Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,186,890 members, 7,931,093 topics. Date: Sunday, 25 August 2024 at 04:20 PM

Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi - Literature (26) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi (321779 Views)

Life Of A Rugged Guy +21 / Naija Yahoo Life(get Rich And Die Young, Pidgin EDITION) By Youngzubi / I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (23) (24) (25) (26) (27) (28) (29) ... (51) (Reply) (Go Down)

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by olacarz(m): 8:13pm On Aug 14, 2018
na fear make oga frank shout joor! e no fit do anything as big mama dey for spana
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by fabianiweka: 8:25pm On Aug 14, 2018
Oga Frank again
This na two wahala
I no pray to day your sandal
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by UpdatesiOS147(m): 9:09pm On Aug 14, 2018
Japaaaaaa �� Oga Frank No dey play oo, and you get profile for hin account bros Japaaaaaa
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 10:41pm On Aug 14, 2018
rowdymind:

Paddy Never Stone Me Fes, Me And You Na 11 Jus Say Man Get Pkenty Things For Head. Oya Dont Worry I Gat Your Six



i for saygrin now u'er talking oya take am kpokaaaaa!!
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by senatordaniel(m): 10:47pm On Aug 14, 2018
serious gobe
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by astute28: 11:14pm On Aug 14, 2018
lol oga frank again na wa o wahala dey o u better run for ur live spana
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 10:12am On Aug 15, 2018
hello fam next update will drop soon.....
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 10:17am On Aug 15, 2018
always try to comment your criticism is welcomed
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by donaldphilipizu(m): 11:15am On Aug 15, 2018
strong hand lolz,spana no b dat weakin again,na captain nw.
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 12:02pm On Aug 15, 2018
good day to you all,i use this medium to thank you all,you guys have been lovely so far and i say a very big thank you,for those who doesn't like to comment,i greet una o!,but it's not fair if you find it hard to comment and still see no reason you should cast your vote,lets show some love! please if you'er yet to vote youngzubi for the literature award click on the link below to vote, still your guy youngzubi

https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award?_e_pi_=7%2CPAGE_ID10%2C8555514417


EPISODE 35




Dem never born Dem




"what!!!!,oga frank shout with him eye widely open onto say him no just expect to see me

"i look the man,as the vex wey bin dey make me sweat begin boil,nah vex wey full my body dey make me feel like say i won faint,but as man wey i be,i compose and comply


"oga frank longest time,i yan with boldness written on my face


"oh! you guys have met before,vicky yan


"em! oh yes of course,oga frank still dey yan


"who nor sabi oga d.p.o i cut in sharpaly as i balance well ontop chair cross leg come relax as i begin feel at home"dem father!,if not for vicky sake,i don plan am say any day wey i take eye sight oga frank nah to track am down to him house then visit him for night with my gang dem,but i never change my mind,he must pay!,i go treat him Bleep up


"so no need to introduce him since you already know each other,vicky yan as her ma'le just squeeze face dey observe

"em! young man watin be that your name again,oga frank yan


"i be spa" sorry zubby",i look the woman face,thank gawd she focus for tv now


" oh! zubby Mrs folade's boy right,oga frank yan as he go sidon beside him wife


"exactly,i yan


"ok u welcome",em! vicky he call


"sir,vicky yan


"go and get your visitor something to drink,oga frank yan


"no bother ya sef,i go be on my way now,i suppose dey office now,i yan as i stand up waka go shake oga frank

"goodbye ma,i yan to vicky ma'le


"oh my dear so soon,why dont you spend sometime with us,you know i have a lot to discuss with you,she yan

"no vex ma,i get work for hand nah to just drop vicky drag me come,make e be next time we meet please,i yan


"ok if you say so,oya let me escort you outside,she yan as she stand up oga frank too join her


with oga frank him wife vicky and me we waka go outside,nahim i go open moto balance well for the driver side,vicky comot for oga frank grip as she reach wia i dey inside the moto she bend down" mmuaa!!" she peck me, byeeee!! she yan giggling ,i look oga frank face him frown carry face dey look another place then i look him wife face that one just dey smile

"goodbye oga frank,i yan as i begin drive comot for their compound"

"we go see my brother eh!"you go see, later nah,save journey till then my boy,oga frank yan waving at me


"ya father!,"i murmured,




i drive comot for their street enter express,i begin speed onto say we get mission for hand,1 hour later text massage enter my phone,i slow down small as i grab my phone look the screen nahim i notice say nah spata send am


"guy begin come house big mama dey house,she bin wait for ya arrival oh!" nah the massage wey spata send me be that




"make she wait nah,abi i go begin fly ni,i yan



after driving for almost 2 hours i finally shuk head enter festac city as i reverse for junction shuk head enter my street




i horn immediately i reach gate,as gate man waka come open am,i drive enter the compound nahim i sight big mama's guards standing outside


bigibogo!!!,i hail the senior guard


"this man,watsup bro,"bigibogo yan as we shake hand

"i dey o!,i yan

"Mr handsome flexing chicks,we drove pass you nah,i saw the clean babe you were with inside the car,man you gat eye for clean things,"bigibogo yan


"watin man go do nah,see without dem chicks eh!, life issa bushmeat mehnnn!!,i yan as i waka begin enter house


" o boy!! you'er right but somebody here didnt agree with you,James prefer man,he yan pointing at another body guard


"eh!,i yan


"yes bro,his been staring at yo ass mehn!! , bigibogo yan


"jesuss!! i cover my yansh with blood of Cynthia!!!,i yan



"haahahahahah!!!!!" dem begin laff



"she's gone man,James yan



"watin you talk,i yan as the thing ring bell for my head,



"oh! so you'er in the dark bro, Cynthia is goonne!! she flew oversea this morning


"nah lie, abeg i don dey enter inside jare,i yan as i waka enter parlour



"mama the mama,i hail o!,i yan




"thank you for delaying me,"big mama yan



"oh! no vex mama,see i go make am up to you,i yan



"hmm! how,"she yan


"normal normal mama"i wink,


"naughty boy,"so u wanna Bleep your mother eh!,she yan


"mama",you rock badendely asin ya own motherliness make sense! die,if naso mama be,i go marry mother,i yan


" dont spoil me spana,she yan



"mama na you wey spoil me,becos i be good boy before,i yan


"hmm! not spana wey i know,"lets talk issue wey dey hand then after the meeting,you go fulfill ya promise,"hope say ya bed strong,she yan


" like aso rock,i yan jumping


"mama my own nah iron-iron e strong die!!!,"spata yan


"shut up,"big mama yan


"ok ma", spata yan



45mins later we conclude the meeting as big mama carry one chief ayawu picture and home address give us,"she want him dead!

so we don draw our plan,since e be say nah to just kill the man,nah only me and Stevo go do the job,but every member of the gang go still get their 500,000



"oya spana lets move to your room",big mama yan



to be continued


click on the link to vote youngzubi for literature award


https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award?_e_pi_=7%2CPAGE_ID10%2C8555514417

6 Likes 1 Share

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Phenotech(m): 12:17pm On Aug 15, 2018
I just vote Youngzubi for August Literature Award.... Be calm and cool Bro... Na you go carry the price as you dey take Carry Bag Mama go on top your Hard RocK Bed..... Keep flexing Bro. Nothing do you.... Update Please
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Nobody: 12:19pm On Aug 15, 2018
spana b careful oh, bug mama fit turn virgin spoil ur charm o
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Danchoco(m): 12:20pm On Aug 15, 2018
Hailing ooo...correct person
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Danchoco(m): 12:28pm On Aug 15, 2018
debbycreamy:
spana b careful oh, bug mama fit turn virgin spoil ur charm o


Impossible...Big mama wey get daughter...

See spata.....won chop big mama say him bed Na iron- iron strong die....

