Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,204,116 members, 7,987,919 topics. Date: Monday, 28 October 2024 at 07:54 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 (11375745 Views)
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London / Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe / Manchester United Fan thread: Forever Reds (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5004) (5005) (5006) (5007) (5008) (5009) (5010) ... (20107) (Reply) (Go Down)
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 6:03pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: Carribean tour go make sense
|
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 6:06pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: You say wetin? |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 6:08pm On Mar 22, 2018 |
diggz: Wetin I do you today? |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 6:08pm On Mar 22, 2018 |
GloryIsaac: Afrodoc2 no dey ever gree.....e b like say dayo done bite him the last time wey dem fight...him dey do raumdeuter agidi these days.... 3 Likes |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 6:08pm On Mar 22, 2018 |
diggz: |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 6:09pm On Mar 22, 2018 |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 6:11pm On Mar 22, 2018 |
Greatihex: Nothing sir |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 6:12pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: Houdegbe |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 6:13pm On Mar 22, 2018 |
diggz: School wey them dey bust full hostel cause of babe wahala Diggz una no leave better legacy for us there! |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 6:15pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: You wan make dope dey see him destiny dey float for air with nose ring? This |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 6:15pm On Mar 22, 2018 |
elrony: You don talk am |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 6:17pm On Mar 22, 2018 |
GloryIsaac: Make sure you tour with sense sha cos some of those islands bloody. If you chop person woman and he find out na bullet dey go use sort you o, not slap, not punch, not stone. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 6:17pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: my egbon, I weak. When he say magic tricks, I think say he dey make panties disappear. My dude dey actually do magic tricks with whot card Flying paper ffs 2 Likes |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 6:19pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: I don experience Jamo gbege before untop woman. E no easy. Body tell me that day. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 6:19pm On Mar 22, 2018 |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 6:20pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 6:20pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: The lord is my shepherd, I cannot die . Carribean it is, this summer. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 6:21pm On Mar 22, 2018 |
diggz: Omo those Caribbean stories fit full bestseller. You wan hear about one guy wey dey chop one half caste banker chic (black/spanish mix) codedly and the babe real bf dey suspect. One time wey d girl wan visit the secret guy na so the bf quietly enter her car boot (with gun) lock himself inside in order to trace where she dey go. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 6:24pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: Omo those people no dey joke. Na for Oshodi u go hear "i go kill you" and na just grags. If those boys tell you " i kill you just now", na promise and prediction. You better enter witness protection program. 5 Likes 1 Share |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 6:24pm On Mar 22, 2018 |
diggz: I no be babalawo o |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 6:25pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: You no be better person make I disappear another man babe pant for public, if na that magic trick you dey talk about, na bedroom I dey perform that trick, the only thing I dey disappear for public na hair bands, watches, ear rings, na for house dem take dey come collect their properties then for there I perform my second act |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 6:28pm On Mar 22, 2018 |
GloryIsaac: Drop me for Barbados abeg! |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 6:29pm On Mar 22, 2018 |
diggz: Ok let me give you one of my own. One of my guys, wey be my senior for med school also dey that side with me then. So the guy link me with his son's primary school teacher (one mulatto girl) so i dey tidy the girl codedly. Until the bf called me one day come say "doc you know you came to this country with your own 2 legs, do u want to be carried back to your own country on your back?" I delete the girl number IMMEDIATELY. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 6:30pm On Mar 22, 2018 |
elrony: Hahahahahahahahahahahahahaha, you climb pulpit with your mic abi? Our girls spoil die ehn, all those girls wey dem don cage tire for house wey don finally gain freedom na full there, na there you go see babes wey dey take Tramadol, refnol, Crack, Codeine and weed together, one babe even die in top the matter, e dey take the grace of God to comot that school say you no spoil |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 6:33pm On Mar 22, 2018 |
GloryIsaac: Go during Carnival time. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 6:46pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: Damn see gobe |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 6:48pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: Lol.. na tracts I share o.. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 6:50pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: Lol....Omo see as you take advice yourself sharperly. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 6:52pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: Bwuahahahaha.. hehehehehehe...kikikkkkiki You no go sha kee me laff for here today |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Greatihex(m): 6:52pm On Mar 22, 2018 |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 6:53pm On Mar 22, 2018 |
elrony: I don't know what you are talking about pastor..... Na winners chapel and classroom me we dey enter then....Na una go destroy the school. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by afrodoc2: 6:54pm On Mar 22, 2018 |
diggz: You no go understand. People have been shot dead over this thing. One Igbo doc was shot in front of his own house on top woman matter. One cheerful giver babe was hacked into pieces and dumped in her car boot by her bf. Word on the street was that she was boning some Naija docs. |
(1) (2) (3) ... (5004) (5005) (5006) (5007) (5008) (5009) (5010) ... (20107) (Reply)
Viewing this topic: HOMOTOYOSI10, Amigoss, jpmoriarti(m), forgiveness, andrewbaba44, a4turitoroman, amodu(m), toluxe0075, Ballzproblem2, Pegasus01, Singapore1(m), Geld(m), wman(m) and 5 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |