Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,076 members, 7,977,107 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 07:49 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) (28444 Views)
Edo Girls Are Beautiful / Which Month Are Beautiful Ladies And Cute Guys Born In? / "You Are Beautiful": A Man Compliments A Female Soldier And This Happened (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:52pm On Dec 28, 2017 |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:53pm On Dec 28, 2017 |
Omo Kogi ni mi oooo
|
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 8:53pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu:Ehmmmm but that benin dey fear me oooo due to things wey I don hear about that side |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:55pm On Dec 28, 2017 |
Martin0:if u no get Venza .... HIDE UR FACE
|
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 8:55pm On Dec 28, 2017 |
Randy91:Waiting make you big like that...... |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:56pm On Dec 28, 2017 |
Thegeneralqueen:no worry dem no go kidnap u if na wetin u dey fear |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 8:58pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu: Nor worry ah go soon go meet dem slayqueens and co borrow some cash take arrange ma own... Afterall I never be oil mugul like u wey dey even use Venza dey carry puppy |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 8:59pm On Dec 28, 2017 |
1 Like
|
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 8:59pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu: O boy u dey see wetin I dey see so? This na tactics ooo Hope say ur head dey dere! |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 9:00pm On Dec 28, 2017 |
Randy91:O boy nor go die of gymisim ooo |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:02pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu:Apart from that one nah true say houses for there nor get fence nah only gates and you go knock the gate before you enter the compand..... |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:03pm On Dec 28, 2017 |
Martin0: Ayam reserving all those meat 4mua body 4 Lalas247 and shinarlaura.... na them go use am do Suya 2 Likes
|
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:04pm On Dec 28, 2017 |
Randy91:You don get enough body already so make you stop gym nah |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 9:05pm On Dec 28, 2017 |
Randy91: Oh u mean dem Reverse cow girl admirer's |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:07pm On Dec 28, 2017 |
Thegeneralqueen: hpe say u get UKWU.... or else...get lost!!!
|
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:08pm On Dec 28, 2017 |
Martin0:
|
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:08pm On Dec 28, 2017 |
Thegeneralqueen:most houses get gates with fences surrounding them .na for security reasons na.no be so e be lag? |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:08pm On Dec 28, 2017 |
Randy91:I never ready to die so give me chance...... |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:10pm On Dec 28, 2017 |
Thegeneralqueen:
|
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:12pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu:Ehmm what about edo airways how their ministry dey be . Martin continue I dey see your handwork
|
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Martin0(m): 9:12pm On Dec 28, 2017 |
[quote author=Randy91 post=63694628][/quote] Hahahah so u dey fear like this U nor jus be man atall |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:15pm On Dec 28, 2017 |
[quote author=Randy91 post=63694675][/quote] Abeg Oga nor vex I never eat belle full for your type |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:18pm On Dec 28, 2017 |
So any nyansh u see thats big is fake ba? See jealousy ooo, u better carry your flat nyansh go sidon for one corner Nobodys: |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by igalabwoy(m): 9:21pm On Dec 28, 2017 |
No doubt,you can say that again and again |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:25pm On Dec 28, 2017 |
Like i said before, theae are ladies i know personally, there are sweeter ladies out there. If you know any, kindly post their pictures. |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:30pm On Dec 28, 2017 |
Thegeneralqueen:witches and warlocks ba? well i no be expert for dat field .so i no fit put mouth for dat one |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Thegeneralqueen(f): 9:36pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu:I go like come there because e don tar wey I see my childhood friend.......ehmmm but I hear say edo guys dey always stubborn..... the kind of you wey dey act cool online dey be fire for real life oooooo |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:37pm On Dec 28, 2017 |
Dont mind him. Have challenged him to upload picture of his sister. paybak: |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:44pm On Dec 28, 2017 |
Thegeneralqueen:as i dey here na so i be offline .so dis ur childhood friend is edo?..dats nice.was thinking u no trust edo. |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by Nobody: 9:48pm On Dec 28, 2017 |
;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;;; Randy91: 1 Like
|
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by bossrillboss: 10:14pm On Dec 28, 2017 |
lefulefu:..guy were u go hide na...long time sha |
Re: Kogi Girls Are Beautiful (PICTURES) by bossrillboss: 10:15pm On Dec 28, 2017 |
kogi pple wey na so so jazz dem lik.especially dos igbira boiz nd gurls. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
Can You Marry A Lady You Know Has Aborted Before? / I Want To Date My Best Friend's Ex Girlfriend. Is It Proper? / They Are Now Using Fine Girls To Kidnap Men For Rituals(my Story)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |