878 Views)
NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1387) (1388) (1389) (1390) (1391) (1392) (1393) ... (2142) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:26pm On Oct 17, 2016 |
sharliz:PPA tie me down!? with what? rope? I wan do pass teach? and on a gud day, dem go get teacher, So I b assistant.. and if nysc think say I go serve for north, they should think twice.. cos I won't serve an Hausa man..how many Hausa dey go service d only thing wey go pain me is if redeployment no work..chai |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:27pm On Oct 17, 2016 |
kapable75:bro, dats d best thing o. na 2 different pple wan dey help me check now..if dem see am, dem go just tell me no record found hurt pass make gf leave person |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:28pm On Oct 17, 2016 |
sharliz:Redeem camp abi |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:28pm On Oct 17, 2016 |
kapable75:registration is inconclusive |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:29pm On Oct 17, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by legenduq(m): 11:30pm On Oct 17, 2016 |
Rebekkah: Am fine dearie....Me I af registered oh |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by legenduq(m): 11:30pm On Oct 17, 2016 |
QueenVina: Ya, its true, I af registered |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by legenduq(m): 11:30pm On Oct 17, 2016 |
chuksp09: Yes, yours? |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:31pm On Oct 17, 2016 |
kapable75:datz good ooo u seem like prayer warrior to me sef nutty uuuu.. r u whynin ur big sis |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:31pm On Oct 17, 2016 |
justifiedcoyy:Hahahahahaha!! you don turn director be thatunto employers of labour things. what if both of them no understand your matric no |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:33pm On Oct 17, 2016 |
sharliz:Are my mad? you are not steering na |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:35pm On Oct 17, 2016 |
kapable75:hahahahahaha why dem no go understand ma matric number? e no long like ATM number na. very short and no single alphabet. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:36pm On Oct 17, 2016 |
justifiedcoyy:if redeployment no work it means God has a great plan for u in sambisa forest n u cud be our Moses getting the remaining chibok galz n defeat d BH jst open ur heart to it n be our hero darl.. plus wetin Hausa do u gan sef .. wat did ur Bible tell u abt love |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:37pm On Oct 17, 2016 |
justifiedcoyy:You mean say yhenny dey laugh like vulture be that |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:39pm On Oct 17, 2016 |
kapable75:u r notmad na.. so wir u intend serving or na osun like my son justified |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:39pm On Oct 17, 2016 |
sharliz:chibok girls kor, cheeseballs boys ni. Hausa no do me anything.. but why dem no dey serve? dem go just dey do "alimajiri" up and down. make dem sef serve na for dis GL, I Neva see one single Hausa 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:39pm On Oct 17, 2016 |
sharliz:you follow for the chibok geelz |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:40pm On Oct 17, 2016 |
kapable75:na dis one wey u talk now go force me to bed. yhenny has a sexy lafta fa. lafta wey dey burst brain |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:42pm On Oct 17, 2016 |
justifiedcoyy:our Moses come n do ya work n stop hiding plus dem dey bt dey r hidding jor |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:42pm On Oct 17, 2016 |
sharliz:Tufiakwa!! osun ko omoon ni ogun all the way ==> |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:43pm On Oct 17, 2016 |
good night friends.. c ya all tomoro. I love you.!!! yes, u!!! |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:44pm On Oct 17, 2016 |
kapable75:lol nuttty |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:45pm On Oct 17, 2016 |
kapable75:ehn ehn u people sud do ogun well takia of it for us ooo |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by justifiedcoyy(m): 11:45pm On Oct 17, 2016 |
sharliz:hide and seek ni. warefa, I don't want north even if it is abj. I'm OK with osun I trust God for this. but if I get north, den we re togeda. same state, same local govt, same PPA even if na sambisa. tor |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:46pm On Oct 17, 2016 |
justifiedcoyy:I pray so o!! cos as i see "no record found" i come dey recheck the detail cos e fi be say na me do mistake |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:49pm On Oct 17, 2016 |
justifiedcoyy:Me Self Love You!! you know yourself!! yes you. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:50pm On Oct 17, 2016 |
justifiedcoyy:justified y na... y wud u want me in d north is not fair na.. do u know aw hard af been praying..plz m begging u jst reverse it plz plz plz plz plz. Olorun maje 50times |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:51pm On Oct 17, 2016 |
sharliz:For Sure Na!! as your small bro i'll surely do that. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 11:52pm On Oct 17, 2016 |
sharliz:She's feawing pastor. |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by sharliz(f): 11:54pm On Oct 17, 2016 |
kapable75:do u have a choice. N be a gud boy I will af spy dir watching every step u take u hear |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by chiefojiji(m): 11:55pm On Oct 17, 2016 |
[quote author=skiberg post=50280981][/quote] Dgods orf my 14 babasis and 16 matanasis will make ur numenklakla appear tomorrow daydiringa...inshallauh inshajesus. wok timutimu! |
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Tosaino21(m): 11:56pm On Oct 17, 2016 |
Kaysy and Justified I hail u OOooo and odas in d house... |
(1) (2) (3) ... (1387) (1388) (1389) (1390) (1391) (1392) (1393) ... (2142) (Reply)
NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43 |