Stats: 3,228,542 members, 8,077,875 topics. Date: Thursday, 13 February 2025 at 11:59 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Naija 2017: Live Thread (3314385 Views)
Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread / Efe Wins Big Brother Naija 2017 / Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (954) (955) (956) (957) (958) (959) (960) ... (3141) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 9:11pm On Feb 17, 2017 |
Abeg o Them been show them the coloured image to recreate in Stage 1? |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Threebear(m): 9:11pm On Feb 17, 2017 |
Efe dull sha. ![]() |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Prognose: 9:11pm On Feb 17, 2017 |
Efe don tire ![]() Simple puzzle game, relax, take a deep breath and look at the shapes. Sleep don dey catch uriel ![]() ![]() ![]() |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 9:11pm On Feb 17, 2017 |
pocohantas:Yeah |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 9:12pm On Feb 17, 2017 |
3 minutes and Efe is still in obstacle 1 |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Vanessa88(f): 9:12pm On Feb 17, 2017 |
Efe ooh! Don't fall my hand o! 1 Like |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Threebear(m): 9:12pm On Feb 17, 2017 |
4 minutes still arranging that simple stuff. Reason why these street kids should be kept of from continental TV. 1 Like |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ExclusiveD(f): 9:12pm On Feb 17, 2017 |
Na for dis game u go no ppl wey carry piece of paper enter hall for exam dat tym ![]() ![]() 1 Like |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Amillion: 9:12pm On Feb 17, 2017 |
Nikapetrelli: It is according to how their names were first written on the board. It's always like that. Efe can't seem to figure this thing out 4 mins plus already on stage one. Nawa |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ammyluv2002(f): 9:13pm On Feb 17, 2017 |
Threebear:Wetin you be? ![]() 1 Like |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 9:13pm On Feb 17, 2017 |
100naira:Why e come dey hard like this na? |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ammyluv2002(f): 9:14pm On Feb 17, 2017 |
Amillion:that's not true! Just look at the board again |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 9:14pm On Feb 17, 2017 |
De don show Efe the picture again still e do do another thing ![]() |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Threebear(m): 9:14pm On Feb 17, 2017 |
Binchie:Is there any disadvantage starting first, isn't everyone doing the same obstacle? 2 Likes |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Slymonster(m): 9:14pm On Feb 17, 2017 |
them show efe the expose twice,he couldn't get it..lol...what a brilliant boy 1 Like |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Prognose: 9:14pm On Feb 17, 2017 |
See as dem dey look efe like mumu ![]() Bb bet why ![]() Didnt they show him a pic before scattering the stuff? Ok a ninja just helped him out with a glimpse of the pic Doesn't seem to have helped him though ![]() |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ammyluv2002(f): 9:15pm On Feb 17, 2017 |
Chai! My Efe ooooo ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Slymonster(m): 9:15pm On Feb 17, 2017 |
chai efe...e over m today |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 9:15pm On Feb 17, 2017 |
This is no longer funny |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by MizOmalicha(f): 9:15pm On Feb 17, 2017 |
Efe don build tent dere.. Lol |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by braimeddy: 9:16pm On Feb 17, 2017 |
Person be talk am for here say Efe na first class for e sch wen he b dey study economics. If I hear....dis guy too dull to make 2.2 sef |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 9:16pm On Feb 17, 2017 |
7 minutes and still Efe still de obstacle 1 |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Threebear(m): 9:16pm On Feb 17, 2017 |
Can't believe people want this guy to win 25 million in this recession, he will carry the whole money put fit MMM. Very dull empty head. 1 Like |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 9:16pm On Feb 17, 2017 |
Shai! See gobbe for efe |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by MizOmalicha(f): 9:17pm On Feb 17, 2017 |
Chia Efe wan cry... |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by ExclusiveD(f): 9:17pm On Feb 17, 2017 |
In efe's mind now he wana do exam malpractice lool....time don go for d nigga |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 9:17pm On Feb 17, 2017 |
Efe have failed the task, buzzer don sound |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 9:17pm On Feb 17, 2017 |
Threebear:Did I say they are not going to do the same thing or it was a disadvantage to him? Abeg read what I wrote well. Efe is starting as usual means na him dey first start their tasks. |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Luizkid(m): 9:17pm On Feb 17, 2017 |
efe na waa, na realllll waaa |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by 100naira(m): 9:17pm On Feb 17, 2017 |
John next |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by pocohantas(f): 9:18pm On Feb 17, 2017 |
Uriel be thinking, if e be like this for Efe, how e go be for me |
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by temmyo: 9:18pm On Feb 17, 2017 |
Na wa o. Efe the real guy didn't pass the first puzzle. He was buzzed out after 8mins. O ga o! |
(1) (2) (3) ... (954) (955) (956) (957) (958) (959) (960) ... (3141) (Reply)
What Series Are You Watching Now? Part 2 / Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread / What Movie Are You Watching Now?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |