Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,831 members, 7,893,272 topics. Date: Thursday, 18 July 2024 at 07:42 AM

Football (+Other Sports) Betting Season 11 - Business (1853) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+Other Sports) Betting Season 11 (4558916 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1850) (1851) (1852) (1853) (1854) (1855) (1856) ... (4897) (Go Down)

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:51pm On Jun 16, 2017
10eola:
Abi na.....na 4h I build reach dat 5k cheesy
hnmmm OK nah
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:52pm On Jun 16, 2017
Person go play ov1.5 dem go play 1-0
U play another one 1-4 goals
First half dem don deh play 0-3
Haha Wetin sef

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Okebarn: 8:55pm On Jun 16, 2017
Emzyme:
Person go play ov1.5 dem go play 1-0 U play another one 1-4 goals First half dem don deh play 0-3 Haha Wetin sef
LOL
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by zotorux(m): 8:57pm On Jun 16, 2017
obonujoker:


Bro, bet9ja uses jazz.... I believe....
Their babalawo OS sef no be here!! But shaa all day for the thief, one day for the owner.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:57pm On Jun 16, 2017
#operation collect my money with interest from alabi
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:59pm On Jun 16, 2017
Emzyme:
Person go play ov1.5 dem go play 1-0
U play another one 1-4 goals
First half dem don deh play 0-3
Haha Wetin sef
d thing weak me
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by zotorux(m): 8:59pm On Jun 16, 2017
Okebarn:
LOL
that's power of juju
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by platoworks(m): 9:00pm On Jun 16, 2017
All these Ireland teams don dey play over 1.5 another day u go book them they go begin play rubbish.
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by zotorux(m): 9:00pm On Jun 16, 2017
Emzyme:
Person go play ov1.5 dem go play 1-0 U play another one 1-4 goals First half dem don deh play 0-3 Haha Wetin sef
Bruuh na power of juju

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by obonujoker(m): 9:00pm On Jun 16, 2017
zotorux:
Their babalawo OS sef no be here!! But shaa all day for the thief, one day for the owner.

Lol... abi na...
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lucasinho(m): 9:01pm On Jun 16, 2017
OMOTOWO:
mr alabi baba agbalagba..wetin dey sup na..a don open nairabet account tey tey but i have never funded it before...bet9ja wan kill me..abeg ep me launch am na with tasere money make omo boy port jare..e be like sey this bet9ja people dey use jazz on me...when u go open your house wey dey warewa make i com eat..e dakun e epp mi sir..402843
.

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:02pm On Jun 16, 2017
You play under 4.5 goals first half you go see scores like 3-0,2-2 etc
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by zotorux(m): 9:03pm On Jun 16, 2017
Emzyme:
#operation collect my money with interest from alabi
lol be careful, do you have any idea wah Alabi has got in mind for you??
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lucasinho(m): 9:08pm On Jun 16, 2017
akinalabi:

tongue tongue tongue tongue tongue grin grin grin grin

How we go do am?



Baba I be NairaBET Elder for Here.... grin
With iD: 67349


VFL aka Osogbo dealt with me dat Year... cheesy

Compensate me... cry cry

2 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:09pm On Jun 16, 2017
OMOTOWO:
6480 San Martin de San Juan - CA Temperley
1 2.00
5913 Brasileiro Serie B
Criciuma SC - Guarani SP
1 2.00
1059 Segunda Division, Promotion Playoffs
Getafe - Huesca
1 1.74
3918 North American Soccer League
New York Cosmos - Puerto Rico FC
1 1.60
9563 United Soccer League
New York Red Bulls II - Bethlehem Steel FC
1 1.95
4819 Liga 1
Persija Jakarta - Sriwijaya FC
1X 1.35
......4 TO COME.......OUT OF THE 6..
persija jarkata through..5 more to go
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:11pm On Jun 16, 2017
Abeg make person tell Dundalk say e don do na
Dem don win nobody deh drag am with them na
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by adisabarber(m): 9:12pm On Jun 16, 2017
#ebchallenge
Ebonybet UN: adisa_barber
Nairaland UN: adisabarber


troot:
PUNT MASTER'S CHALLENGE

All winners have been paid.
Tiri GBOSA to EBONYBET


.......and now. Who's ready for episode 2.

New entrants........get your ebonybet accounts ready and prose for the action.



Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by kayzat: 9:12pm On Jun 16, 2017
Lhimeet:

tongue tongue tongue





Chiefheywhy 4 olosho and this is someone's menthol o .




vampire2020
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by spiritedtete: 9:15pm On Jun 16, 2017
3ZTBFSD for the bold. We smile together we cringe together lol

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by obonujoker(m): 9:16pm On Jun 16, 2017
Bet9ja and their jazz.... every time 1 sure game go cast ticket....

Make una no worry
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 9:20pm On Jun 16, 2017
Lhimeet:

tongue tongue tongue
AY 4 olosho ayam not understanding mentor mi,you mean it is olosho plate that is responsible for your pink lips ni

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 9:21pm On Jun 16, 2017
Lhimeet:
13:30 Albirex Niigata - Brunei , 1 & Ov2.5 @ 1.50

16:30 Lahti - Ilves , 1X @ 1.30

17:30 Paide - Levadia , Over2.5 @ 1.40

18:00 Nomme Kalju - Kalev , Over2.5 @ 1.35


18:00 Assyriska - Qviding , Over2.5 @ 1.60

18:00 Grebbestads - Stenungsunds , 1 @ 1.30

20:00 Cork City - Limerick , 1 & Ov1.5 @ 1.46



TOTAL ODD : 11.20
BOOKING : 3ZRK3ST
This world is not my own...Ayam just passingby sad lipsrsealed embarassed
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:22pm On Jun 16, 2017
B947EPQQQWSSWR-2745913
See
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 9:28pm On Jun 16, 2017
kayzat:






Chiefheywhy 4 olosho and this is someone's menthol o .




vampire2020
Lol cheesy
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:28pm On Jun 16, 2017
obonujoker:
Bet9ja and their jazz.... every time 1 sure game go cast ticket....

Make una no worry
imagine Algeria only cast thirty five games...played them over 1..dem play 1 0..juju too much..1goal wey don enta since 23 mins oo

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 9:29pm On Jun 16, 2017
vampire2020:
AY 4 olosho ayam not understanding mentor mi,you mean it is olosho plate that is responsible for your pink lips ni
Na just yning...No olosho anywhere wink
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:30pm On Jun 16, 2017
cryPoland... I don't like these U21 self! Oh!
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Okebarn: 9:32pm On Jun 16, 2017
Update: #MillionaireBetChallenge only experience one loss on Day 2. Day 3 games drop tonight by 10pm

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:33pm On Jun 16, 2017
Dulark never lack goals today grin
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by rill: 9:35pm On Jun 16, 2017
God bless Ireland league tonight, especially cork city.......dem Sabi fvck other teams up. The name sef fit dem
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by chaloner(m): 9:36pm On Jun 16, 2017
Dundalk jus dey para grin

1 Like 1 Share

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 9:36pm On Jun 16, 2017
AccessME:
Cork city vs Limerick 3-1 full time correct score
cheesy

(1) (2) (3) ... (1850) (1851) (1852) (1853) (1854) (1855) (1856) ... (4897)

If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here / Football (+Other Sports) Betting Season 12 / ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.