Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,515 members, 7,978,711 topics. Date: Friday, 18 October 2024 at 12:57 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Football (+Other Sports) Betting Season 12 (5217381 Views)
Football (+/Other Sports) Betting Season 15 / Football (+/Other Sports) Betting Season 14 / Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (4181) (4182) (4183) (4184) (4185) (4186) (4187) ... (7122) (Go Down)
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:00pm On Jul 21, 2018 |
See as this thread full like Balogun market for CMS. 1 Like 1 Share |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by fastwaveng: 7:01pm On Jul 21, 2018 |
RB007:Rise again 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:01pm On Jul 21, 2018 |
Some peeps go dey claim bouncer 4 nrl but if una meet 4 road una go just humbly...faceless forum na bitch...one under 18 go dey yarn word give him elder sake of say dem no sabi eachother...., chother 2 Likes |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:01pm On Jul 21, 2018 |
Rushmore:Hahan, who dey vex you like this? Untop Wetin? Oya sorry.
|
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by yehmy(m): 7:01pm On Jul 21, 2018 |
promisious:blakxtar - username userid - 842435 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:02pm On Jul 21, 2018 |
johnny26000: You don talk am finish baba. 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:02pm On Jul 21, 2018 |
RB007: rise like preek 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Rushmore(f): 7:02pm On Jul 21, 2018 |
JixNation:I don observe say that boy dey always try use me take count. E no go wan take correction but e go wan yab another person wen that pesin don't same thing wey e don do before. 2 Likes |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by seedorfy134(m): 7:02pm On Jul 21, 2018 |
yehmy:wow!!! Am really happy with 4 u, if i didn't epp u, u will not chop dis money... Lucky guy... Congrats 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Hycon(m): 7:02pm On Jul 21, 2018 |
yehmy: See 24 odds This game na to dey find possible valuable games. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Bigmex: 7:03pm On Jul 21, 2018 |
ajaymina: oh sorry, i thought u chose it to win both halves. Either halve issorait. Both is different from Either. congrats bro. peace 1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by 2dice01: 7:03pm On Jul 21, 2018 |
some people go even do Night vigil here 1 Share
|
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 7:04pm On Jul 21, 2018 |
johnny26000: |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by promisious: 7:04pm On Jul 21, 2018 |
1 Like |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:04pm On Jul 21, 2018 |
locust: |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:04pm On Jul 21, 2018 |
JixNation:No mind rushmoore, that day wey I misyarn give that guy sef. I don apologize. I no come know Wetin happen. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:04pm On Jul 21, 2018 |
Rushmore: Lol. Maybe na you dey read another meaning to him words. Maybe he doesn't know how to talk with you. So sorry on his behalf. But you dey vex this evening too much. I hope conductor no Karry your change run away? |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:05pm On Jul 21, 2018 |
Rushmore: How I take use you count? When? |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:05pm On Jul 21, 2018 |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Rushmore(f): 7:06pm On Jul 21, 2018 |
JixNation:Hahahahaha |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 7:06pm On Jul 21, 2018 |
Rushmore: wich boy show mi de Boy biko make i arrange boiz on top him head |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:07pm On Jul 21, 2018 |
Chiefheywhy: Just apologize give her, them no dey follow women(girls) argue if you wan win their hearts. Just apologize for any little thing, even governor wife go fall for you like the way wey some odds dey fall. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:07pm On Jul 21, 2018 |
Jagaban880:
|
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Chiefheywhy(m): 7:08pm On Jul 21, 2018 |
JixNation: Lol. Rushmore oya no vex for me. Abeg. 2 Likes |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Kosiluv2: 7:09pm On Jul 21, 2018 |
freshaboki: |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:10pm On Jul 21, 2018 |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 7:10pm On Jul 21, 2018 |
JixNation:later u go say to toast woman hard 3 Likes |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:11pm On Jul 21, 2018 |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by eyizza(m): 7:11pm On Jul 21, 2018 |
freshaboki: Do you have neteller account to be funded. because the only money I have is on neteller and I can only transfer 1k to you. Inbox me ur number on my gmail., adeiza.jas@gmail.com so we could private chat well. |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Jagaban880: 7:11pm On Jul 21, 2018 |
19 guest |
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:12pm On Jul 21, 2018 |
Jagaban880: Don't be like Uncle Segun in my area that year. Na so he go drag matter on behalf of a babe, got injured, enter police wahala, went to Kirikiri for a year. Last last he no see pant Na the guy he fight later dey service the babe like say na based on doctor's prescription. One in the morning, afternoon and night 3 Likes
|
Re: Football (+Other Sports) Betting Season 12 by Nobody: 7:12pm On Jul 21, 2018 |
BRAZIL Flamengo vs Botafogo Possible outcome=X/1 , 1/1 ¤¤¤ 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (4181) (4182) (4183) (4184) (4185) (4186) (4187) ... (7122)
➜ ➜ ➜Currency/E-currency Market Deals➜ ➜ ➜ / Bankers For Baba-Ijebu (Premier-Lotto).
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |