Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,173,921 members, 7,890,042 topics. Date: Monday, 15 July 2024 at 08:13 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect (955 Views)
Who Can Explain This Bible Verse To Me? / Find out this Bible verse(s) with the Holy Spirit only / Man Posts Bottle Of Beer And Bible Verse To Justify His Drink (Photo) (2) (3) (4)
Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by LordHiffy(m): 10:21pm On Sep 02, 2017 |
Romans 8:31 what shall we then say to these things? If God be for us, who can be against us? my own pidgin translation You know wetin? If God dey support us, na who fit fall our hand? |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Kowor(f): 10:37pm On Sep 02, 2017 |
So Watin we fit yan for all these dem gbege? If oga chairman say make we pass one way, which lastma wan catch me? 1 Like |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by LordHiffy(m): 10:42pm On Sep 02, 2017 |
Kowor:confirm, this pidgin expression scatter my own o 1 Like |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by coolcharm(m): 10:42pm On Sep 02, 2017 |
Kowor:Chop knuckle! 2 Likes |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Kowor(f): 10:44pm On Sep 02, 2017 |
coolcharm:I chop am |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Kowor(f): 10:44pm On Sep 02, 2017 |
LordHiffy: |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Homeboiy: 10:45pm On Sep 02, 2017 |
Wetin we fit reason for this gbege be say-If oga pack for our side who go fit drive us comot |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Kx: 10:45pm On Sep 02, 2017 |
Nice thread, I will drop mine for " all year fools don't you know that prayer without work is dead" tommorrow |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by coolcharm(m): 10:46pm On Sep 02, 2017 |
2 Likes |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Kowor(f): 10:51pm On Sep 02, 2017 |
coolcharm:Yeah, or area fada. |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by LordHiffy(m): 10:54pm On Sep 02, 2017 |
guys make una drop una own first we go do correction after class |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Kowor(f): 11:15pm On Sep 02, 2017 |
Kx:All of una mumu if you think say na to trowey salute and no gather muscle take gada better. |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by analice107: 11:24pm On Sep 02, 2017 |
LordHiffy:hahahaha. u no get am well. Na weytin we go talk now? say na God dey hold ground our side, who be the person wey go fit do us anything nah? 1 Like |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by analice107: 11:25pm On Sep 02, 2017 |
Kowor:I tell you. hahaha. |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by LordHiffy(m): 7:29am On Sep 03, 2017 |
cc Mynd44, lalaaticlala.
over to you |
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Sleemy4shizzle(m): 10:02pm On Aug 20, 2020 |
Wetin I wan yarn these kalas dem be say ? If Baba God tanda for my side; then IYALAYA ANYBODY !!!!! |
(1) (Reply)
Daddy Freeze (TAP) Challenge: Freeze Pays Rent of a Blindman & Challenges DAVIDO / Jehovah's Witnesses: Silencing Victims Of Child Abuse- The Guardian Newspaper / Is It Male Or Female Sitting At The Right Side Of Jesus On Thiis Painting?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |