Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,063 members, 7,977,045 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 06:20 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Lagos Traffic Wahala. (329 Views)
Lagos Traffic- Life Inside The World's Worst Traffic Jam / Will Ambode’s 5000 New BRT Buses Solve The Lagos Traffic Challenge? (see PHOTOS) / Ambode Solving Lagos Traffic Problems With Common Sense (PHOTOS) (2) (3) (4)
Lagos Traffic Wahala. by TifaTravels(m): 11:48am On Dec 18, 2018 |
My peOPLE, e cum be like say Lagos TRAFFIC don chop witch diS days. Na so PErSON gO wake up early COmmot LIKE sNAkE wey dey escape for him life, jUST to go meeT Anoda wahala 4 roAD in d name of traffic. HOW pERsON GO dEY 4 1 PLACE 4 2hrs, 3 -4hrs...E GET as E BE OOO. Na so SomE peoPLE GO DEY LOOSE THEIR BUzyness, say dem no waka early COM. Some go cum enta oga boss wahala 4 office wey go dey hala say peRsoN cUm latE. QUESTION? HOw d worka waN TeE waKA CUM EArlY, him be witch wey dey FLY? AbeG MY people, weDA U dey lasgidi or not, drop ur suggestion 4 here>>> WETIN WE GO DO 4 LASGIDI TRAFFIC |
Re: Lagos Traffic Wahala. by Originalsly: 12:35pm On Dec 18, 2018 |
Ride bicycle....if not all the way...from the point of congestion...make arrangement to store bike during the day. 1 Like |
Re: Lagos Traffic Wahala. by Mizwisdom(f): 1:48pm On Dec 18, 2018 |
Buy motorcycle |
Re: Lagos Traffic Wahala. by drmikeadams(m): 2:29pm On Dec 18, 2018 |
Originalsly:,but yanga no go let people park car for house;use bicycle,,,,every body dey drive they shout ,,,do you know who i am? 1 Like |
(1) (Reply)
Travel / Some Feared Dead, Many Injured As Tanker Collides With Bus In Anambra (pics) / Many Crash-lands From A Moving Bus In Broad Day Light
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |