Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,198,182 members, 7,967,344 topics. Date: Saturday, 05 October 2024 at 04:44 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Who Don Notice This Thing (1796 Views)
Question Of The Day!!!what Will You Do If You Meet This Thing In A Bank’s Toilet / I Don Die / Who Else Notice This? (2) (3) (4)
Who Don Notice This Thing by sarz(m): 9:12am On Feb 01, 2017 |
Abeg..na only me don notice ahbi una ma d notice dix tin........since they born me ah neva see albino obituary or hear say albino die.........wait frst dem no d die ney..make una tell me mha go do surgery oh.... |
Re: Who Don Notice This Thing by ahmEenu(m): 9:30am On Feb 01, 2017 |
sarz:. Or have u ever seen an Hausa albino |
Re: Who Don Notice This Thing by BLACKCHARGER(m): 9:44am On Feb 01, 2017 |
Ok.. Ah don see.. Wetin hapun |
Re: Who Don Notice This Thing by Augustap(f): 10:36am On Feb 02, 2017 |
Aside that I've never seen a mad northerner, abi dem no dey mad?
|
Re: Who Don Notice This Thing by sarz(m): 6:19pm On Sep 03, 2017 |
Augustap:may b der no d mad |
Re: Who Don Notice This Thing by orezi379(m): 8:55pm On Sep 03, 2017 |
sarz:g go north them plenty for north die.............. |
Re: Who Don Notice This Thing by noeloge82(m): 4:19pm On Sep 04, 2017 |
But seriously I never see albino for north abi na d sun dey bleach dem |
(1) (Reply)
ATTENTION: Please / What Is The 'worst' Grammatical Blunder You've Ever Come Across? / Smile And Laugh [hollybratt Jokes]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |