Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,780 members, 7,948,823 topics. Date: Saturday, 14 September 2024 at 11:22 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread (4015203 Views)
BBNaija: Pepper Dem Meets Double Wahala Housemates (Photos) / Bbnaija 2018: Sex In The Toilet, Cee-c And 3 Talking Points Of ‘double Wahala' / Real Names Of 2018 Housemates Of Big Brother Naija (Double Wahala) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1295) (1296) (1297) (1298) (1299) (1300) (1301) ... (3606) (Reply) (Go Down)
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 10:06pm On Feb 24, 2018 |
I need the spice on Rico's highness |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Threebear(m): 10:07pm On Feb 24, 2018 |
Shuffling between barca and this party though Messi is a god, chai. Meanwhile miracle is just killing the party anyhow 1 Like |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk04: 10:07pm On Feb 24, 2018 |
Too much energy dey worry Ahneeka |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Quadmaster(m): 10:07pm On Feb 24, 2018 |
Dagrin RIP 2 Likes |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Threebear(m): 10:08pm On Feb 24, 2018 |
Blackfyre:Everyone lies, no biggie, his age is not a lie though. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Geezeem: 10:08pm On Feb 24, 2018 |
Alex your facial expressions though....lol |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Ammyluv2003(f): 10:08pm On Feb 24, 2018 |
Alex IG handle oooo Anyone? 1 Like |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 10:09pm On Feb 24, 2018 |
Threebear: I hear you, their personal person don gimme nail, I don hammer am enter for una. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by eksbabe(f): 10:10pm On Feb 24, 2018 |
Ammyluv2003:alex_unusual 2 Likes 1 Share |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by feelgood(m): 10:10pm On Feb 24, 2018 |
I like Angel's outfit. Fits him - as the official bouncer for the housemates. Na to dey upon stool him sabi, shior. Ahneeka, no join am o Abeg and enjoy your night. Neekastix Ninaaaa...you go girl. I'm rolling with you Abeg. Bam bam. You are very BAM!!! Chai, tonite you must bamidele. Anto, I'm with you bo. No send anybody. Just funk away; Naija dance better pass akata Lolu, Abeg leave Anto biko. Babes full ground. Just, rotate comot and go shake body for anoda place Aleeeexxxxx. Oya, pop d champagne with me. Ewo, my waist will not kee me. Na lie. I dey kwanu. Today, I must join you to dance for Africa Miracle... hmmnn. Na you biko. I dey see you. Na you get all dem babes biko. No shaking. My right leg and hand still dey up...oya release me make I join Alexxy shake everytin shakeable. Taa!!! zebrudayaaa.ka chineke mezioku. Ifu don craze o. You go girl.. Na craze nite be dis CeeCee. I see you. Roll am jare. Tobi no dey see road again - vex don make am blind. Na im loss be dat. Oya leave am go dance floor. ewu conductor Teddy...bigg guy. Dancing big guy dance Rico Swavey...continue d survey. One must fall tonite. Wetin. Tobi reminds me of a Lagos danfo driver. Why you comot your 'shat' Na? Oya raise ya trouser up biko, dat ya dross be like say e don dirty Leo is dancing strange dance. Whish one be dis mafia style Na? Abeg feel funky jare odawise go take Angel chance as official bouncer. Izzorite. Back to the dance hall. Alex, BamBam, Ifu and Anto...here I come bo. Angel, ehen, you rock. Anuaa o Ewo Kpomiose nwenem, egwu. 15 Likes 2 Shares |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by MizzD: 10:10pm On Feb 24, 2018 |
Aww bracket |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk04: 10:10pm On Feb 24, 2018 |
Yori yori . Hahahaha |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 10:10pm On Feb 24, 2018 |
Yori yori |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 10:12pm On Feb 24, 2018 |
Cee-c don mad for Tobi |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk04: 10:12pm On Feb 24, 2018 |
Fimile |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 10:12pm On Feb 24, 2018 |
Shayo |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 10:12pm On Feb 24, 2018 |
Bigiano |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk04: 10:12pm On Feb 24, 2018 |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by 77up(m): 10:14pm On Feb 24, 2018 |
Blackhawk04:your grandma wee noor kee me
|
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 10:14pm On Feb 24, 2018 |
Gongo aso by nice |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Geezeem: 10:14pm On Feb 24, 2018 |
Dj Waxxy ....you be boss! |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 10:15pm On Feb 24, 2018 |
I no even know wetin Leo be like. Na Superman, Batman abi SuperTed? |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by veekid(m): 10:15pm On Feb 24, 2018 |
Hit my car |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by spongeisback: 10:15pm On Feb 24, 2018 |
Who else feels embarrassed and sorry for ceec? 4 Likes |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by slimtosin(m): 10:15pm On Feb 24, 2018 |
No problem... generator don spoil and Nepa no gree bring light .please is my miracle killing it! 2 Likes 1 Share |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Quadmaster(m): 10:16pm On Feb 24, 2018 |
This DJ played the highest number of songs. 3 Likes |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk04: 10:16pm On Feb 24, 2018 |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by eksbabe(f): 10:17pm On Feb 24, 2018 |
Blackhawk04:Watapun |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Caseless: 10:18pm On Feb 24, 2018 |
carammel: I'm saying everything. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Ambber(f): 10:18pm On Feb 24, 2018 |
spongeisback:I do. She should just stop forcing things. No be by force. The guy has left the building. He is polite though 2 Likes |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by bestspoke: 10:18pm On Feb 24, 2018 |
DJ is a beast |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Blackhawk04: 10:18pm On Feb 24, 2018 |
slimtosin: He has killed the show patapata 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (1295) (1296) (1297) (1298) (1299) (1300) (1301) ... (3606) (Reply)
BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |