Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,768 members, 7,996,725 topics. Date: Thursday, 07 November 2024 at 02:32 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend (56103 Views)
Charles Inojie, Wife & Children Rock 'Na Dem Dey Rush Us’ T-shirts, Caps (Photo) / 'Na Dem Dey Rush Us' Customized T-Shirts & Caps By Originator, Charles Inojie / Origin Of Na Dem Dey Rush Us Trend (Fine Boys Like Us Na Dem Dey Rush Us) (2) (3) (4)
Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Abjay97(m): 5:07pm On Aug 18, 2018 |
Actor Charles Inojie is the man behind the "na dem de rush us trend" What trend can you start and sustain? 35 Likes 1 Share
|
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by mikejj(m): 5:31pm On Aug 18, 2018 |
wetin we go meet am do,mo rush him acenstors?? 110 Likes 6 Shares
|
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by MANNABBQGRILLS: 1:51pm On Aug 19, 2018 |
Okay, we don see am. Trend come and go. They should keep on rushing themselves! 13 Likes 1 Share |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by obaataaokpaewu: 1:51pm On Aug 19, 2018 |
Just like that other one started "Gerrarrahia Mehn ". These are "excerpts" from old movies becoming viral lately 173 Likes 7 Shares |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Donald95(m): 1:51pm On Aug 19, 2018 |
These are distractions PMB(Paedophile Mumuhammadu Buhari) uses to deviate Brainless youths brain from the happenings in the country. Fools 81 Likes 5 Shares |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by celebgistz: 1:52pm On Aug 19, 2018 |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by stmoriz(m): 1:52pm On Aug 19, 2018 |
Na my guy be that na. The only idiot way no know say na idiot. 22 Likes 1 Share |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by TroubleMaker47(m): 1:52pm On Aug 19, 2018 |
Na Lie! It's a man called Isaiah, about 4000yrs ago! NA DEM THEY RUSH US 152 Likes 7 Shares
|
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Ra88: 1:52pm On Aug 19, 2018 |
Somebody wrote that script, right? Kudos to all of them From the director of the movie to the actor. 33 Likes 1 Share |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by ugochukwufrenzy: 1:52pm On Aug 19, 2018 |
ok...what a very vital piece of information 1 Like |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by OboOlora(f): 1:53pm On Aug 19, 2018 |
Mschewww see achievement of someone’s father! 25 Likes 3 Shares
|
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by dheolexaone(f): 1:53pm On Aug 19, 2018 |
Another father of inventor... Africa! 3 Likes |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Paulfroshman: 1:53pm On Aug 19, 2018 |
Ok |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by ClintGist(f): 1:53pm On Aug 19, 2018 |
lolz.... lucky lucky lololololo as the wife Emu normally call him in Johnson's 29 Likes 1 Share |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Nobody: 1:53pm On Aug 19, 2018 |
Lucky Abi nor be this guy be Licky for the johnsons or sth like that 5 Likes |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by yemifez: 1:53pm On Aug 19, 2018 |
okay, let's fry watermelon 1 Like 1 Share |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by jerrybakermillz(m): 1:53pm On Aug 19, 2018 |
Who come dey Rush dem now? |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Ziggyduben(m): 1:53pm On Aug 19, 2018 |
The movie is almost 10yrs if I'm not mistaking. But issokay. Charles Inojie my guy 9 Likes |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by nawtyme: 1:53pm On Aug 19, 2018 |
Him own pear don ripe. I pray he makes hoo use of it. Our own pear would get ripe soon. Life na turn by turn. 2 Likes |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Adakintroy: 1:53pm On Aug 19, 2018 |
I know this guy for my former street for warri. Him stay with him uncle thar year. 12 aboh street. Thank God for am. Aside. If you come ghetto. Bros leave am. Just buy small gin for boys..carry your girl come. Make dem high small...you go tire to laugh. All them basket mouth DE trek! 11 Likes 1 Share |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by bashtee09(m): 1:54pm On Aug 19, 2018 |
another news |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by dlondonbadboy: 1:54pm On Aug 19, 2018 |
SaiBaba! ByeBaba! 1 Like |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by gurunlocker: 1:54pm On Aug 19, 2018 |
He invented it? Is that something that's beneficial to the people? 1 Like 2 Shares |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by jamaicabakare(m): 1:54pm On Aug 19, 2018 |
And diz is a front page news on a Sunday morning. The op and the MOD needs deliverance. 1 Like |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Sparkies85(m): 1:54pm On Aug 19, 2018 |
The movie is like 5years old na ..
|
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Administration1: 1:54pm On Aug 19, 2018 |
INVENTOR |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Joseunlimited(f): 1:54pm On Aug 19, 2018 |
Toilet be like " Na shit Dey Rush us" 1 Like |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Jaykolo10(m): 1:54pm On Aug 19, 2018 |
Na dem dey Rush us oooo.... .... ... My prayers are still with Ayefele... You shall overcome this shitty Government... Amen 1 Like 1 Share |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by 2019elections: 1:54pm On Aug 19, 2018 |
See how people come de rush view the thread. |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by Nobody: 1:54pm On Aug 19, 2018 |
Ra88:Someone wrote the script but charles made it trend. 4 Likes |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by EBUG(m): 1:54pm On Aug 19, 2018 |
How this thing take enter FP |
Re: Charles Inojie Started "Na Dem De Rush Us" Trend by kindnyce(m): 1:54pm On Aug 19, 2018 |
Nigerians and trivialities 2 Likes |
Kidnappers Of Cynthia Okereke And Clemson Cornell Demand $100,000 Ransom / Zazoo Crooner, Portable Poses In Suit / Olakunle Churchill Replies Fan Who Asked If Tonto Dikeh Is Mad
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |