Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,182,298 members, 7,916,900 topics. Date: Saturday, 10 August 2024 at 01:24 PM

NYSC 2016 Batch B Corps Members House - NYSC (1772) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch B Corps Members House (2612255 Views)

NYSC 2018 Batch A Corps Members House / Prospective NYSC 2017 Batch B Corps Members / NYSC 2017 Batch A Corps Members House (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1769) (1770) (1771) (1772) (1773) (1774) (1775) ... (2142) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:27pm On Nov 18, 2016
surpriseMe:
ibroh abeg na haba! I go go ghost mode cos of u fa
if you go,we go force you come back,,,, monniyi,arrest this guy for me
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:28pm On Nov 18, 2016
monniyi:
eeeeeyah
you dey pity me?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by y0rmee: 8:28pm On Nov 18, 2016
sholamat:
Oga oh... i haven't seen anyone that stated kogi as one of d state he choose.. am I d only one that chose kogi ??


Kogi ke? Who chooses kogi?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 8:29pm On Nov 18, 2016
ibroh22:

lollll,,wen me dey loo for babes,,u dey run away,,,,see life fa!
guy na different strokes for different folks o...u fit follo dem na grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by monniyi(f): 8:30pm On Nov 18, 2016
surpriseMe:
mo gbe! shey emi nor lo ya e lenu bayi? I hope I try type Yoruba small fa..wait o u nor b babe? okay I follo u..buh no lie o!
can u say that in english pls,

I didnt get anything u said. undecided
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by tenderblaze(f): 8:31pm On Nov 18, 2016
joshuachuks93:
Hey dis NYSC mata no be here agn o. My heart don dey beat faster as i dey wait for monday. Bt within me I'm asking myself whts d big deal of goin wt stream 2? If nt jst for peer pressure nd d struggle to do things wen others re doing it i really dnt think anyfin is wrong wt stream 2 or river 2 Fa. Well mine is dt let God's will be done. Are u a child of God. This is an opportunity to trust God no mata d situation dt all things are working together for our good. It may nt may nt mke sense nw bt God knows best. No mata wht beginning frm weda stream 1 or 2 to d state i hv been deployed to God knows best. Grace to us all to Trust God.
Bro u make sense with dis write up. me I cannot come and kill my self with anxiety. Nov or Jan Na mata of time at least we Av been waiting all this while. Chop kiss abeg
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:31pm On Nov 18, 2016
surpriseMe:
guy na different strokes for different folks o...u fit follo dem na grin
me no dey follow babes,,Na dem go follow me,,,,,let me make cool doe,you go see,,,,even Rebekkah wey dey do shakara gan slf go come down
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by mlanreh: 8:32pm On Nov 18, 2016
y0rmee:


My heart be hyena?
When the heart no be Posimii own! tongue
Posimii I don't know anything about this
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:32pm On Nov 18, 2016
monniyi:
can u say that in english pls,
I didnt get anything u said. undecided
are u not a yoruba?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 8:32pm On Nov 18, 2016
monniyi:
eeeeeyah
abeg no eeyah ham o ibroh na sexy dude he just dey shy noni
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:33pm On Nov 18, 2016
Tenderblaze you try well well o. joice21, got your message. hope u good?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Jroy(m): 8:33pm On Nov 18, 2016
Am I the only one in this room that prefer STREAN 2??!!
#team_stream2 jor

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:34pm On Nov 18, 2016
tenderblaze:

Bro u make sense with dis write up. me I cannot come and kill my self with anxiety. Nov or Jan Na mata of time at least we Av been waiting all this while. Chop kiss abeg
abeg,,wetin me self go write wey go make you kiss me too
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:35pm On Nov 18, 2016
surpriseMe:
abeg no eeyah ham o ibroh na sexy dude he just dey shy noni
me no dey shy o,na u dey shy
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 8:35pm On Nov 18, 2016
monniyi:
can u say that in english pls,

I didnt get anything u said. undecided
tot u yoruba fa? Monniyi haba! lemi nor! wait u sound like babe o..monniyi baby tell me the truth u b babe?
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:36pm On Nov 18, 2016
blueknight4real:
I dont knw why FG can't scrap diz NYSC and divert d funds into paying graduates according to their grades

Firstklass - 1m
2.1 - 500k
2.2 - 300k
Thirdklass - 100k

Distinction (HND) - 800k

Atleast sumone wee be able to use the money to play bet9ja grin wit betta odds or even double up wif MMM

Yea mehn, wud av been 3m richer by now

Cos DAT 1m for don triple for my MMM and GHW and givers forum fa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 8:38pm On Nov 18, 2016
ibroh22:

me no dey follow babes,,Na dem go follow me,,,,,let me make cool doe,you go see,,,,even Rebekkah wey dey do shakara gan slf go come down
ehn ehn Rebekkah of all babes dey use u shakara she no sabi fine sexy dude like u? no worry na she go come propose last last dey watch fa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by qizick: 8:39pm On Nov 18, 2016
joshuakdboy:


Yea mehn, wud av been 3m richer by now

Cos DAT 1m for don triple for my MMM and GHW and givers forum fa
only u 3 of them
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:39pm On Nov 18, 2016
kapable75:
Tenderblaze you try well well o.
joice21, got your message. hope u good?
Please what message are u talking about? shocked shocked
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by monniyi(f): 8:40pm On Nov 18, 2016
ibroh22:

are u not a yoruba?
i am oh, i just dont understand. grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 8:40pm On Nov 18, 2016
ibroh22:

me no dey shy o,na u dey shy
Haba! why shall I shy fa grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by monniyi(f): 8:41pm On Nov 18, 2016
Jroy:
Am I the only one in this room that prefer STREAN 2??!!

#team_stream2 jor
Amen ooooh


For u
U wil only increase our chances

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:42pm On Nov 18, 2016
surpriseMe:
ehn ehn Rebekkah of all babes dey use u shakara she no sabi fine sexy dude like u? no worry na she go come propose last last dey watch fa
loll
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by tenderblaze(f): 8:43pm On Nov 18, 2016
kapable75:
Tenderblaze you try well well o. joice21, got your message. hope u good?
my love Ow u dey. hope u aren't jealous fa
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:43pm On Nov 18, 2016
surpriseMe:
Haba! why shall I shy fa grin
Na u talk am say u dey shy now
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:44pm On Nov 18, 2016
surpriseMe:
Haba! why shall I shy fa grin
Na u talk am say u dey shy now
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by surpriseMe: 8:44pm On Nov 18, 2016
monniyi:
i am oh, i just dont understand. grin
veery funny guy/babe grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by tenderblaze(f): 8:45pm On Nov 18, 2016
ibroh22:

abeg,,wetin me self go write wey go make you kiss me too
tell me to send my acct number den wen u put something bulky in it u go chop kisses wink
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by monniyi(f): 8:45pm On Nov 18, 2016
surpriseMe:
veery funny guy/babe grin
im female

Im just not a babe grin
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:49pm On Nov 18, 2016
Joice21:
Please what message are u talking about? shocked shocked
The one you mentioned me earlier.
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by ibroh22(m): 8:49pm On Nov 18, 2016
tenderblaze:

tell me to send my acct number den wen u put something bulky in it u go chop kisses wink
that one no be free kiss now,,,,women and money be like 5&6,,,,,, someone should borrow me that meme picx
Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Nobody: 8:50pm On Nov 18, 2016
tenderblaze:
my love Ow u dey. hope u aren't jealous fa
GUILTY CONSCIENCE!

(1) (2) (3) ... (1769) (1770) (1771) (1772) (1773) (1774) (1775) ... (2142) (Reply)

NYSC 2016 Batch A Corp Members House / Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.