Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,192,614 members, 7,948,365 topics. Date: Friday, 13 September 2024 at 07:20 PM

Big Brother Naija 2017: Live Thread - TV/Movies (1931) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Naija 2017: Live Thread (3197596 Views)

Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread / Efe Wins Big Brother Naija 2017 / Big Brother Naija 2017 Winner Announcement & Grand Finale Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1928) (1929) (1930) (1931) (1932) (1933) (1934) ... (3141) (Reply) (Go Down)

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:15am On Mar 12, 2017
oviejnr:
I tell you, na like MFM revival. For the ladies i ignore some comments wey they provoking but the guys i no dey give them chance oh. grin grin

Me don dey ignore once a while. E dey pain person when him bash you but you just act like say him no exist grin

3 Likes 1 Share

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by PrincessKab: 12:15am On Mar 12, 2017
Where I come from or Where I'm based?


Papykush:


I have been inching to know what part of the country you are from.
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by to9ine: 12:16am On Mar 12, 2017
Efe it's bedtime grin
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:16am On Mar 12, 2017
Slymonster:
efe don use style call em real age
listen carefully biko, he said his older bro is 28...

2 Likes

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by frankfiny(m): 12:16am On Mar 12, 2017
Na beta Ajebo efe be, na just fine in no too fine, e come be like say na suffer
Akthedream112:

EFE IS NEVER INTO STREET... FORGET THE DADA WEY DEY HIM HEAD..
HE CAN NEVER WEAR TIE... HE GO RUN MAD.

2 Likes

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:16am On Mar 12, 2017
PrincessKab:
Where I come or Where I'm based?

knowing both wouldn't be a bad idea cool
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:17am On Mar 12, 2017
to9ine:
Efe it's bedtime grin
i wan drag am go bed self grin

1 Like

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:18am On Mar 12, 2017
toseen7:
you don catch am with it? ,D
grin Yes,this is the picture of the supplier(na joke o)

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:18am On Mar 12, 2017
frankfiny:
Bally dey shock say efe no dey smoke...he said he wan teach am...efe said his mother told him that if he smokes he will get mad, bally was like " which kind yarns be that, even tboss don smoke before"
NOT CIGARETTE OOOO....
NA TIE DEM DEY TALK

1 Like

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:19am On Mar 12, 2017
Efe doesn't wear tie

His fans: Efe is a true Nigerian grin

6 Likes

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by PrincessKab: 12:19am On Mar 12, 2017
From Ogun. It depends though, but basically shuffle among Lag, PH & ABJ when I'm around.

Papykush:


knowing both wouldn't be a bad idea cool
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Giel: 12:20am On Mar 12, 2017
lmao, bally just won't allow efe to rest, keeps saying if they go clubbing they must tie.
Marvis says tie is in everything, her food.
bally says that is what he and marvis uses to relax.
efe says he won't do and he believes in transparency.
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by frankfiny(m): 12:20am On Mar 12, 2017
Yeah, he dey deny all
Akthedream112:

NOT CIGARETTE OOOO....
NA TIE DEM DEY TALK

1 Like

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:20am On Mar 12, 2017
EFE JUST CONFIRM WETIN I TALK EARLIER...
HE SAY IF HE WEAR TIE, SAY HE GO DESTROY BBN HOUSE AND EVEN INSULT BIGGIE...
EFE CLAIMING MAMA'S BOY...
TOMORROW HE GO DEY CLAIM STREET AND RAPPER... MUMU BOY

1 Like

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:21am On Mar 12, 2017
frankfiny:
Yeah, he dey deny all
HIM DEY HIDE SOMETHING.... SEE AS HIM LIPS BLACK..
MAYBE TIE DON REACH AM LESSON..
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by oviejnr(m): 12:21am On Mar 12, 2017
Papykush:


Me don dey ignore once a while. E dey pain person when him bash you but you just act like say him no exist grin
Yes oh, you get the scope grin

3 Likes 1 Share

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:21am On Mar 12, 2017
sirfee:
grin Yes,this is the picture of the supplier(na joke o)
LOL, drop dat wrap & go down low grin
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:22am On Mar 12, 2017
PrincessKab:
From Ogun. It depends though, but basically shuffle among Lag, PH & ABJ when I'm around.


I am from Ogun also...Ijebu Ife.

"when you are around"?
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by PrincessKab: 12:22am On Mar 12, 2017
Nvm

Papykush:


I am from Ogun also...Ijebu Ife.

"when you are around"?
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by cashreport: 12:22am On Mar 12, 2017
Akthedream112:
EFE JUST CONFIRM WETIN I TALK EARLIER...
HE SAY IF HE WEAR TIE, SAY HE GO DESTROY BBN HOUSE AND EVEN INSULT BIGGIE...
EFE CLAIMING MAMA'S BOY...
TOMORROW HE GO DEY CLAIM STREET AND RAPPER... MUMU BOY
Which code name is tie
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by toseen7: 12:22am On Mar 12, 2017
this @duktorsett must be very close to Efe........

1 Like

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by justjify(m): 12:22am On Mar 12, 2017
Papykush:
Efe doesn't wear tie

His fans: Efe is a true Nigerian grin
You know the tie wey them dey talk about?,
It's on code

1 Like

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by frankfiny(m): 12:23am On Mar 12, 2017
Hahaha na Street Mummys boy in be...street ajebo
Akthedream112:
EFE JUST CONFIRM WETIN I TALK EARLIER...
HE SAY IF HE WEAR TIE, SAY HE GO DESTROY BBN HOUSE AND EVEN INSULT BIGGIE...
EFE CLAIMING MAMA'S BOY...
TOMORROW HE GO DEY CLAIM STREET AND RAPPER... MUMU BOY
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:23am On Mar 12, 2017
TBOSS DON WEAR TIE 4 TIMES?
TBOSS CLAIMING BADDOOO... LOL
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by JulietteO(f): 12:23am On Mar 12, 2017
toseen7:
since you know she is biased; pls start dropping updates for us........ Mtcheeeeew
You deranged child, stop carrying people's ish on your head like gala. Now run along, child
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:24am On Mar 12, 2017
Explain please.

justjify:

You know the tie wey them dey talk about?,
It's on code
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by justjify(m): 12:24am On Mar 12, 2017
Who dey knot tie for hia? grin
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by frankfiny(m): 12:24am On Mar 12, 2017
Lol dont mind him, he's playing his script well
Akthedream112:

HIM DEY HIDE SOMETHING.... SEE AS HIM LIPS BLACK..
MAYBE TIE DON REACH AM LESSON..

1 Like

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:24am On Mar 12, 2017
cashreport:

Which code name is tie
I think I need the answer also
And if its what I think it is ...y is it a necessity for street boy

1 Like

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Giel: 12:24am On Mar 12, 2017
marvis and bally won't agree with efe, bally walks away and says he won't listen to efe anymore.

no truth or dare this night really.
efe keeps trying to convince marvis about the kind of guy he is, marvis says she doesn't care what any1 does or doesnt do.

bally is back. marvis has gone.

3 Likes

Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by sirfee(m): 12:24am On Mar 12, 2017
toseen7:
LOL, drop dat wrap & go down low grin
grin grin Straight route to mountain everest be dat na.
Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by Nobody: 12:25am On Mar 12, 2017
I understand wink
PrincessKab:
Nvm

1 Like

(1) (2) (3) ... (1928) (1929) (1930) (1931) (1932) (1933) (1934) ... (3141) (Reply)

What Series Are You Watching Now? Part 2 / What Movie Are You Watching Now? / Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 1
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.