Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,176,055 members, 7,896,472 topics. Date: Sunday, 21 July 2024 at 02:37 PM

Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread - TV/Movies (22) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread (3966337 Views)

BBNaija: Pepper Dem Meets Double Wahala Housemates (Photos) / Bbnaija 2018: Sex In The Toilet, Cee-c And 3 Talking Points Of ‘double Wahala' / Real Names Of 2018 Housemates Of Big Brother Naija (Double Wahala) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (3606) (Reply) (Go Down)

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by sandrahnaub(f): 8:13pm On Jan 28, 2018
people4rmVillag:

Send me your digit let me share you some data

Lol seriously??
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by oshe11: 8:13pm On Jan 28, 2018
berryice:
Asin ehnnn...E belike say Na dey fear waffi
We go Riot oooogrin
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nowenuse: 8:14pm On Jan 28, 2018
qualityGod:
This last set of housemates are very ugly embarassed except one

As in ehn.

1 Like

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk01: 8:15pm On Jan 28, 2018
AntiBrutus:
Leo!!
The Lord is your strength.
You seem too professional.
You need to mumu well for Naija to vote you o.

Who You Be? cheesy

Hahahaha grin cheesy

I think say na only me notice am ooo. So professional.

Dem don start with their noise.

Who is this girl famzing my Miracle biko? shocked shocked angry
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by oshe11: 8:15pm On Jan 28, 2018
Honestly are these gurls Nigerians or BRITISH
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Donbabajay12(m): 8:15pm On Jan 28, 2018
Na tomorrow morning we go see their Real faces ...

3 Likes

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by 100naira(m): 8:16pm On Jan 28, 2018
Bitto just de rush any babe wey just enter house,
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by berryice(f): 8:16pm On Jan 28, 2018
oshe11:
We go Riot oooogrin
we gatz riot o...I dey your back bro
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 8:16pm On Jan 28, 2018
Nowenuse:


As in ehn.
most feminist are always ugly why ? cry
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by oshe11: 8:17pm On Jan 28, 2018
sandrahnaub:

Lol seriously??
Girls and free things ehn.....grin
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk01: 8:17pm On Jan 28, 2018
Divay22:

She's gonna mess up big time..
Na Tboss replicate I go call her o.
Nina is gifty junior

Hahahaha cheesy grin cheesy

So much evil! I like Nina already sha. grin
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Coyotejack(m): 8:17pm On Jan 28, 2018
Blackhawk01:


Hahahaha grin cheesy

I think say na only me notice am ooo. So professional.

Dem don start with their noise.

Who is this girl famzing my Miracle biko? shocked shocked angry

Aneeka
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by vladimiros: 8:17pm On Jan 28, 2018
oshe11:
Honestly are these gurls Nigerians or BRITISH

nah fake accent ohh

1 Like

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 8:17pm On Jan 28, 2018
Fank God warri no dey dis tym coz remembering efe ND his failed music career makes mi wonder why I join team efe.

1 Like

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by people4rmVillag: 8:18pm On Jan 28, 2018
sandrahnaub:


Lol seriously??
Yea, I am serious.
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Micafe: 8:18pm On Jan 28, 2018
lol. so dis kloe girl made it to the house. we know your story, hmm grin grin grin

2 Likes

Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 8:18pm On Jan 28, 2018
Make una upload their pictures here
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by oshe11: 8:18pm On Jan 28, 2018
vladimiros:

nah fake accent ohh
I no na.....

I jst dey look dem with ashawo eye....

If dem no change by tomoro ehn......


WELL BY NEXT WEEK, I GO DON GET FAV
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by oshe11: 8:18pm On Jan 28, 2018
vladimiros:

nah fake accent ohh
I no na.....

I jst dey look dem with ashawo eye....

If dem no change by tomoro ehn......


WELL BY NEXT WEEK, I GO DON GET FAV
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by COOL10(m): 8:18pm On Jan 28, 2018
vladimiros:
this mumu dey gives us his life story..

my mother dies...go cry for grave nahh
. grin Efe don teach Una lesson
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 8:18pm On Jan 28, 2018
Your head is there
kingxsamz:
nawa o...
dem just pick fine guys full there...
but no be by fine sha...

I predict the comedian would win this show...
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Northkendal(f): 8:18pm On Jan 28, 2018
Mayorkun, cheche
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by moststylish(m): 8:18pm On Jan 28, 2018
YINKS89:
Fank God warri no dey dis tym coz remembering efe ND his failed music career makes mi wonder why I join team efe.
guy go sleep
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk01: 8:18pm On Jan 28, 2018
Bodyonchecheche! Oya, our song is here ooo. tongue
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by oshe11: 8:19pm On Jan 28, 2018
berryice:
we gatz riot o...I dey your back bro
Abeg bring bottle make I burst for Ebuka head
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by people4rmVillag: 8:20pm On Jan 28, 2018
barallanee:
comman watch jhooor... grin
Hahahaha, send me address na
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by berryice(f): 8:20pm On Jan 28, 2018
oshe11:
Abeg bring bottle make I burst for Ebuka head
lol I dey come
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by YINKS89(m): 8:20pm On Jan 28, 2018
moststylish:
guy go sleep
I would b4 now I gats go work tmao except of course u re jobless
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by vladimiros: 8:20pm On Jan 28, 2018
mayorkun performing
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 8:20pm On Jan 28, 2018
Please who dancing etighi in Ankara there...Don't spoil my mood biko
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Coyotejack(m): 8:20pm On Jan 28, 2018
Micafe:
lol. so dis kloe girl made it to the house. we know your story, hmm grin grin grin


grin
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Dynamite02: 8:21pm On Jan 28, 2018
Our guy don marry??

1 Like

(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (3606) (Reply)

BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread

Viewing this topic: 6 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 1
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.