Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,754 members, 7,979,579 topics. Date: Saturday, 19 October 2024 at 12:01 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (5219457 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1050) (1051) (1052) (1053) (1054) (1055) (1056) ... (7122) (Go Down)
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:46pm On Mar 30, 2018 |
Na wao. Please for God sake. Stop! This is a business thread. Guys are putting heads together here in my crib as per say today na holiday plenty free time dey to deliberate on games. You guys are busy dissing yourselves. Abeg dem dey give award for best disser Leave thread space make my ogas in the house drop tips abeg. Na beg we dey beg. Tomorrow now somebody will drop winning ticket and we will start attacking the person for not posting. Who will enter this thread right now and be encouraged to post games? 10 Likes |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by boringdraw: 1:46pm On Mar 30, 2018 |
2:00 pm = Czech Republic - CFL = Benesov - Prevysov = DRAW OR AWAY |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sammyobi584: 1:51pm On Mar 30, 2018 |
@johnny26000, @tooawesome.. Nairaland state penitentiary loading soon..Puskin no dy smile o..Make una carry that beef go another place ooo.. 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 1:52pm On Mar 30, 2018 |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by labamo07(m): 1:52pm On Mar 30, 2018 |
is this game good to go 6TRGMX3
cc: alexistaiwo |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:54pm On Mar 30, 2018 |
sammyobi584:I don’t insult people. I just describe them. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 1:55pm On Mar 30, 2018 |
Have got 20 straight wins wey i wan play abeg make one good fellow look my way and fund me please na beg i dey beg i no do shakara |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Tchinaidi(m): 1:55pm On Mar 30, 2018 |
please follow me and thank papa God for rewriting my story.B944ewczrrpsqc-1276331................1st 20 persons get a sum of 20,000 each.a diligent nairalander should compile the names of the 1st 20 persons.# Phrepresentin 17 Likes |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 1:57pm On Mar 30, 2018 |
labamo07:Boss edit abeg. Just follow your mind. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by bujebudanu1(m): 2:00pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi: Hmm Make I follow u bumper to bumper |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by joeeee240(m): 2:01pm On Mar 30, 2018 |
alexistaiwo: FORGET THOSE PEOPLE JARE. WHAT'S UP WITH YOUR WEEKEND GAMES? |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 2:02pm On Mar 30, 2018 |
joeeee240:Stop sleeping on top bicycle. Game wey we don play since yesterday. Second game in the ticket don dey now sef. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Rapsino(m): 2:03pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi:How we go follow u? |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by espionage48(m): 2:03pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi: |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by joeeee240(m): 2:03pm On Mar 30, 2018 |
alexistaiwo: SERIOUSLY? I NO SEE AM O. I DON CHECK YOUR POSTS AND I NO SEE AM STILL |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chloride6: 2:04pm On Mar 30, 2018 |
omo see serie B correct score |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sammyobi584: 2:05pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi: Jesus!!! correct score.. 37 million nairaaaaa |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by tooawesome(m): 2:06pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi: Congrats bro. Please help me out |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sammyobi584: 2:07pm On Mar 30, 2018 |
chloride6: the way live score take decorate those scores yesterday eh..it was a bit surprising oo. 2-1,,1-2,2-0 |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by IRIEBOY(m): 2:08pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi:kai... its shocking for someone to win with such correct score.. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 2:08pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi:congrat, i don follow you thank Baba God...more wins Na number 6 i siddown for people wey quote you so i dey follow u bumper to bumper |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by felzylix(m): 2:08pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi:Happy for you bro, if this is truly yours.. if e noh be ur own the Angel myt be minutes away from blessing you, on seeing this angel myt think you've bn blessed already and move on to the next one.. Green like this on us all |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by TalabiAudu: 2:09pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi: Hmmnn. Congratz! |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by chidiezeh(m): 2:10pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi: Congratulations bro.. Make I celebrate with you.. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 2:11pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi: |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by sammyobi584: 2:13pm On Mar 30, 2018 |
alexistaiwo:why booking space eh
|
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by utobliss: 2:14pm On Mar 30, 2018 |
▪○○○●●●□□■■ |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Adasun(m): 2:14pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi:man u be witch?? Tank God for u o dis lent just favour u like wating |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by platoworks(m): 2:14pm On Mar 30, 2018 |
[quote author=espionage48 post=66287623][/quote] Nice one |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by PHILipu1(m): 2:14pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi:. Thank God. Bet9ja. 1307289. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Shezkid: 2:16pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi: Bless your boy |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by ednut1(m): 2:16pm On Mar 30, 2018 |
Tchinaidi:be like say bet9ja dey formulate all these tickets jor 4 Likes |
(1) (2) (3) ... (1050) (1051) (1052) (1053) (1054) (1055) (1056) ... (7122)
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ / Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |