Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,204,125 members, 7,987,932 topics. Date: Monday, 28 October 2024 at 08:11 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 (11375844 Views)
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London / Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe / Manchester United Fan thread: Forever Reds (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5002) (5003) (5004) (5005) (5006) (5007) (5008) ... (20108) (Reply) (Go Down)
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Skimpledawg(m): 12:54pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi:Me sef don dey confuse. Egbon diggz, help us revisit the terms and conditions of that Airmax sneakers matter months ago! |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 12:55pm On Mar 22, 2018 |
Skimpledawg: Lmao, Uti na my guy oh, I hate to dey famz all these celebrities ehn, if you no come from Hollywood I no fit famz you, because even our so called celebs for here dey famz them. You know say warri people sabi act local well well, as celebrities barely dey reach there so, you no go blame them.. PH go be my next destination after Benin |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by neezar: 1:00pm On Mar 22, 2018 |
Gareth Bale just scored his 1st goal for Wales under Giggs....Giggsy is the real deal mhen It's 2-0...Bale don net 2 already |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Skimpledawg(m): 1:06pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi:Egbon, finally all these matter no dey pay finally at the end of the day. Slow and steady hustle wins at the end with your life intact. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 1:11pm On Mar 22, 2018 |
Skimpledawg: To make some cheddahs after 3 attempts no bad na recession dey happen since but na now e dey really tell on me |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 1:18pm On Mar 22, 2018 |
Skimpledawg: Eziokwu!!!! |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 1:21pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: Ehmm...Nihilist dey owe Ibime one solid pair of Nike Airmax !!! |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 1:25pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: And you still nor know why Nancyboys dey always call your name? |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Skimpledawg(m): 1:26pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi:The recession matter sef eeh...mans just tire. But Oluwa sure pass. Person gats dey plan marriage o but no bars elrony:Are you sure? |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by neezar: 1:55pm On Mar 22, 2018 |
Giggs na the real deal mhen 5 nil up already |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 2:24pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: Lmao surely I must learn to use my words wisely whenever you are around |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 2:32pm On Mar 22, 2018 |
elrony: Lol, Ibime Don get airmax be that |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 2:38pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: I no need airmax again, I need Ipad wey I go dey flex with my pikin. If oga Nihilist fit do that one, I go happy pass monkey [img]https:///media/3-22-2018/NPcTlQ.gif[/img] 6 Likes |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 2:39pm On Mar 22, 2018 |
Skimpledawg: |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 2:41pm On Mar 22, 2018 |
Ibime: You wan exchange Airmax to iPad ni? |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 2:43pm On Mar 22, 2018 |
Skimpledawg: Marriage for me is near with age but far from mind, before I marry I wan make sure say going to Europe go be like taking a stroll for us |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by TalabiAudu: 2:44pm On Mar 22, 2018 |
Ibime: Lmfao!! |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 2:49pm On Mar 22, 2018 |
Ibime: Lmao if na that one, then just forget nihilist no go fit |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Skimpledawg(m): 3:14pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi:Beautiful man, beautiful! Oluwa will make it be true for us all. No be only diggz go go 1 Like 1 Share |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by raumdeuter: 3:36pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: You fit marry diggz and follow am go Europe 2 Likes |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 3:38pm On Mar 22, 2018 |
Skimpledawg: I dont think Nihilist suppose drop anything oh....the bet just be like that Nihi vs nateevs bet then.....Na only Nihi stand to benefit airmax if yoko score those number of goals but if he fails to score then na bragging right ibime go get. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 3:38pm On Mar 22, 2018 |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Earth2Metahuman: 3:44pm On Mar 22, 2018 |
I missed paged 5000 |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 3:47pm On Mar 22, 2018 |
Ibime: good afternoon my chairman. Bros we go need involve lawyer for this matter o. Our agreement was one-directional...airmax was coming from your direction only. Ani you don go revise the terms of agreement Again ni? Abeg wey Airmark the digger? 6 Likes 3 Shares |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 3:48pm On Mar 22, 2018 |
diggz: Bros, You sef see am? Because I no get money for lawyer, see as that oloshious elrony just wan change the contract. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 3:48pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: Na here una take dey make mistake so....in life there's always the right time or period or phase for everything. if you no do am when time reach based on some side goals....e go turn into carryover wey fit affect you or stress you out in the future. In essence, I am saying you should continue to live your life head on....if you think its time for you to marry, you have someone to marry and you can afford to marry and take care of your family......strolling abroad with your family shouldn't be enough to stop you from getting married now....if not, you go be like 70 years still dey train kids dey go....that's if you want kids to start with. 5 Likes 2 Shares |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 3:50pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: E don tey wey I dey suspect say elrony for be babalawo wey dey form pastor for here ..no mind him |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 3:53pm On Mar 22, 2018 |
Skimpledawg: At least you and dopejemi still dey reason marriage ....if na dat my Delta brother wey be babalawo kan dey claim pastor e go dey use style dey end inside underage..... meanwhile |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 3:58pm On Mar 22, 2018 |
raumdeuter: Why you be like this for Pete's sake |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 4:05pm On Mar 22, 2018 |
diggz: Basically, what I meant was, I want to be very comfortable before getting married because it is hard for me as it is, as an independent young man, I wouldn't want that too when I am now responsible for the lives of maybe 3 or 4, I wouldn't even want to see any sign of difficulty |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 4:06pm On Mar 22, 2018 |
Skimpledawg: Amen oh |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 4:12pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: I get...but try have a reasonable and realistic one bro...cuz no be everybody dey fit arrange well before dem settle down....most guys can only afford basic things before them settle down e.g accommodation, a single vehicle and feeding. 1 Like 1 Share |
(1) (2) (3) ... (5002) (5003) (5004) (5005) (5006) (5007) (5008) ... (20108) (Reply)
Viewing this topic: BlueRayDick, Amigoss, lordfalcao(m), Beorn, enigma0, Kimbeast, amodu(m), FirstbornWds, efec(m), Colson(m), SirAce, MonsieurCoder and 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 2 |