Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,894 members, 7,994,068 topics. Date: Tuesday, 05 November 2024 at 06:24 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Lord have mercy (8603 Views)
They Called Me 'lord Of The Rings', Lady Set To Wed Boyfriend After 8years(pics) / The Lord Is Your Strength! Pre-wedding Photo Causes Outrage Online (photos) / Ooh Lord Have Mercy!! This Is The Reason Why Many Ladies Will Never Get Married (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Lord have mercy by Nobody: 7:16pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:Fine, I vex for you but I'm good now. How was service today? |
Re: Lord have mercy by Nobody: 7:18pm On Apr 30, 2017 |
McBrooklyn:I dey ask you now, what else you think say we for dey talk about |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 7:22pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:Same old jare....Normal routine.. Na church wey dey use prayer shift mountain I dey go o.. We nearly shift one mountain today |
Re: Lord have mercy by Nobody: 7:23pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:mountain of fire? or lord chosen |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 7:28pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:Never mind jare... If you no go sey I dey poke nose.. Aren't you missing you boo? Me ayam available o |
Re: Lord have mercy by Nobody: 7:29pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:How do you mean? Available for what? |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 7:32pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:You too like questions... How body? |
Re: Lord have mercy by Nobody: 7:33pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:Body dey inside cloth |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 7:35pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:As you vex for me, me self dey vex for you but we go settle that one for corner... You cook anything yet? My belle dey rumble |
Re: Lord have mercy by Nobody: 7:37pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:I wanted to create a thread but changed my mind. I am tired of eating assorted rice so I prepared oil rice. |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 7:39pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:Hehe.. If e get fish, meat and ponmo, count me in Why did you change your mind on the thread? |
Re: Lord have mercy by Nobody: 7:40pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:Nothing, of course fish dey inside the rice sweet |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 7:43pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:I don't know, I just have this special like for ponmo... You know what I mean. So you sabi cook? I think sey na ajebo you be na |
Re: Lord have mercy by Nobody: 7:44pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:The pix on my profile look like ajebo own? Spoilt child |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 7:48pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:Na you dey spoil me o... After teaching me different styles, I reach to don spoil na.. You want me to make comments on pix abi? OK, you get good boobs.. When can I suck em? |
Re: Lord have mercy by Nobody: 7:50pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:Chai!!! We dey talk about food na |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 7:53pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:No mind me jare... My doctor advised me to be taking fresh milk. Your boobs go get milk gan. I won suck.. |
Re: Lord have mercy by Nobody: 7:58pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:You no fear that face you see for that pix? Spoilt child |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 8:01pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:. Me i no dey fear face o... Shey you carry fire for face ni? I'm all about my business. Do I need to look at your face before I work you? |
Re: Lord have mercy by Nobody: 8:02pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:wey that thing wey you promise? |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 8:04pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:You too dey rush na... I heard you deactivated d18. So we have to device another way |
Re: Lord have mercy by Nobody: 8:05pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:Yes, I got a 10 years ban |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 8:08pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:I understand. Ban won't stop you from violating the rules abi... Now, I can't get accros to d18 neither 17. So, no be my fault again o |
Re: Lord have mercy by Nobody: 8:09pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:You want to get me angry |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 8:11pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:No ooo. If I get you angry, no more fvck be that o... So, baby, how we go do am? |
Re: Lord have mercy by Nobody: 8:12pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:bye |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 8:14pm On Apr 30, 2017 |
Re: Lord have mercy by Nobody: 8:15pm On Apr 30, 2017 |
Li2Finger:Good night |
Re: Lord have mercy by Li2Finger: 8:17pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17:This one you no won take sorry, how I go take beg you? |
Re: Lord have mercy by McBrooklyn(m): 8:27pm On Apr 30, 2017 |
Oyind17: Lol, but I'm sorry to disappoint you ma'am... I'm more interested in the real deal instead nowadays... |
Re: Lord have mercy by Nobody: 8:45pm On Apr 30, 2017 |
McBrooklyn:And what's the real deal |
Re: Lord have mercy by Kingoflotto(m): 8:46pm On Apr 30, 2017 |
hmmm God help dis generation |
OMG!!! South Africa Man Almost Kill Himself With Oversize Lady – PHOTOS + VIDEO / A Nairalander Is About To Leave Nigeria. Airport Photos. / My Girlfriend Has "Hookup Only" On Her Tinder Profile
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26 |