Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,204,160 members, 7,988,021 topics. Date: Monday, 28 October 2024 at 10:44 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 (11376708 Views)
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London / Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe / Manchester United Fan thread: Forever Reds (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5003) (5004) (5005) (5006) (5007) (5008) (5009) ... (20108) (Reply) (Go Down)
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 4:14pm On Mar 22, 2018 |
diggz: You have a point, but wait oh, with all these plenty talks of sugar mummy, I think say una go make donations sef as per una paddy wey I be. Na wa oh, so much for brotherhood |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 4:18pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: Ibime n that oloriburuku Raumdeuter suppose sort things out.... |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 4:20pm On Mar 22, 2018 |
diggz: Na wash |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by obainojazz(m): 4:36pm On Mar 22, 2018 |
Abeg.. I'm obainojazz and I dey single. I need a tall, fair, hairy and fat goat to buy this easter. 2 Likes 1 Share |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 4:41pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: You are right, the bet was uni-directional. I no think say the guy suppose dey bet, this na at least the 2nd time wey e no go check the terms clearly. 1 Like 1 Share |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 4:59pm On Mar 22, 2018 |
oboi you don ever razzle babe, wey even the babe hail your for your smoothness as you dey collect the number? Omo things dey happen for this world. Dopejemi I believe in you. E go happen |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by sod09(m): 5:04pm On Mar 22, 2018 |
diggz:why is everybody always saying this,you know marriage ain't for everybody right |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Greatihex(m): 5:11pm On Mar 22, 2018 |
elrony:wetin I do you? |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 5:15pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: One of my guys for the Caribbean that time kpan one babe. The thing scatter the girl head, she talk say she no fit keep am to herself. Immediately she message her best friend say make she come collect. About an hour later the friend show, collect her own too. 3 Likes |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 5:17pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: This one happen to me tire for school, the second one na when I use Magic tricks take Razzle babe from her boyfriend hand live and direct, I been sabi some kind magic tricks for school that time, as I sight the babe with her bobo from afar, na my body ginger me once based on say I dey very sleek with the thing, the next day na me and the babe for beach na |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 5:21pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: For which kind school naim you use run that kind package for in front of the bf? If na wen I go school walahi....dem for use ur face use scrub Kota....... 1 Like 1 Share |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 5:26pm On Mar 22, 2018 |
raumdeuter: Wtf mehn |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 5:27pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: Chai doc. Una dey chop carribean fish too? Your net dey reach that side all the way from Oz. Mehn I hail o... |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by obainojazz(m): 5:28pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2:I pkan one babe, she woke up 4 am to look me as I dey sleep..Her bf called her, she told the nigga not to call her again. Dumped her that day sha, later invited her a week later, she came... But still told her it won't work out Collected one more time before I evaporated from that area. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 5:29pm On Mar 22, 2018 |
GloryIsaac: Raumdeuter is a shameless man...you no know? |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 5:29pm On Mar 22, 2018 |
diggz: The tag wey follow my name that time sef no fit let anybody do anyhow come my side, the fear of a warri boy for my school is the beginning of wisdom, besides na the two of them I run the magic tricks for, but for my mind my main audience na the babe. Na one school for Benin Republic |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 5:30pm On Mar 22, 2018 |
diggz: Words from the well of wisdom. Thank You, Sir. 2 Likes 2 Shares |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 5:33pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: Make e just be for there....cuz if na babalawo elrony school wey him graduate from with plenty waffarians.....you too know say all of una go die well on top the matter abi? 1 Like 1 Share |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 5:35pm On Mar 22, 2018 |
sod09: Oga....most blacks ... especially Africans are wired to have a companion.....if you like pay money make am official...if you like get permanent gf ....all join but either way....no be by force to marry sha...Na by choice. 1 Like 1 Share |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 5:35pm On Mar 22, 2018 |
diggz: Unless say I get two heads, I no go try am |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 5:36pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: When you say magic tricks... What do you mean? Hope say you no be one of those boys wey dey carry deck of Whot upandan shouting, pick a card, any card... 1 Like |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 5:40pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: Doc Doc |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 5:42pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: Lmao, No. Na improv own I dey do, I dey use wetin dey around me, the only time I use cards na when babe come my house, but outside na improv, that day na paper wey I see for ground I use, I make the paper float for air |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 5:43pm On Mar 22, 2018 |
diggz: I weak .. the kin thing person dey read for here ehn .. Pick a card |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 5:44pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: Good Lord 2 Likes |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 5:47pm On Mar 22, 2018 |
GloryIsaac: No be me o, na my padi. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 5:49pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: You sef shock? Paper float for air abi wetin i read? Dopejemi why you no float paper for these sugar mummies na? 2 Likes |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 5:53pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: Na floating paper those ones wan chop? This thing I dey talk na about 5 years ago, I don even forget everything sef |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 5:55pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: I had to get that babe one way or another, I am talking a Beverly Naya kinda chick, I don use tricks take date 2 of the hottest chicks for our vicinity, and no I didn't do card tricks |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 5:57pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: All these "my friend" stories , Wehdone Sa |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 5:58pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: I was there before i moved to Aussie. That na where i know Ibime cousin from. Omo that place na efrebo, both from the women and their jealous n violent men. The women no send at all, if they like you they will come for you and only Chukwu okike abiama can save you from them. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 6:00pm On Mar 22, 2018 |
GloryIsaac: This one na my friend, no be me. He is in Birmingham now, left that caribbean side before me. |
(1) (2) (3) ... (5003) (5004) (5005) (5006) (5007) (5008) (5009) ... (20108) (Reply)
Viewing this topic: airmark(m), Ellexy, andrewbaba44, tobiboss(m), Bluelines69, Taguchi, NinjaMetahuman and 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44 |