Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,023 members, 7,990,832 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 05:22 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread (4063259 Views)
BBNaija: Pepper Dem Meets Double Wahala Housemates (Photos) / Bbnaija 2018: Sex In The Toilet, Cee-c And 3 Talking Points Of ‘double Wahala' / Real Names Of 2018 Housemates Of Big Brother Naija (Double Wahala) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (379) (380) (381) (382) (383) (384) (385) ... (3606) (Reply) (Go Down)
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:16am On Feb 06, 2018 |
Oyindidi:LOL |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk01: 12:17am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112: Very sure. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Lhimeet(m): 12:17am On Feb 06, 2018 |
safarigirl:The way una dey use mouth analyse ehn...Calculating their fans with Almighty formula. Orisirisi 3 Likes
|
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:17am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112:That's why I said that. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by MizzD: 12:18am On Feb 06, 2018 |
Blackhawk01: There's a mat in the house.. Just don't know who the Muslim is.. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:18am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112:Yes, light dey. Why your wife let you dey online by this time? |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:20am On Feb 06, 2018 |
TEDDY-A JUST ADMITTED THAT HE IS LESS PRIVILEGED TO DO WHAT KHLOE AND KBRUL ARE DOING.(KISSING AND TOUCHING)... BUT NO, THEY ONLY COMPLAIN ABOUT TOBI.. WELL, TOBI GAVE PROBABLY HIS FIRST PECK TO CEE-C SOME HOURS AGO.. LOL 1 Like |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:22am On Feb 06, 2018 |
Oyindidi:LOL.. I BEEN WANT ASK YOU WHY YOUR HUSBY LET YOU DEY ONLINE THIS TIME... TELL ME. NA ME GIVE YOU LIGHT OO.. 1 Like |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:24am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112:we dey together. I don sleep wake up. I know when light dey come |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:24am On Feb 06, 2018 |
Oyindidi:OK.. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by CaptainStephen(m): 12:24am On Feb 06, 2018 |
Teddy and bambam, but he isn't responding. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:25am On Feb 06, 2018 |
Oyindidi:OH OK... IF HE CATCH YOU WITH PHONE NOW, WETIN YOU GO TALK? I NO DEY OOO |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk01: 12:25am On Feb 06, 2018 |
MizzD: Probably Anto, she's got a muslin name I think. I was referring to Lolu and Teddy earlier not the whole housemates. Besides, where the mat dey? |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:25am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112:His girl is into him, who is stopping him to kiss her? |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:26am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112:Him know say na bbn thread I dey |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:26am On Feb 06, 2018 |
Blackhawk01:YEA.. ANTO GOT A MUSLIM BACKGROUND |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:28am On Feb 06, 2018 |
Oyindidi:WHICH INTO HIM? NA JUST FAKE CUDDLING AND GUMMI GO FOR THEIR BUSINESS OOO.. HAVRNYOU EVER SEEN THEM KISSING OF TOUCHING THINGS LIKE MIRACLE AND NINA,KBRUL AND KHLOE AND OF COURSE TOBI AND CEE-C?... LOL |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by oshe11: 12:28am On Feb 06, 2018 |
Blackhawk01:Anto is |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:29am On Feb 06, 2018 |
Oyindidi:HMMM.. OK OOO |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:32am On Feb 06, 2018 |
Blackhawk01:NOT TRUE BIKO... WHAT DO YOU KNOW ABOUT ANTO? |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:32am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112:Tobi no follow Make I study small as sleep no gree come Good night Arkthedreamer |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:32am On Feb 06, 2018 |
oshe11:DON'T MIND HER LYING WITH CONFIDENCE.. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:34am On Feb 06, 2018 |
Oyindidi:OYINDIDI, HE DON PECK AM ON TOP BED NA... HE MIGHT DO BETTER TOMORROW... LOL OK.. GOOD NIGHT.. OYINDIDI |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:34am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112:Chai! Now I know why Princess no want sleep with bitto, see as the guy dey snore. Why ahneeka dey sleep with Mina? |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk01: 12:36am On Feb 06, 2018 |
oshe11: I pointed that out earlier myself. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:36am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112:Na wa for ahneeka o |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:37am On Feb 06, 2018 |
Oyindidi:YOU SEE AS BITTO DEY SNORE FOR COUCH?... LOL ANNEEKA DEY LOOK AS MIRACLE AND NINA WANT KISS.... WHERE AS RICO DEY SLEEP ALONE... I NO KNOW WETIN SHE DEY DO FOR THAT BED OO.. LOL |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:37am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112:Na game she dey play... She want make them like her |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by MizzD: 12:38am On Feb 06, 2018 |
Oyindidi: He would have at least taken that mic off Mina getting cozy under the duvet *In harrysong s voice * |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by oshe11: 12:38am On Feb 06, 2018 |
Blackhawk01:I see..... |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 12:38am On Feb 06, 2018 |
Oyindidi:LOL... MIRACLE AND NINA SOUND DON WAKE AM..SHE DEY PRETEND AS IF SHE DEY SLEEP.. LOL MIRACLE AND NINA DON DEY KISS |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Oyindidi(f): 12:38am On Feb 06, 2018 |
Akthedream112:The way I go slap am if him sleep near me dey snore. |
(1) (2) (3) ... (379) (380) (381) (382) (383) (384) (385) ... (3606) (Reply)
What Movie Are You Watching Now? / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread)
Viewing this topic: 3 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |