Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,428 members, 7,881,575 topics. Date: Saturday, 06 July 2024 at 12:20 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Man Dey H O (697 Views)
Me And You Dey Drag Babe, You Rush Buy Iphone 15 Give Her, Na Man Dey Do Man Sha / Ogbeni! See How This Aboki Man Dey Rock This Fine Girl Ass / Better Man Dey Love Him Mama Pass Any Woman Wey He Jam For Street (2) (3) (4)
Man Dey H O by HARDLABOR: 10:47pm On Dec 25, 2017 |
Abeg who geh food for house? Ebi npami Adey hungry since morning I never chop Neighbors no gree gimme Xmas food So who's truly a friend here |
Re: Man Dey H O by kingxsamz(m): 10:59pm On Dec 25, 2017 |
eyah, and my sis do naming ceremony today...I for don find u one full plate of jollof. |
Re: Man Dey H O by Alonso91(m): 11:42pm On Dec 25, 2017 |
..... So yu no c any ceremony go chop as e plenty reach? |
Re: Man Dey H O by LarryBeryl(m): 12:19am On Dec 26, 2017 |
Why did you omitt 2? Man dey H2O |
Re: Man Dey H O by HARDLABOR: 12:20am On Dec 26, 2017 |
Alonso91: U no geh chill o Hw can I b going to uninvited ceremony to chop? |
Re: Man Dey H O by HARDLABOR: 12:21am On Dec 26, 2017 |
kingxsamz: So uno geh food for house? |
Re: Man Dey H O by Nobody: 2:15am On Dec 26, 2017 |
Dis guy self |
Re: Man Dey H O by Alonso91(m): 9:48am On Dec 26, 2017 |
HARDLABOR: Hmmmm see you Better hunger never catch yu b dat |
(1) (Reply)
A Family Photo Shoot Turned Into A Beautiful Surprise Engagement (video,pics) / I Enjoy Having S*x With My Daughter – Father Confesses After Impregnating / 10 Things To Consider Before You Have Sex With Her
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |