Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,986 members, 7,997,479 topics. Date: Friday, 08 November 2024 at 11:38 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Naija 2017: Live Thread (3234756 Views)
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread / Efe Wins Big Brother Naija 2017 / Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (850) (851) (852) (853) (854) (855) (856) ... (3141) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 11:01pm On Feb 14, 2017 |
Marvis na waitress, she no follow for de kiss ni? |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:01pm On Feb 14, 2017 |
Abeg has any girl attempted suicide by kissing kemen yet?!.....curious |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:01pm On Feb 14, 2017 |
Woooooow! |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by teamsynergy: 11:02pm On Feb 14, 2017 |
tbos dope die
|
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:02pm On Feb 14, 2017 |
100naira:THAT SHOULD BE EFES SECOND KISS IN THE LAST 2 OR 3 YRS OR SO.... THAT IS WHY HE DEY SHAKE LIKE THAT.. |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:02pm On Feb 14, 2017 |
The boss herself TBOSS don enter jacuzzi 3 Likes |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:02pm On Feb 14, 2017 |
ExclusiveD: Ese has bn in d outside world. Ese knows d dude is married. Fiction vs reality. It's a f**king joke at this point. 1 Like |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 11:02pm On Feb 14, 2017 |
Tboss and Bally now |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:03pm On Feb 14, 2017 |
See as bally dey kiss like my aboki,sule!! |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by teamsynergy: 11:03pm On Feb 14, 2017 |
bally wan chop tboss lips finish
|
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:03pm On Feb 14, 2017 |
100naira:MARVIS DEY AVOID TO KISS EFE... DEBBIE KISSED BASSEY AND JOHN |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:03pm On Feb 14, 2017 |
Chei. ... i Mus go big brother oooo |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 11:03pm On Feb 14, 2017 |
Bally kissing like all his life depends on it ....smh 1 Like |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Luizkid(m): 11:03pm On Feb 14, 2017 |
but dis aunty tboss sha na gud kisser oo |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pinkpebbles(f): 11:03pm On Feb 14, 2017 |
If u noticed, she kissd him first before any other person wil kiss him. Bad geh ExclusiveD: |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 11:04pm On Feb 14, 2017 |
Bally!Bally!Bally!take ya time |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 11:04pm On Feb 14, 2017 |
Ese and Bally now |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ExclusiveD(f): 11:04pm On Feb 14, 2017 |
Bally na badt guy....see as he dey kiss tboss hungrily |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nikapetrelli(f): 11:04pm On Feb 14, 2017 |
100naira:She dey wait her turn |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by teamsynergy: 11:04pm On Feb 14, 2017 |
bally and ese
|
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Donbabajay12(m): 11:04pm On Feb 14, 2017 |
This ESE no sabi Kiss at all.... Bleep |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 11:05pm On Feb 14, 2017 |
some boo.bs yaff fall like something i can not say..... |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 11:05pm On Feb 14, 2017 |
See as uriel just de tempt us with those titties |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by bravozulu: 11:05pm On Feb 14, 2017 |
Pls someone should help kiss Kemen. God will bless you. |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 11:05pm On Feb 14, 2017 |
Uriel brezz wee kee sumbori My eyes |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by XD3G: 11:05pm On Feb 14, 2017 |
Why is Eba outside and smacking her lips continuosly like a granny? |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by zicoraads: 11:05pm On Feb 14, 2017 |
Gifty never kiss? She hasn't been herself since her nomination. |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by fitzmayowa: 11:05pm On Feb 14, 2017 |
toseen7: When she don successfully kiss Jon aka miyonse2...lol I wonder how tool boy "miyonse" go sleep this night...lol |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 11:06pm On Feb 14, 2017 |
Gifty, marvis and bisola never join the game Tboss; marvis must kiss oo |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by zicoraads: 11:06pm On Feb 14, 2017 |
bravozulu:Ese kissed him earlier! Uriel's boobs though 1 Like |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:06pm On Feb 14, 2017 |
Kemen my guy no go kiss nii |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by bravozulu: 11:06pm On Feb 14, 2017 |
This Ese girl get correct bobbies, Chai! |
(1) (2) (3) ... (850) (851) (852) (853) (854) (855) (856) ... (3141) (Reply)
What Series Are You Watching Now? Part 2 / Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread / What Movie Are You Watching Now?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |