Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,175,913 members, 7,895,967 topics. Date: Saturday, 20 July 2024 at 10:19 PM

Football (+Other Sports) Betting Season 12 - Business (918) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (5052309 Views)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (915) (916) (917) (918) (919) (920) (921) ... (7122) (Go Down)

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 9:05pm On Mar 20, 2018
Sai89:


U forgot to mention k2wise, i like the guy parol anytime e drop game for boys e go cast dem go swear for am, d following week e go upload winning tickets people wey swear go dey beg for tips again

lol... this guy u dey maad gaan oo for dz ur post

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:06pm On Mar 20, 2018
IamJix:




grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin


Gambling na number one source of frustration.

I dey tell you
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Fxwarrior: 9:07pm On Mar 20, 2018
Shollay20:


I still dey milk alabi Small small....

Go charge your phone o.

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by rednuth(m): 9:08pm On Mar 20, 2018
Sai89:


U forgot to mention k2wise, i like the guy parol anytime e drop game for boys e go cast dem go swear for am, d following week e go upload winning tickets people wey swear go dey beg for tips again


cheesy

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Gody05(m): 9:10pm On Mar 20, 2018
Mehn, this thread gat no joy at all. some people are just mad to see someone trending.... See as dey wan roast Alexis. well, some are right though, the likes of solution wey dey shout soft work upandan with his village tips na hin cause am and Almighty Alabi don humble am...

"Solution" Gone too soon

6 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by idongesit88: 9:12pm On Mar 20, 2018
Percival9:
just got a real gixed game bros play am with 500 or more. ater win dont forget to bless me LEAGUE: NORTHERN IRELAND
MATCH: Cliftonville FC - Ballymena United
TIPS: HT OVER 1.5
ODDS: 2+
TIME: 20:45
100%SURE MAXBET
hope say you no sell your papa land stake am
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by FunnyDude(m): 9:14pm On Mar 20, 2018
nobsalis:

I hear say Almighty Soluution dey village...."
Na forest him dey live now.. Lols
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by FunnyDude(m): 9:14pm On Mar 20, 2018
nobsalis:

I hear say Almighty Soluution dey village...."
Na forest him dey live now.. Lols
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:14pm On Mar 20, 2018
Fxwarrior:


Epic.

Even Ifeelgood and Jerrisonjeff. Dem go post another thing and play another thing. They trended durng their hay days but all things na vanity sha.

Not saying they opened a whatsapp group though.

Be like say na me WhatsApp group go fit as I dey see red everyday for here miracle fit happen for group abi how you take see am?
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Viking007(m): 9:14pm On Mar 20, 2018
Fxwarrior:


Epic.

Even Ifeelgood and Jerrisonjeff. Dem go post another thing and play another thing. They trended durng their hay days but all things na vanity sha.

Not saying they opened a whatsapp group though.
cheesy This is why I love this thread. The humour and how fast karma deals with people. A certain moniker posted a screenshot of the number of pm he got from people begging him for N100. I lmao cheesy cheesy when I saw 2 VIP WhatsApp gamblers.

11 Likes 1 Share

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:15pm On Mar 20, 2018
That guy that bet with 2k hope you were joking? grin game cutting already
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by FunnyDude(m): 9:17pm On Mar 20, 2018
Gody05:
Mehn, this thread gat no joy at all. some people are just mad to see someone trending.... See as dey wan roast Alexis. well, some are right though, the likes of solution wey dey shout soft work upandan with his village tips na hin cause am and Almighty Alabi don humble am...

"Solution" Gone too soon

Soon and never to return again oo.. Yeye Soluution tips wey make me lost my dear 5k.Nobody wey Alabi no fit humble.. That him softwork don cast.. Him dey forest now dey pack firewood.

14 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sammyobi584: 9:24pm On Mar 20, 2018
FunnyDude:


Soon and never to return again oo.. Yeye Soluution tips wey make me lost my dear 5k.Nobody wey Alabi no fit humble.. That him softwork don cast.. Him dey forest now dey pack firewood.

speechless

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:29pm On Mar 20, 2018
DonPiiko:
That photo is a certain Nigerian big boy on instagram, the same on bakayoko profile. He owns that no which is used by Ogualaji Kelechi Arthur alias Mariga to steal airtime

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:30pm On Mar 20, 2018
Thunder fire all of una for these thread, person say he won dey forecast games for a token, people accept...why he dey pain una? If he pain you, open your own vip group na....
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chikason68(m): 9:30pm On Mar 20, 2018
alexistaiwo:

Are you on whatsapp?
Can i join too? 2k in my bet9ja acct
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:34pm On Mar 20, 2018
Lhimeet:

Why do you guys always jump on matters without reading through the thread?

He didn't create any VIP group... He simply did so because of numerous people showing interest in the 2 odd deal he initially accepted to take up..

If you go through his comment,he stated it that he will continue dropping his games here..You guys just choose to read what you want & read useless meaning to it..
the merrybet money wey u chop , e be like say u use am upgrade your sense

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:34pm On Mar 20, 2018
Monsuru1966:
flexing my bet9ja winning

Mumu, person picture wey u go steal wey don old like 2years, Besides that money no even reach 5k, I swear poverty na truly bastard.

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 9:36pm On Mar 20, 2018
Chefpiiko:
the merrybet money wey u chop , e be like say u use am upgrade your sense

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 9:37pm On Mar 20, 2018
Holamscoh:


Mumu, person picture wey u go steal wey don old like 2years, Besides that money no even reach 5k, I swear poverty na truly bastard.

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 9:38pm On Mar 20, 2018
ticket dey cast una dey here dey form Savage
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:38pm On Mar 20, 2018
Viking007:
Whenever I come across your comments I always lmao! cheesy You come online forming this big boy who can deal with anyone cheesy. While in reality you are nothing but a small boy still living with his parents.

Choose your battles wisely brother.

Ogbeni u don dey pass your boundary ooo, Na my boss u dey talk to like that. Well manage this one for now. If u don't take time, Your yansh go hot oooo.

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:39pm On Mar 20, 2018
Viking007:
Whenever I come across your comments I always lmao! cheesy You come online forming this big boy who can deal with anyone cheesy. While in reality you are nothing but a small boy still living with his parents.

Choose your battles wisely brother.
Micheal you want me to treat your Bleep up ba
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Percival9(m): 9:40pm On Mar 20, 2018
idongesit88:
hope say you no sell your papa land stake am
. bro I stake 300. I don't fully trust them
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by FunnyDude(m): 9:40pm On Mar 20, 2018
Pussickpunk:
Thunder fire all of una for these thread, person say he won dey forecast games for a token, people accept...why he dey pain una? If he pain you, open your own vip group na....

How old are you.. You better go and read for your waec
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sammyobi584: 9:41pm On Mar 20, 2018
Chefpiiko:
Micheal you want me to treat your Bleep up ba

Chefpiiko... chef

1 Like

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by cyberhike(m): 9:42pm On Mar 20, 2018
Chefpiiko:
the merrybet money wey u chop , e be like say u use am upgrade your sense

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by gewise7(m): 9:43pm On Mar 20, 2018
different savages in d air
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:43pm On Mar 20, 2018
DonPiiko:
Twice this old matured fool has entered my mentions to insult me, even when I have never conversed with him or ever will. The internet gives many of you leverage to talk trash and make us equal coz data is cheap. All of you cheering on, there is a prize he will fund your account as he always does. Mr maturity I see you as a nobody and as a trash worthless person keep on entering my mentions, that's the closest you will get to me.
We can deal with him, he stays in Abuja, I have his home address and phone contact
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 9:43pm On Mar 20, 2018
sammyobi584:

chai today I decided to play game ..which one cut am abeg

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by eduzz(m): 9:45pm On Mar 20, 2018
FunnyDude:

How old are you.. You better go and read for your waec
cheesy

2 Likes

Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by stacyadams: 9:45pm On Mar 20, 2018
Gody05:
Mehn, this thread gat no joy at all. some people are just mad to see someone trending.... See as dey wan roast Alexis. well, some are right though, the likes of solution wey dey shout soft work upandan with his village tips na hin cause am and Almighty Alabi don humble am...

"Solution" Gone too soon
grin grin grin grin grin

(1) (2) (3) ... (915) (916) (917) (918) (919) (920) (921) ... (7122)

➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ / Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.