Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,695 members, 7,889,208 topics. Date: Sunday, 14 July 2024 at 04:57 AM

Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija - TV/Movies (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija (53330 Views)

Bbnaija: After Khafi's Eviction, Tacha Did This (Photo) / Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof – Wepublici / #BBNaija: "Woman Wrapper" - Miyonse Slammed By Nigerians Over This Photo (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by voicelez: 9:05am On Mar 04, 2017
n
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Nobody: 9:05am On Mar 04, 2017
Orí ń tayin.. Who that one con help... South Africa wey get dstv.. Their life no better pass Una for naija? Àbí US wey illuminati sef dey (that's if they even exist) their life better pass Una.. With all your religious and sheet.. Una life better? All those stupid people Wey dey steal our money for this country.. Wey God go soon destroy them and their family.. No be them your pastors dey hail pass and pray for them? Abeg these kind talk dey vex me abeg.. Leave trash for lawma
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by dumie(f): 9:05am On Mar 04, 2017
Peeps just going bazerk on this bbn

2 Likes

Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Nobody: 9:05am On Mar 04, 2017
burticious:
Orí ń tayin.. Who that one con help... South Africa wey get dstv.. Their life no better pass Una for naija? Àbí US wey illuminati sef dey (that's if they even exist) their life better pass Una.. With all your religious and sheet.. Una life better? All those stupid people Wey dey steal our money for this country.. Wey God go soon destroy them and their family.. No be them your pastors dey hail pass and pray for them? Abeg these kind talk dey vex me abeg.. Leave trash for lawma




OMG your head dey there

u get sense die

2 Likes

Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Nobody: 9:06am On Mar 04, 2017
another conspiracy theorists.
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by coolestchris(m): 9:06am On Mar 04, 2017
Nigerianss are religiously stupid...
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by rajsuresh(m): 9:06am On Mar 04, 2017
If the saying"An idle mind is in the devil's workshop" is anything to go by,....Putting a bunch of misguided youths of easy virtue together in an apartment,...idling out is enough reason for me.
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by solid3(m): 9:06am On Mar 04, 2017
This may be true.

But does it also mean ladies are drawing snake on their eye brow like this one below?

May be all our sister have join Illuminati.

1 Like

Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by DavidEsq(m): 9:06am On Mar 04, 2017
Chongaiman:
The author should read George Orwell's "1984" to get understanding of the concept of Big Brother and the All Seeing Eye.
U don read that book too? Wen I 1st heard of big broda Africa, that was my first impression: that the theme/concept was copied from the book. Imagine putting cameras in citizens' homes. Na wa sha

1 Like

Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Nobody: 9:06am On Mar 04, 2017
Wikiforum:
devilish viewers how do you know about the show idiot
screw you
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Iamdipson(m): 9:07am On Mar 04, 2017
Hmmmmm
Truth stumbles in the streets, and honesty has been outlawed.
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by coolestchris(m): 9:07am On Mar 04, 2017
So because i get two eyes i be illuminati
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Tokziby: 9:08am On Mar 04, 2017
grin
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by henryhemon(m): 9:09am On Mar 04, 2017
burticious:
Orí ń tayin.. Who that one con help... South Africa wey get dstv.. Their life no better pass Una for naija? Àbí US wey illuminati sef dey (that's if they even exist) their life better pass Una.. With all your religious and sheet.. Una life better? All those stupid people Wey dey steal our money for this country.. Wey God go soon destroy them and their family.. No be them your pastors dey hail pass and pray for them? Abeg these kind talk dey vex me abeg.. Leave trash for lawma

Working closely with Non Africans they don't believe in religion but they always do the right things and are very straightforward and fast forward to those of us who believe in God,some of us that sleep in church or those that bow to their god every 5mins go to mosque even at the wee hours....the bad deed carried out is beyond measure. Who are we deceiving? Ourselves. Doesn't mean I'm making a case for illumanati though.
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by VeeGeeCee(f): 9:11am On Mar 04, 2017
castrokins:
Na Una Sabi.
People Dey Make Their Money Una Dey Find Things To Disturb Yasef.
Continue!!
don't forget- money is the root of all evil

1 Like

Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Nobody: 9:12am On Mar 04, 2017
Evaberry:





OMG your head dey there

u get sense die

No mind them.. Program wey you suppose dey watch dey entertain yourself and forget your sorrow, when last did you get light for your house, the heat wey dey outside now fit kill person.. Oh boy make I no just talk.. Make I leave the matter.. Guys people dey para o.. No come here dey post nonsense o.. I see news about jewelries and big cars wey that stupid idiot dikko embezzle for custom.. E dey do me like say make i go train to be a sniper.. Make I com dey kill anybody wey dem expose say e stole our money.. I'm tired... And here u dey talk about one eye for big brother... You know how many people dey watch am? I no dey watch news channel again.. because na Same old story everyday and no solution.. We are tired man

1 Like

Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by chinjo(m): 9:12am On Mar 04, 2017
Na wa o. This one una carry big brother matter for head like MMM. Na by force to watch am?
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by seunmsg(m): 9:12am On Mar 04, 2017
It is not compulsory that you must watch. Watch whatever is in line with your faith and leave others to watch whatever they enjoy. Again, remember BBN is a brand, stop bad mouthing it. They may sue you for slander.
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Omoluabi16(m): 9:13am On Mar 04, 2017
well, I don't think so O.p. The question I've always asked these bbn adherents is that, what exactly is the rationale or purpose for the show? Its no talent hunt, not a survival or logical stuff. All I read and hear is one person kissing smooching another person, breastfeeding and all sorts of immoral things. 25m prize money for all that just shows how much our standards have dropped.
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by PRINCEWAHAB88(m): 9:13am On Mar 04, 2017
[b][/b]SATANIC SHOW ND SETANIC VIEWERS
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Nobody: 9:13am On Mar 04, 2017
Nonsense post, old Gist, useless author, una go just dey find fault for everything wether it affects you or not, Big brother is Illuminati so we should do what? Does your Eye not look like the illuminati logo? Abeg Park well...... Useless bloggers always trying to be relevant

Nonsense Nairaland mods pushing thrash to FP , if u like ban me, Illuminati will come for your soul grin grin

1 Like

Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Hawlahscho(m): 9:13am On Mar 04, 2017
Nixiepie:
U people should allow this show to breathe biko,...... Dafuq
You enjoy it too?
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Elmander: 9:14am On Mar 04, 2017
Wikiforum:
Well stories have been circulating for some time that the Big Brother Logo is similar to the mysterious religio – economic entity Illuminati known for the all Seeing Eye as seen in the BBA logo.

Other similarities were pointed out in the diagram below:-



What do you think?
When would people grow up and stop making rubbish out of nothing?

Drop your comment and tell us what you think about the Big Brother Show?



According to one of our Reader, Read what he said about the Big Brother Shows..

Yes! Big Brother Africa is a nonsensical reality bullsh!t aimed at promoting immorality by the ordained agents of the devil. All those watching the programme are being subconsciously programmed to take on the attributes which the devil himself will be proud of.

http://www.wikinaija.com.ng/2017/03/exposed-big-brother-tv-show-is-devilish.html?m=1
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Elmander: 9:16am On Mar 04, 2017
solid3:
This may be true.

But does it also mean ladies are drawing snake on their eye brow like this one below?

May be all our sister have join Illuminati.
The eyebrow dey quarrel?
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Teedawg: 9:16am On Mar 04, 2017
which one is wiki Naija when that one start ??

1 Like

Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Nobody: 9:18am On Mar 04, 2017
The eye of Horus? Well, big brother sees everything. I think d logo is appropriate for d show.

1 Like

Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by flexindino(m): 9:19am On Mar 04, 2017
burticious:
Orí ń tayin.. Who that one con help... South Africa wey get dstv.. Their life no better pass Una for naija? Àbí US wey illuminati sef dey (that's if they even exist) their life better pass Una.. With all your religious and sheet.. Una life better? All those stupid people Wey dey steal our money for this country.. Wey God go soon destroy them and their family.. No be them your pastors dey hail pass and pray for them? Abeg these kind talk dey vex me abeg.. Leave trash for lawma

If u dey talk say US or South Africa life betta pass dat of Nigerians, rememba say u sef na Nigerian ooo
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by castrokins(m): 9:19am On Mar 04, 2017
I Disagree, Veegeecee.

VeeGeeCee:
don't forget- money is the root of all evil

1 Like

Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Iamdipson(m): 9:20am On Mar 04, 2017
VeeGeeCee:
don't forget- money is the root of all evil
Money is not the root of all evil, THE LOVE OF MONEY IS THE ROOT OF ALL EVIL

2 Likes

Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by VeeGeeCee(f): 9:20am On Mar 04, 2017
castrokins:
I Disagree, Veegeecee.
your reasons please
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by Nobody: 9:21am On Mar 04, 2017
castrokins:
Na Una Sabi.
People Dey Make Their Money Una Dey Find Things To Disturb Yasef.
Continue!!
Ignorance is not an excuse. Deliberate ignorance is simply tragic.
Re: Big Brother TV Show Is A Devilish Programme – See This Photo & Proof - Wikinaija by mikejegede(m): 9:21am On Mar 04, 2017
they have started again oo..which one be eye and snake again..

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Interior Design Of The Big Brother Naija Bbnaija 2019 House (Photos) / The Look On Saga's Face As Nini Gets Evicted From The BBNaija House / Bbnaija: Efe Is Only Down To Earth Because He Lacks Exposure - Tboss

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.