More blessing.....youngzubi
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 1:19pm On Aug 15, 2018
hello!!!! fam click on the link below to read another story by youngzubi titled BOTTLE WARRIORS(BEER PARLOUR NIGHT TALE





click!!!!!!!!!!!!


https://www.nairaland.com/4673920/bottle-warriors-beer-parlour-night

captain pradoic oya go take attendance!
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by rowdymind(m): 1:31pm On Aug 15, 2018
"my Own Strong Like Iron" Spata Na Fool, Im Dun Mad Finish. Sure Sey Oga Frank Eye Clear For Spana Mata?
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 1:51pm On Aug 15, 2018
oga zubi i hail oo! i comot cap for u,the best writer ever,boss your work tight gan!,to be sincere i never believed that a story could be written in PIDGIN,the way u express spana and co is just breathtaking,i love your work keep it up boss!





please lets show more to youngzubi by casting our vote
please kindly click on the link to vote for him
TEAM YOUNGZUBI ALL THE WAY!!!!!!!!!



! https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award

2 Likes

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 1:57pm On Aug 15, 2018
Youngzubi:
hello!!!! fam click on the link below to read another story by youngzubi titled BOTTLE WARRIORS(BEER PARLOUR NIGHT TALE





click!!!!!!!!!!!!


https://www.nairaland.com/4673920/bottle-warriors-beer-parlour-night

captain pradoic oya go take attendance!




yes sir!! guy u too much badendely grin
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 2:00pm On Aug 15, 2018
rowdymind:
"my Own Strong Like Iron" Spata Na Fool, Im Dun Mad Finish. Sure Sey Oga Frank Eye Clear For Spana Mata?
abi oo!,as oga frank take calm eh!! hmm! lets watch and see
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 2:32pm On Aug 15, 2018
Phenotech:
I just vote Youngzubi for August Literature Award.... Be calm and cool Bro... Na you go carry the price as you dey take Carry Bag Mama go on top your Hard RocK Bed..... Keep flexing Bro. Nothing do you.... Update Please


thank you my man,one love brotherly

1 Like

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 2:34pm On Aug 15, 2018
pradoic:
oga zubi i hail oo! i comot cap for u,the best writer ever,boss your work tight gan!,to be sincere i never believed that a story could be written in PIDGIN,the way u express spana and co is just breathtaking,i love your work keep it up boss!





please lets show more to youngzubi by casting our vote
please kindly click on the link to vote for him
TEAM YOUNGZUBI ALL THE WAY!!!!!!!!!



! https://www.nairaland.com/4652535/nomination-thread-august-5k-award


bro God will bless you for me,thank u!
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by senatordaniel(m): 4:45pm On Aug 15, 2018
enter room Go do business bad boy spana
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Biggaboi(m): 6:34pm On Aug 15, 2018
Bumber to Bumber Youngzubi!

Ya ink no dry! Carry go!
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by donaldphilipizu(m): 7:13pm On Aug 15, 2018
spana, go Bleep,til Bleep start 2 Bleep am
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Johnsown1(m): 9:51pm On Aug 15, 2018
Where is this fucking guy, Kedu ebe nwoke na ara mmadu noo
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 8:49am On Aug 16, 2018
Johnsown1:
Where is this fucking guy, Kedu ebe nwoke na ara mmadu noo


nna ke way, okwa baby oku bu watsup o! grin
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by rowdymind(m): 10:22am On Aug 16, 2018
Youngzubi:


nna ke way, okwa baby oku bu watsup o! grin
Enyia Mekwa Osiso, Ndi Madu N'eche Gi
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Johnsown1(m): 11:25am On Aug 16, 2018
Youngzubi:



nna ke way, okwa baby oku bu watsup o! grin
Nwane do something
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 3:50pm On Aug 16, 2018
grin
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Johnsown1(m): 4:50pm On Aug 16, 2018
Youngzubi:



nna ke way, okwa baby oku bu watsup o! grin
Ka mu sesia cigaa ka mu ne ne zi gi anya
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by psybuk: 5:47pm On Aug 16, 2018
bia zubi leave vicky alone .abeg come finish dis story . b4 my sub go enta recession
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by sustainee(m): 6:25pm On Aug 16, 2018
More please!!!

(1) (2) (3) ... (23) (24) (25) (26) (27) (28) (29) ... (51) (Reply)

1985.... 1987.... 2014--[a Crime Story] / An Evening With Eva (2013 Triple Award Winner in Crime. Thriller. Action.) / [story] My Life As A Yahoo Boy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.