Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,690 members, 7,993,432 topics. Date: Monday, 04 November 2024 at 12:16 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) (94642 Views)
Girls Choose Your Body Shape & Boys Choose The Body Shape You Like (pic) / Ladies, What’s The Worst Response You Have Heard After Turning A Man Down? / Ladies, What's Your Definition Of A Handsome Man? (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (23) (Reply) (Go Down)
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 9:08pm On Jan 04, 2018 |
biacan: Hian! Na wa for u ooo! U wan marry wheelbarrow pusher abi! No wahala then! So u wan choose a whole lefulefu wey get 30bili over me a common wheelbarrow pusher! Abe dem lalas ur friend nor tell u my story! |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Nobody: 9:09pm On Jan 04, 2018 |
alexialin:wawuuu! U looking emmmm! ...Randy91 u missing ooo.. Hehe dat my paddy wey no dey take eye see boobi .
|
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Nobody: 9:11pm On Jan 04, 2018 |
Lalas247: Babe! You're a _fucking genius I'm booking the doctors op, this week... 1 Like |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 9:12pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:See this guy lefu nah my uncle and you nah my man....... Ehmmmm but how many times I go tell you say make you nor dey wish yourself bad I nor like am which one be wheelbarrow pusher |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Alwaysking: 9:14pm On Jan 04, 2018 |
sinaj:For your mind. |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 9:20pm On Jan 04, 2018 |
biacan: Na wa ooooo! Bia Nwan? |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Nobody: 9:30pm On Jan 04, 2018 |
Nedfed:na man u be |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 9:32pm On Jan 04, 2018 |
biacan: Which question? Eh eh abeg make u and lefulefu lala247 and em Dimples129 come and join me on for dinner oo! (Chakalaka) |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Nobody: 9:38pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:why u dey take style run away frm biacan? . biacan hold Martin tight jor . |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Enmas078(m): 9:39pm On Jan 04, 2018 |
I think 'E' should be OK for the next commenter.. |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by GraveMan(m): 9:41pm On Jan 04, 2018 |
Nedfed:Lolzzz i feel ur pain brother! |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 9:41pm On Jan 04, 2018 |
lefulefu: So u nor see as I take hold the waist abi! Or na tinted u wear for eye! E be like say u forget so soon say biacan like u oo! Abi u wan deny say she nor like u or abi u nor like her too? |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by oluwasegun007(m): 9:50pm On Jan 04, 2018 |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 9:53pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:Daddy dim |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 9:55pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:Are you dating anyone presently especially that Spanish fly lady |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 9:55pm On Jan 04, 2018 |
biacan: Hian! Uwa bu purpur ooo |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 9:57pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:You Don begin run away from me nor problem me and lefu go continue hahaha |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 9:58pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:Hahahahahhe what are you actually eating for dinner |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 9:58pm On Jan 04, 2018 |
biacan: I nor wan die riding machine! |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 9:59pm On Jan 04, 2018 |
lefulefu:Leave am he's not ready |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 10:00pm On Jan 04, 2018 |
biacan: Hian see question God! My dear abeg come eat now ooo lefu go soon finish am ooo and me I dey with speed oo! |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 10:00pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:Wow so I don turn machine from biacan to machine na waoooo men dey these life ooo |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 10:02pm On Jan 04, 2018 |
biacan: Why u like to dey change am |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 10:02pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:First answer my question make I nor where I stand |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 10:02pm On Jan 04, 2018 |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 10:03pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:Change waiting Martin nah you change my name to machine |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 10:04pm On Jan 04, 2018 |
biacan: Na lefulefu dey bring this wahala oo! Excuse me ! *drinks water**aaarrrrhh hmmm Eh eh by the way are you standing somewhere that not good? |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 10:04pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:Which people dey eat that kind of food.........how does it looks like |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 10:05pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:Keep beating around the bush..... |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 10:05pm On Jan 04, 2018 |
biacan: Ah nor change am to machine nau! |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by Martin0(m): 10:06pm On Jan 04, 2018 |
biacan:Am direct oo! |
Re: Ladies What Is Your Body Shape???? ( Pics) by biacan(f): 10:07pm On Jan 04, 2018 |
Martin0:So you dey ride me like machine Martin |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (23) (Reply)
9 Reasons Why She Is Going To Leave You For Another Man / Ladies Can You Date/Marry A Guy Living In This Kind Of Apartment? (Photos) / She Was The Little Girl Who Didn't Want A Boyfriend But Now; Pastor Says. Photos
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |