Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,967 members, 7,980,480 topics. Date: Sunday, 20 October 2024 at 03:46 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+Other Sports) Betting Season 11 (4675548 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1850) (1851) (1852) (1853) (1854) (1855) (1856) ... (4897) (Go Down)
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:51pm On Jun 16, 2017 |
10eola:hnmmm OK nah |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:52pm On Jun 16, 2017 |
Person go play ov1.5 dem go play 1-0 U play another one 1-4 goals First half dem don deh play 0-3 Haha Wetin sef 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Okebarn: 8:55pm On Jun 16, 2017 |
Emzyme:LOL |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by zotorux(m): 8:57pm On Jun 16, 2017 |
obonujoker:Their babalawo OS sef no be here!! But shaa all day for the thief, one day for the owner. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:57pm On Jun 16, 2017 |
#operation collect my money with interest from alabi |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 8:59pm On Jun 16, 2017 |
Emzyme:d thing weak me |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by zotorux(m): 8:59pm On Jun 16, 2017 |
Okebarn:that's power of juju |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by platoworks(m): 9:00pm On Jun 16, 2017 |
All these Ireland teams don dey play over 1.5 another day u go book them they go begin play rubbish. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by zotorux(m): 9:00pm On Jun 16, 2017 |
Emzyme:Bruuh na power of juju 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by obonujoker(m): 9:00pm On Jun 16, 2017 |
zotorux: Lol... abi na... |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lucasinho(m): 9:01pm On Jun 16, 2017 |
OMOTOWO:.
|
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:02pm On Jun 16, 2017 |
You play under 4.5 goals first half you go see scores like 3-0,2-2 etc |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by zotorux(m): 9:03pm On Jun 16, 2017 |
Emzyme:lol be careful, do you have any idea wah Alabi has got in mind for you?? |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lucasinho(m): 9:08pm On Jun 16, 2017 |
akinalabi: Baba I be NairaBET Elder for Here.... With iD: 67349 VFL aka Osogbo dealt with me dat Year... Compensate me... 2 Likes |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:09pm On Jun 16, 2017 |
OMOTOWO:persija jarkata through..5 more to go |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:11pm On Jun 16, 2017 |
Abeg make person tell Dundalk say e don do na Dem don win nobody deh drag am with them na |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by adisabarber(m): 9:12pm On Jun 16, 2017 |
#ebchallenge Ebonybet UN: adisa_barber Nairaland UN: adisabarber troot: |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by kayzat: 9:12pm On Jun 16, 2017 |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by spiritedtete: 9:15pm On Jun 16, 2017 |
3ZTBFSD for the bold. We smile together we cringe together lol 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by obonujoker(m): 9:16pm On Jun 16, 2017 |
Bet9ja and their jazz.... every time 1 sure game go cast ticket.... Make una no worry |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 9:20pm On Jun 16, 2017 |
Lhimeet:AY 4 olosho ayam not understanding mentor mi,you mean it is olosho plate that is responsible for your pink lips ni 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 9:21pm On Jun 16, 2017 |
Lhimeet:This world is not my own...Ayam just passingby |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:22pm On Jun 16, 2017 |
B947EPQQQWSSWR-2745913 See |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 9:28pm On Jun 16, 2017 |
kayzat:Lol |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by OMOTOWO(m): 9:28pm On Jun 16, 2017 |
obonujoker:imagine Algeria only cast thirty five games...played them over 1..dem play 1 0..juju too much..1goal wey don enta since 23 mins oo 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Lhimeet(m): 9:29pm On Jun 16, 2017 |
vampire2020:Na just yning...No olosho anywhere |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:30pm On Jun 16, 2017 |
Poland... I don't like these U21 self!
Oh! |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Okebarn: 9:32pm On Jun 16, 2017 |
Update: #MillionaireBetChallenge only experience one loss on Day 2.
Day 3 games drop tonight by 10pm 1 Like
|
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Nobody: 9:33pm On Jun 16, 2017 |
Dulark never lack goals today |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by rill: 9:35pm On Jun 16, 2017 |
God bless Ireland league tonight, especially cork city.......dem Sabi fvck other teams up. The name sef fit dem |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by chaloner(m): 9:36pm On Jun 16, 2017 |
Dundalk jus dey para 1 Like 1 Share |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by vampire2020: 9:36pm On Jun 16, 2017 |
AccessME: |
(1) (2) (3) ... (1850) (1851) (1852) (1853) (1854) (1855) (1856) ... (4897)
If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here / Football (+Other Sports) Betting Season 12 / ➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |