Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,204,148 members, 7,987,984 topics. Date: Monday, 28 October 2024 at 09:32 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 (11376353 Views)
Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London / Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe / Manchester United Fan thread: Forever Reds (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (5005) (5006) (5007) (5008) (5009) (5010) (5011) ... (20108) (Reply) (Go Down)
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 7:02pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: Burr some Naija guys especially southsouth-southeast guys be like that too... Way back for school I get this guy wey be my correct guy...him babe too Na my friend. And na correct babe wey be say dey arrange lem for us wey we dey always chop for hostel then. Na so her birthday reach....she done dey sing am for days plus man was dead broke the period of her bd. Na so I use my last card use arrange small gift for her plus card kan do mistake go write with luv from Diggz.....Omo no bs small wahala o! The guy change am for me say I dey like him gf say I wan fvck her Omo....no be small thing o! I just give the guy and him babe plus him Crew full chase o.....I no fit shout. My mama once warned me say make I no ever fight over woman,land and money.....say na the 3things wey fit make me leave the earth today today........till moro I no dey reason those matters twice...Na to fashi am before wahala come out. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 7:05pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: Cheeeeee |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 7:07pm On Mar 22, 2018 |
diggz: I no follow o. Na CGM, classroom and football field me dey enter o! Na una prodigies wey una leave for the school nearly turn am upside down |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Odunharry(m): 7:35pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: Lmao at pick a card |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nihilstjnr: 7:37pm On Mar 22, 2018 |
afrodoc2: Lol na so my barber dey always talk. Any man violate, we afi chop him up fine fine. useless people. Meanwhile na dem Fück pass. Average jamo guy for UK get like 4 baby mamas. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 7:41pm On Mar 22, 2018 |
elrony: Indeed |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 7:42pm On Mar 22, 2018 |
Nihilstjnr: Bwuahahahaha |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 7:47pm On Mar 22, 2018 |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 7:51pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: Best believe that bro! |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 7:56pm On Mar 22, 2018 |
GloryIsaac: I hear say the place dey alright, but e be like na bahamas we go enter. Just drop me there. Make we ask afrodoc2? |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 7:59pm On Mar 22, 2018 |
elrony: Doc, abeg come use your experience epp us |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:03pm On Mar 22, 2018 |
elrony: I believe you oh |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Mrphilia: 8:11pm On Mar 22, 2018 |
The time wey I travel go Jamaica I see things... I no go ever forget Lee-ann Campbell. That girl dey Bleep without forming no be Wetin our girls dey do for here. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:31pm On Mar 22, 2018 |
Mrphilia: 1 Like |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Mrphilia: 8:33pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi:Haha Dope you funny sha why I go lie. Check my first thread I created on nairaland. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:36pm On Mar 22, 2018 |
Mrphilia: Oh, this is a "why you lying" gif? I was actually celebrating the Jamaican p***y you straffed |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 8:36pm On Mar 22, 2018 |
Mrphilia: Which part of Jamo you go? |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Roland17(m): 8:36pm On Mar 22, 2018 |
See wetin international break dey cause for this thread? 3 Likes 1 Share |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:41pm On Mar 22, 2018 |
Wait, Diggz actually did picnic on that ashawo thread and is still there till now, Baba dey soji asses of different size and shapes Lmao |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 8:46pm On Mar 22, 2018 |
dopeJemi: Mind ya bizness Ogbeni.... |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Mrphilia: 8:48pm On Mar 22, 2018 |
Ibime:Kingston |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 8:49pm On Mar 22, 2018 |
Roland17: Is it your international break? 13 Likes 4 Shares
|
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 8:50pm On Mar 22, 2018 |
Mrphilia: You be rugged man jare. I guess you are one of those reggae culture tourists. |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 8:53pm On Mar 22, 2018 |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Roland17(m): 8:53pm On Mar 22, 2018 |
Ibime: 12 Likes 5 Shares
|
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Mrphilia: 8:54pm On Mar 22, 2018 |
Ibime:Baba me na still small boy oooh... I just dey learn from my oga dem and person got see other places if you get opportunity. 1 Like |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by neezar: 8:54pm On Mar 22, 2018 |
International break is mad mhen See wetin men dey discuss Meanwhile nursing students are the real deal mhen My eyes saw a lot today, God bless my eyes 4 Likes |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by elrony(m): 8:55pm On Mar 22, 2018 |
Pa Ramdeuter, comman give us some your international escapades . No be only to turn amala you go sabi! Comman share your knowledge! 2 Likes |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:57pm On Mar 22, 2018 |
diggz: Okay oh |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by dopeJemi: 8:59pm On Mar 22, 2018 |
elrony: Amen |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by diggz: 9:00pm On Mar 22, 2018 |
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Mrphilia: 9:01pm On Mar 22, 2018 |
neezar:Haha not all nursing student are the real deal... Some wack trust me. |
(1) (2) (3) ... (5005) (5006) (5007) (5008) (5009) (5010) (5011) ... (20108) (Reply)
Viewing this topic: kingBolton, AirBay, USAfall2024, Amethyst101(m), ixyi(m), User09, Whizlight(m) and 17 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30 |