Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,200,976 members, 7,976,708 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 12:06 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread (4047827 Views)
BBNaija: Pepper Dem Meets Double Wahala Housemates (Photos) / Bbnaija 2018: Sex In The Toilet, Cee-c And 3 Talking Points Of ‘double Wahala' / Real Names Of 2018 Housemates Of Big Brother Naija (Double Wahala) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2387) (2388) (2389) (2390) (2391) (2392) (2393) ... (3606) (Reply) (Go Down)
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by okabe(m): 10:07pm On Mar 24, 2018 |
this is the kind of night that Cee-C embarks on peace keeping mission. loading... see as she sidon one corner dey kaku her next move |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:07pm On Mar 24, 2018 |
Gateway abi toll Gate, nairaland watin dey happen? |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Giel: 10:08pm On Mar 24, 2018 |
Rico why are you jumping around? |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Papiikush: 10:08pm On Mar 24, 2018 |
Runtown and nasty https://www.youtube.com/watch?v=nStTSRdaZRI |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by RedDistrict: 10:08pm On Mar 24, 2018 |
Teddy A's shoes is classic mehnn!!, choi 2 Likes |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Eeghe(f): 10:08pm On Mar 24, 2018 |
But Lolu is rocking his rags with swag joor Great party/great DJ/nice outfits Great dancers, and maaany MiNa moments In all? A beautiful night This Fia Fia song is everything Hide your face etc 5 Likes |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Twoclans(f): 10:08pm On Mar 24, 2018 |
DJ please play flavour, I want to see MIracle go crazy on the dance floor 1 Like |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 10:09pm On Mar 24, 2018 |
Abeg who owns this JAYE song? someone help me 1 Like |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Giel: 10:09pm On Mar 24, 2018 |
TOOOOBBBIIIIIII So fun This DJ consequence mixing eh 1 Like |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Threebear(m): 10:09pm On Mar 24, 2018 |
Dj exclusive the best DJ? 7 Likes
|
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Papiikush: 10:09pm On Mar 24, 2018 |
1 Like |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by MamBi: 10:10pm On Mar 24, 2018 |
Consequence, just play Manya make I bellyful this night.. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by braimeddy: 10:10pm On Mar 24, 2018 |
This DJ is just too good 2 Likes |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Giel: 10:10pm On Mar 24, 2018 |
Go Nina Go lolu Miracle come and dance in front let's see you well You're doing good there 1 Like |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:11pm On Mar 24, 2018 |
braimeddy:I swear |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Eeghe(f): 10:11pm On Mar 24, 2018 |
Oh! It's fia fia not Fire Fire I hide my face |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by ntyce(m): 10:11pm On Mar 24, 2018 |
okabe: She's thinking of the after party trouble. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Papiikush: 10:11pm On Mar 24, 2018 |
Bantam: This? https://www.youtube.com/watch?v=01Pg3-llnts |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by MamBi: 10:11pm On Mar 24, 2018 |
Tubaba - Gaga shuffle |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:12pm On Mar 24, 2018 |
Gaga shuffle |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 10:12pm On Mar 24, 2018 |
zicoraads: I think she has good energy, but I love when those dance moves are effortless. Her moves are so mechanical. She doesn't look easy to rock. I dey my house sha, you're welcome... |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Teaser0904(f): 10:12pm On Mar 24, 2018 |
Make i follow do gaga shuffle by tubaba |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 10:12pm On Mar 24, 2018 |
SHAKUUUUUU!!!!! |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Papiikush: 10:12pm On Mar 24, 2018 |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Giel: 10:13pm On Mar 24, 2018 |
E no dey waste Alex time Alex Rico Nina tobi and tobi making me smile. |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by MamBi: 10:13pm On Mar 24, 2018 |
Alowo, alenu a de moyon oh..... Olamide - Durosoke |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by braimeddy: 10:14pm On Mar 24, 2018 |
Why d guys dey form for here na especially Rico. So none of d guys fit rock Alex ba? I just dey shame for dem. See as Alex dance steps jst dey waste anyhow 1 Like 1 Share |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by waxdude: 10:14pm On Mar 24, 2018 |
Alex for president |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Nobody: 10:14pm On Mar 24, 2018 |
Papiikush:God bless you jare the song carry weight |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by vaca1: 10:14pm On Mar 24, 2018 |
Well I love all .. na my pple... so damn happy for them.. they are all making me kolo.. ceec cheer up , life no get duplicate Love you all Teddy you gat swag shaa oo. 3 Likes |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Gideonmi(m): 10:14pm On Mar 24, 2018 |
Alexxxxxxxxxxx |
Re: Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread by Papiikush: 10:15pm On Mar 24, 2018 |
(1) (2) (3) ... (2387) (2388) (2389) (2390) (2391) (2392) (2393) ... (3606) (Reply)
BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) / BBNaija 2020 Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |