Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,883 members, 7,952,594 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 06:51 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3506459 Views)
NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2511) (2512) (2513) (2514) (2515) (2516) (2517) ... (2535) (Reply) (Go Down)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 8:53pm On Nov 05, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 8:53pm On Nov 05, 2016 |
[ |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:55pm On Nov 05, 2016 |
chiefololade:ehn ehn, eleyi gidi gan oooo, wetin dem d irumole dey tlk about wetin dey go on for our naija |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 8:56pm On Nov 05, 2016 |
spixytinxy: They are angry with the president, and the state governor of Kogi, including the Local Government of Kabba/Bunu |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:04pm On Nov 05, 2016 |
Fraih:he z doing fine shugar.....will b back soon |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:05pm On Nov 05, 2016 |
chiefololade:ahn ahn kilode now, wat is dia offence |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:06pm On Nov 05, 2016 |
BlizzydoDo baby how is u? Chai dodo don dey hungry me now cos of ur name |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:19pm On Nov 05, 2016 |
spixytinxy:Na dabbing we come dey dance for owambe abi na in front of trailer den dey put tent? Arabinrin yii, ma ko mi si wahala oooo... You allow ur husband follow calabar woman , just forget am ooo and shop for another one! |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:20pm On Nov 05, 2016 |
BlizzydoDo:"Shugar'? Like dangote sugar? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:21pm On Nov 05, 2016 |
spixytinxy:Atenuje lopa sule igbira.... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 9:24pm On Nov 05, 2016 |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:25pm On Nov 05, 2016 |
DTOBS:ogbeni b innovative na, se to dey judi for owambe no tire u ni, na mschubby kbs follow go, Inshort me dey look for husband oo but nobody ready acept me after I don drop two |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:26pm On Nov 05, 2016 |
DTOBS:c dis one ooo, wetin even concern u for wetin no concern u gan sef |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:27pm On Nov 05, 2016 |
chiefololade:se awon irumole gbo yinbo nla yi ni |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:32pm On Nov 05, 2016 |
BlizzydoDo:Cool. I've missed him fa! spixytinxy:Hope you're serving your fatherland with Love and Strength and Faith. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:33pm On Nov 05, 2016 |
spixytinxy:am doing fine shugar & yuu? Oya go & buy dodo o b4 yuu start planning to eat me. Happy weekend |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:34pm On Nov 05, 2016 |
DTOBS:Golden Penny actually.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:35pm On Nov 05, 2016 |
DTOBS:lol, r yuu jolos ni? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:36pm On Nov 05, 2016 |
Fraih:hmmmmm, if ihear |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dominion92: 9:42pm On Nov 05, 2016 |
spixytinxy: I'm loyal ma, how have you been_? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:43pm On Nov 05, 2016 |
BlizzydoDo: |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 10:05pm On Nov 05, 2016 |
spixytinxy: Irunmole don repackage, they are on digital level now. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by peterveo(m): 8:05am On Nov 06, 2016 |
LogoDWhiz:Bro LogoD how far, where are you serving in the land of promise? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by peterveo(m): 8:14am On Nov 06, 2016 |
[quote author=spixytinxy post=50771736]I just remeba somebori, biotechshola where art dou? I yam missing u oooo, chiefololade olori awon aborisa, bawoni awon irumole? Rukkyola iya shoko, how dem d omo pinishi wey u dey teach? Iambibi oni salad wey dey purge I greet oooo, igravweIG my broda from anoda moda wa gbayi, villagegoat be prepared we go kill u for Xmas, peterveo mavo?, jubrealguy nd fraiser no customer like u pple, amodu baba oooo, shammak d only fake prophet on GC, fraih olo yinbo, u go teach me English, kbs olowo ori mi, dtobs oni sina,logodwhiz d leader wey sabi. If u no c ur name no vex, if u c ur name too no vex na joblessness cause am." My dearest sister, meh-ero oooo. Hope u are good to go? ]. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:21am On Nov 06, 2016 |
peterveo:Na uyo city o my broda. u? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 8:46am On Nov 06, 2016 |
Where is the sturbborn rukkyola nd fraiser? |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by peterveo(m): 10:13am On Nov 06, 2016 |
LogoDWhiz:. Ikot Ekpene... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 12:56pm On Nov 06, 2016 |
[quote author=peterveo post=50804259][/quote]I yam good to go ooo, how ur ppa |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:18pm On Nov 06, 2016 |
BlizzydoDo:dis dat u r calling everybody sugar so, hope we r save ooo. Happy weekend to u dear, how is ur ppa |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 1:20pm On Nov 06, 2016 |
chiefololade:ahn ahn which kind packaging b dat one, abeg my proprietor too stingy se awon irumole fit help in any way |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 2:10pm On Nov 06, 2016 |
spixytinxy:If u be anybody sister, u go allow am follow after 2? Judi jupa na im own owambe oooo |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 2:11pm On Nov 06, 2016 |
BlizzydoDo:Na jollof rice? |
(1) (2) (3) ... (2511) (2512) (2513) (2514) (2515) (2516) (2517) ... (2535) (Reply)
Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |