Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,316 members, 7,967,769 topics. Date: Sunday, 06 October 2024 at 08:15 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? (484 Views)
Jidenna And Ebuka Visit BBNaija Housemates (Photos) / BBNaija: Ebuka Reveals How Housemates Were Picked / BBNaija: CeeC "Other Housemates Were Drinking, Thinking I’ve Been Evicted" (2) (3) (4)
What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by NLProblemChild(m): 11:17pm On Apr 09, 2017 |
E.g bassy and efe. Whats gonna happen or tboss and bisola or uriel and debbie rise or ese and marvis.?? |
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by Politicalapathy: 11:21pm On Apr 09, 2017 |
someone will surely got evicted.. |
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by Nobody: 11:24pm On Apr 09, 2017 |
Politicalapathy: |
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by optional1(f): 11:26pm On Apr 09, 2017 |
nobody if be like another body e no possible oga op.. The last time i check d show finish by 9.30pm and the matter wey dey for ground before bbn start still dey. Matter like.... we still dey recession.. Baba still dey sit.. Dino ceritificate still dey for ground.... Pastor sule nd miss otobo case still dey... Madam kemi dey prison.. Matter still plenty for ground for us... |
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by optional1(f): 11:28pm On Apr 09, 2017 |
[quote author=olihilistic post=55427893][/quote] tell am jor em go understand watsup. |
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by Nobody: 11:30pm On Apr 09, 2017 |
optional1:He ought to have known unless he is as dumb as IamAirforce1 |
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by optional1(f): 11:33pm On Apr 09, 2017 |
olihilistic: aaah ah i no dey oh.... Make i climb bed first. |
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by Nobody: 11:34pm On Apr 09, 2017 |
optional1:Lol... do you mind if I join? |
Re: What If The Last Two Bbnaija Housemates Were Like Efe.? by optional1(f): 11:42pm On Apr 09, 2017 |
olihilistic: u jst wan open my ynash dis night... Na mat i dey use so e no go contain us like 2people. |
(1) (Reply)
Please Kindly Help Me The Site To Download Korean Movies / De Empac Entertainment - Best Of Me Official Video / Does Anyone Know About Collaborating With Africa Magic For Soap Opera?
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |